DanseMacabre's Posts
Nairaland Forum › DanseMacabre's Profile › DanseMacabre's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 97 98 99 100 101 102 103 104 105 (of 138 pages)
NgeneUkwenu:Did you mean to say 'Umu Chineke'? |
Hmmmm. The Federal Government keeps on playing the ostrich with this dude at its own peril. Anyway, the joke's on them. Shey na dem been threaten GEJ with parrallel government? It's gradually taking shape under their watch. Chai, Nigeria is imploding. |
Lmao. You be real joker o. The name of animal wey don dead dey inside pot already? |
Na the person wey put the match for dem wey get craze for head. No be preaching dem dey put for dat kyn place? |
Essentials1:You keep chow for me ![]() |
What did Tanko Yakassai say? FFK obviously is suffering from Obsessive Compulsive Disorder. The nigga always looking out on the radio, tv and internet for who to clapback at. Add a messianic complex to that too: he wanna save everybody from everybody. Anyhow, he's really been noticed. He should be expecting an appointment He's a very smart dude though. His modus operandi seems to be working real good. |
Harry Houdini, David Copperfield and Chris Angel combined got nothing on this woman, man. She's every escape artist's dream. |
Make AY shut up there abeg. Abeg make person hear word. Na im popsy first die for this world leave people to cater for? Him no know say e get people wey dem popsy still dey alive wey worse pass the ones wey dem popsy don die? How 9 years for school come epp am sef? Na im him take dey chop now? Abeg I dey para this morning. I never see something chop na im all this Naija celebs wey like dey form sufferhead no wan let person hear word. Abeg go siddon. |
Lol. This one don chop Lagos pepper finish. Him don forget road to house. |
No o. He should be agitating for Buhari 2019. |
macsmart what's up? |
So wetin make am celebrity na say she dey comot without pant? I must to devise means of being celebrity too o. Maybe to dey comot with my dick hanging out. |
That third-to-last picture go sweet for 'my chest' meme. |
Rastamann:I don't argue that. So in other words, the 'body of Christ', or Christendom, is a conglomeration of different independent organisations at loggerheads with each other? |
ahamonyeka:I have one, but I strongly doubt if you do. You're more like a medley of a hundred different semen deposits. |
Wallahi if to say dem no go rape shiit comot for her yansh for naija, I die standing. |
See gbese o. Person wey leave of him own freewill, una come excommunicate am, come wan ostracise am join. Shey Roman Catholic Church don turn cult ni ![]() Oga ex-father, abeg carry dey go, we go come your fellowship. We just hope say you never collabo with all those diabolicals o. |
ahamonyeka:With your moniker and 'Biafranking' as your signature, coupled with the bolded, you sure say you no get split personality disorder ![]() |
holatin:What a dry attempt of a joke. |
I searched throughout the writeup for Idris's gaffe on Misau, but didn't find any such thing. |
Lol. Akpororo don finally cast o. Chai. Men don suffer. |
Only in APC. Always Progressing Catastrophes. |
Pots calling kettle black. |
Hope say none of them suck am I doubt if this would have got them anything but a verbal reprimand in good ol' 9ja. |
What of those that were born on the high seas? |
benedictnsi:Haba. Na wetin you want make I talk? Sorry? How my pity wan take help her condition? |
I no even get time to read all this dogon turanci. ASUU strike that has not reached six months, is that one ASUU strike? |
Abeg make them free dem. Man must fork. The only disaster would be if the relief officials are using the situation to barter sex for help. And then the blood-stained pant. How can a girl lose her virginity in such dingy surroundings? What happened to candle-lit rooms and champagne? |
Nuff Respeck. That's if no be borrow-pose hustle. Cause we have seen things, so pardon our scepticism. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 97 98 99 100 101 102 103 104 105 (of 138 pages)

