2shur's Posts
Nairaland Forum › 2shur's Profile › 2shur's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 41 pages)
this cant be. never how dare dss realease him. for what. never. ok so now he is above the law. dss where the ss stands for ruthles..heartless and fearless. why na. i don already tell mai guys make dem meet me for round table mowi drink to stupor. aaooowww.. suleman dos nack dss confusion prayer point arrows. aaoooww. and jesus wept |
baba dp the needful. honour dss invitation now so that the God we all have been waiting for would finally come down from above..heaven i guess. u no geh level jor. a whole t.b joshua killed so many. dem threaten am. chase am. but 4 where .he hold ground say men..naija no level. aaaoooww...dem wan go carry suleiman join mazi kanu .ipob leader.. hahahahahahahahahaha. your wife go nack anoda man. u go tay with dss. dose guys are ruthless heartless fearless ..u dey see all d words wey i dey type with ss so. na dangerous word any word wey get double s. o bobs. hail dem kanu 4me i greet u bros |
baba i jus tire. africa with our stupid mentality. cause u see someone insane with dredlocks.. ahh na igbo make am mad. where has it been confirmed dat weed makes one run mad. wuldnt it be so easy to get your enemies off your shoulders if it were actually true. if fayose mess up..give him weed he wud run mad. abegi....your uncle either was attacked spiritually or his weed is mixed with higher dangerous hardened druhs such as cocaine...both solid cocaine..esp crack cocaine daat is smoked like sisha and liquid cocaine which is injected. abegi. african mentality remains backward tripoli007: |
dem tellbuma say trump ogunmeh and una na the same. for where. American presidp geh the strongest ogunmeh. if f.b.i mo get u s.w.a.t go get u. s.s go get u. c.i.a go get u. i.r.s go get u trained silent snipers go get u. us marines no ju go fuc wit dat racist called trump. we going back to the k.k.k brothers all whites |
fayose ..the new spokesman for omega fire ministry and oyedepo |
canada wey peaceful canada wey everybody including myself dey boast say men dem dey find pipulation. jesu terrorists ti take over. nawa o. so boko haram links don ents cana cana don cast be that. end times are near. world war 3 loading. soon russia go send invisible missiles go dey bomb |
suleiman if u r real enter dss today nothing go do u. however take into consideration of the fact that who ever.i mean who ever d fhuc honours dss invitation baba. na hot soup. d...stand for detention. dss dont be scared suleman..God is with you And d self acclaimed bishop oyedepo. if i guys are real. then no fear. maybe God is using this to tell u guys to change and worship him truly and not after worldy jets..school..money.. hahahahahahaha sinners keep running. hahahahahahahaha |
G3 bro |
e.o.d..gulf 3..golf 4... camry 2.2,camry 2.4...muscle...csmry2 hybrid. clk..slk.. crv 2005 to 2011 mazda 3 mazda 6 toyota avensis corrolla 2008 corrolla s lexus 2000 lexus suv 2008 to date evil spirit 4matic suv primera 2004 upwards dc orobo clean version vw passat 2006 bug civic 2001 to 2009 tokunbo of these cars minimum 750k,max of 4m naija used..golf 3...300k..clean with a.c ..leather..auto gear 2.2...naija use 600k |
4get the guy use jazz take slap am he go be like day lorry on top speed crush am. dos jazz dey work wella o. i don seenone be4. e go be like say u take 6bottls of codeine. u go weak...faint and maybe land in coma. always be careful whereever you are. do not loose guard. carry a safety weapon always. it could be a pencil...otapiapia water spray. sharped dagger.... cause anyone can pull up on u. wtf. imagine he speed of slap accompanied by the ogunmeh attached to it. all those aboki too wicked. if dem wan fuc dey ugly wives..dem go drink burutashi.and other fucking sexual herbal tea shiit. if dem wan fight..na to deu carry ogunmeh put for bow and arrow...hand...useless bastards make those warri sars deal with am wella |
if u r looking for confra drugs internet scam unlimited rap artists unending violence gangsteriam wayward life neighborhood drug dealers visa lottery dumping ground al manner of evil. avoid califonia. deadly place. highly black populated |
i must greet mykeljosef:
|
abegi brown roof rep where be day men dia beet hotel na 2k per nite. see d local bq hotel abegi |
o bobs. everything abt this country na stealing. either open or secret. 100m jus like that. the other time it was 15m nawa o. seems this year is thd return of those dah lost in mmm so at all cost..they are ready tongeh back dia gh by defrauding others...they are ruthless thieves |
i must be wealthy...amen see as them carry 15m.jus like dat. men |
why is spectranet showing 3g instrwd of 4g. nawa o. too download 20mb takes almost 20mins. wat a shame |
omo ale as its spelt. omale...as it sounds after been spoken. bastard |
terry g our chair. i must greet |
u.i bois Blackops: |
i get connect for philippine wella. from manila to cebu andt he rest. i go show those my connects this pix. make them trace am. someone wud catch him and when they do. na me go first make am transfer money go my bitcoins before i land am for lagos itnl airport as MMM founder and fraudster.. you think u can run to my zone u sick looking bastard with an ugly ass wife. just wait mofocka cos
|
abegi. we all know they will limit age to 21 or 22 years max. abegi |
baba forget.my wedding go simple. kenyans dont live a false life like we nigerians. we too like dey show off. jus dis mornig .i saw one of my old guys wey do mmm wey jus new start.he dey drive 2013 range.i jus say and dis guy dey stay inside bq o.but hego rush buy range....stupid life delishpot: |
stupidity is when you decide to travel from calabar to abuja by road..but would spend 300k in the club on useless drinks there is no sane person that would stay under heavy rain without an umbrella or protection .its just like waliking around the streets naked. why not be wiser. God wud just be shaking head for them. imagine....heavy rain. u 4 sleep inside ac after a very cold shower without duvi....wrapper ..boxers...singlet..sleep naked na. u go die b4 u wake. |
dis kind women dis toto dey sweet oo. buh come to tink of it. i admire them. d guy been fhucking her direct and he csnt2 do without he pussiie.so also sh no be the make up gang..or twist neck..twist leg gang... if na naija now..dem go say d gal don use ogunmeh scatter im brain wey evil spirit dey use as sink was plate. only if nigerians can emulate this. buh lailai. we too dey show off. if u never build mansion or dey drive clean csr..ah u never geh money. or if una never dey buy most expensive wedding gown and fake ass venue and shiiiit... theres a huge diff between a rich mans wedding a yahoo guy wedding average man wedding coded wedding and awon oba ...wealthy man wedding. we too like dey show off abeg. use 6m to do wedding. then go and start staying in 450k 2bedroom apartment.. |
our security both online and offline is backward.. bank insecure fast food ..insecure court..insecure police station..insecure school..insecure church...house...jobs... prison style breakthrough |
u r a disgrace to real men u r a big fool. woman wrapper how dare u wash your wife dirty pants and shit no wonder she can threaten u wen i af fallen for her ogunmeh. she has trapped i4 life. aooow e don cast a whole man washing.sweeping..cooking..jus to please your wife. naso bible talk am abi. omo my ex try dis shiit with me 2years ago. i play mumu for 4days..on the 6th day..d kind slap wey she receive ehn. na d type wey dem dey see florescent afta slap. no real man..washes his stinking dirty underwear men. u crazy woman wrapper. house boi. |
guy man lock up dash beggar for street...200.100.50.20..i dey always sho them love wit those. do yurself and your bank a favor. drop it on the road for beggars and needy ud be blessed within a short period |
its eida u r always hearing ppl when they dont speak or see things yoi not supposed to. enuf of this your stypid jokes. no ones gives a fuc. same stupid ow its a movie sef or cut cut cut ahiit. guy u don cast emmanuel596:
|
iamstilluglyevenwithmakeup.org |
how can a grown ass sleep inside tight jeans. why not buy odomos mosquito repellent cream shiit. sure must be an afonja. very dumb set of ozwo pipol |
fayose.. if u like go to the mountain and bring Mohammed or fly to the end of the earth...the dss dont gifay fuc by 2019.theyd be coming after u. lol if they got obanikoro and dansuki...etc who d fuc r u in 2019. apc gomna be there for the next 8yrs so u will run to suleiman so he can save u in 2019 ba. hahahahahahahaha. if suleman wad legit. he wont go running like a mad dog to fayose..a traditionalist..spiritualist and political rascal. why make such comment in the first place.. then u 4got data is now so fucking readily available men. 100naira got u probably 100mb.. all those harsh tags and tweeter mumus already twitted out that shiit..got to buhari direct. buhari reads nairaland as well. hahahahahahahahahahahahaha.. a guilty and fake pastor keeps running. now who u gonna run to next..maybe rev mbaka. fake man of god wait let me check my odds.
|
o bobs. i be dey believe suleman dah year men of God dont tell lies he said this same thing as oyedepo.. i repeat he was very instrumental on those words. kill at sight. now hez saying he never did. another lai mohhammed even nairaland sef broadcast am dat dsy..only the views on page was abt 29k..im like wtf. fake ass guy man dagbo pastors everywhere. chai.. and jesus wept |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 41 pages)
?