Politics › Re: FG Charges Intelligence Agencies To Deploy Technology Against Insecurity by Legend44(m): 9:33pm On Dec 05, 2021 |
What have they been using since na....Shey na spiritual way ni |
Foreign Affairs › Re: Russia Drills 700 Snipers Near Ukraine Border As Putin Warns NATO (Pix,video) by Legend44(m): 6:57pm On Dec 03, 2021 |
Salute to man wey sabi... This a pure Gunboat diplomacy. The essence of gunboat diplomacy consists in demonstrating strength to achieve foreign policy goals... The west can't intimidate Russia cos of it military strength compare to the way they influence and control the third world countries. If u no understand how the international community works sorry for u cos u no go understand the true meaning of power politics and how they achieve some aspect of their foreign policies. This one no be fight him just dey pass message say no dey put mouth for my matter e no concern u. |
Education › Re: Ibukunoluwa Are Withdrawn From OAU For Bad Performance, Grabs 1st Class At Bowen by Legend44(m): 8:50pm On Dec 02, 2021 |
Don't mind him... U see nigerian students go abroad and make first class that's cos they don't stress them the way they do here in Nigeria public uni's... To even do course registration sef na war... Long queue before u fetch water... Lecturers will be claiming god.. They need to lecture students on mental health cos the system is stressing them out. redcliff: are you not a fool? does education have to be about suffering? change your mentality, it will automatically fix your life. na 1+2 them dey teach them for bowen? you for go do am if e easy... |
Education › Re: Ibukunoluwa Are Withdrawn From OAU For Bad Performance, Grabs 1st Class At Bowen by Legend44(m): 8:47pm On Dec 02, 2021 |
Public universities will always want to stress students without any reason |
Politics › Re: Apostle Okikijesu's Prophecies About Wike, Nnamdi Kanu, Sanusi, Igboho, Tompolo by Legend44(m): 10:11am On Nov 30, 2021 |
What's with the "I the Lord" in the prophecy, is the prophet God. |
Crime › Re: Police Arrest Kidnap Suspects In Abia, Recover Military Camouflage, Arms [VIDEO] by Legend44(m): 10:04am On Nov 30, 2021 |
why posting this BEANSANDBREAD00: She is no longer in abuja. She is in Portharcourt prostituting for 1000 naira only location titto hotels dustbin road wimpy |
Sports › Re: Ballon D'or 2021: Who Goes Home With The Award Tonight? by Legend44(m): 9:23pm On Nov 29, 2021 |
Na lewa or Jorginho get am abeg make una rest |
Romance › Re: My Encounter With Yahoo Boys In Public Transit by Legend44(m): 8:58pm On Nov 29, 2021 |
YOUR FACE SHOW YOUR SHOE SHINE Boogyman557: Holly Gram Even D Tom Boy SELF, As we de HIGH 4 here, if SHE look or EYERINE me any how, I go BLAST her left leg wit my KALA...
AMABOBI D MANCHI..
I no NEED BANIS ooo..
I SMOKE my WEED and LOAD BULLET 4 my KALA, I don de ALRIGHT...
E get one other MANCHI wey Dem de CALL PEACE MAKER 4 my AMA...
HIM self Na CONFIRM OKOMBO TESTED...
BUT me and HIM no de too CAP like dat...
Na last WEEK oooo..
E get one BANI 4 my COMPOUND wey COME CAPRISUN me sey dat MANCHI Nack her BAKA, set d MANCHI NACK her HAND 4 YANNSH..
NA so I LOAD my KALA JAZZ in PEACE MAKER AP..
i ASK am y em go TUTUPE d BANI wey de STAY 4 my COMPOUND...
PEACE MAKER start to de CAP CAP me CARELESS INTEL...
NASO I BLAST am my KALA 4 left leg...
amabobi d BULLET NO TAKE...
PEACE MAKER BLAST ME em OWN, e no take...
Naso I REASON my OKOMBO TESTED wit SELINA TESTED together I PUT MY KALA 4 MY left HAND, NACK am 2 SHOT 4 EM left leg WOTO WOTO...
E ENTER no be SMALL...
I no get time 4 BANI... my WEED na my BANI... my KALA na my BEST friend...
Na me be BOOGYMAN..
I no de HIDE my SELF...
JAZZ in NUMBER 24 UMUOHIA ROUND ABOUT STATION, PORT HARCOURT and ask of BOOGYMAN, Dem go carry u ENTER my BUNK...
I no de FEAR any MANCHI but I de RESPECT who PASS me Bcus JAZZ PASS JAZZ, OKOMBO PASS OKOMBO..
WTF MAN |
Romance › Re: My Encounter With Yahoo Boys In Public Transit by Legend44(m): 8:57pm On Nov 29, 2021 |
YOUR FACE SHOW YOUR SHOE SHINE.. Boogyman557: Holly Gram Even D Tom Boy SELF, As we de HIGH 4 here, if SHE look or EYERINE me any how, I go BLAST her left leg wit my KALA...
AMABOBI D MANCHI..
I no NEED BANIS ooo..
I SMOKE my WEED and LOAD BULLET 4 my KALA, I don de ALRIGHT...
E get one other MANCHI wey Dem de CALL PEACE MAKER 4 my AMA...
HIM self Na CONFIRM OKOMBO TESTED...
BUT me and HIM no de too CAP like dat...
Na last WEEK oooo..
E get one BANI 4 my COMPOUND wey COME CAPRISUN me sey dat MANCHI Nack her BAKA, set d MANCHI NACK her HAND 4 YANNSH..
NA so I LOAD my KALA JAZZ in PEACE MAKER AP..
i ASK am y em go TUTUPE d BANI wey de STAY 4 my COMPOUND...
PEACE MAKER start to de CAP CAP me CARELESS INTEL...
NASO I BLAST am my KALA 4 left leg...
amabobi d BULLET NO TAKE...
PEACE MAKER BLAST ME em OWN, e no take...
Naso I REASON my OKOMBO TESTED wit SELINA TESTED together I PUT MY KALA 4 MY left HAND, NACK am 2 SHOT 4 EM left leg WOTO WOTO...
E ENTER no be SMALL...
I no get time 4 BANI... my WEED na my BANI... my KALA na my BEST friend...
Na me be BOOGYMAN..
I no de HIDE my SELF...
JAZZ in NUMBER 24 UMUOHIA ROUND ABOUT STATION, PORT HARCOURT and ask of BOOGYMAN, Dem go carry u ENTER my BUNK...
I no de FEAR any MANCHI but I de RESPECT who PASS me Bcus JAZZ PASS JAZZ, OKOMBO PASS OKOMBO..
WTF MAN |
Agriculture › Re: Ibom Coconut Refinery Taking Shape… Photos by Legend44(m): 8:33pm On Nov 29, 2021 |
What happened to other states abi na only north get states |
Romance › Re: My Encounter With Yahoo Boys In Public Transit by Legend44(m): 8:08pm On Nov 29, 2021 |
She still fit set COMPASS make she lap u one BANI for ur UNIT for the AMA based on your NAMING CEREMONY AND DOINGS... U dey COMPRISUN MY CAPRISUN Boogyman557: Holly Gram AMABOBI YEEEEEE...
Na we POSSESS 4 EVERY AMA...
Even MAMA KELECHI go CAPRISUN u how d LAPUPU PUTOTO de GO....
Amabobi I just de HIGH on my KUSH now wit 1 FINE BANI wey de STAY 4 my AMA...
But I no de NACK d BANI... D BANI na Tom Boy.. Na her fellow BANI she de Do...
She just BUY SHAWARMA come my BACKGROUND.. So we de KUSH on KUSH...
AMAMBOBI my head don BURS 4 here wit HIGHNESS..
Infact I go like FEEL how MADNESS de be...
AMABOBI D MANCHI..
KULOLO KIYAYA... LULUTATA KIYAYA... IF U KNW U KNW...
WTF MAN |
Romance › Re: My Encounter With Yahoo Boys In Public Transit by Legend44(m): 6:04pm On Nov 29, 2021 |
Na u get the AMA wey everybody go TUAMA Boogyman557: Holly Gram Dis MANCHI don JUNZ alert...
Amabobi u don JUNZ alert...
weda ur cumpass NAA..
I don de tell Una sey, Make EVERYBODY carry der own KALA...
If too sey u Na hard MAN and u get KALA, na to JAZZ in wer doz MANCHIS Dem stop..
AMAMBOBI bruta oboni SUICIDE.. Amabobi d MANCHI... MANKOKO PILOLO KUNTOTO..
BLAST like 2 SHOTS 4 air .. amabobi EVERY AMA go TWAMER...
WTF MAN |
Crime › Re: See What A Nigerian Man Did To His Wife Because Of Alleged Infidelity (photos) by Legend44(m): 5:54pm On Nov 29, 2021 |
Wait oh but the story did not say she was caught in the act... Her husband only alleged so it was on mere suspicion and he had to punch her like who no get family. So wetin for happen if him catch her red handed for the act wetin for happen. I'm just sorry for most Nairalanders who are in support of the husband action based on just suspicion. I pray una sisters husband go just suspect her then beat her pass like this. See the man sef wey dey like boli u go know say him sef na cheat |
Politics › Re: Pictures From The Jos Prison Attack & Attempted Jail Break by Legend44(m): 1:44pm On Nov 29, 2021 |
I just weak for the report � Maxymilliano: And where are the gunmen that was reported to be trapped inside the prison  |
|
Sports › Re: Manchester United Appoints Ralf Rangnick As Interim Manager (Pix) by Legend44(m): 1:26pm On Nov 29, 2021 |
True but Shaw is good in attacking...I think the new manager might use three defenders TundeWX: Personally I like bissaka,incredible defender,but attacking ain't his strong point...looking at this new manager precedent,he'll most likely play a sub role. He might use dalot and telles |
Sports › Re: Manchester United Appoints Ralf Rangnick As Interim Manager (Pix) by Legend44(m): 12:53pm On Nov 29, 2021 |
Abeg apart from Wan Bissaka and Shaw who u wan use TundeWX: Correct manager!!!...Geghen-Pressing  Good news for flying fullbacks n wingers Bad news for wan bissaka and shaw |
Business › Re: CCTV At Obi Cubana's Hustle & Bustle Shows How A Female Clubber Died (Video) by Legend44(m): 8:40am On Nov 28, 2021 |
That guy staggering na Oloba  baba don ba |
Celebrities › Re: Sound Sutan’s Wife, Farida Fasasi Celebrates His 45th Posthumous Birthday by Legend44(m): 9:46pm On Nov 27, 2021 |
Someone said people shouldn't "Take advise from everyone cos foolish people grow old too" KillIgbohoN0W: Afonja wan use dead man gain cheap popularity/money. Swear say you never Bleep since he die auntie. |
Career › Re: Company Punishes Protesting Staff With Late Payment (Memo) by Legend44(m): 5:53pm On Nov 27, 2021 |
Hm |
|
Romance › Re: Alleged Bedroom Photo Of Married Actor Prince David Osei & Side Chic Pops Up by Legend44(m): 1:20pm On Nov 26, 2021 |
Fallacy of ambiguity siofra: The girl must have kept a secret camera in the room |
Crime › Re: Gunmen Abduct Principal, Vice, Three Teachers In Ondo by Legend44(m): 9:12am On Nov 26, 2021 |
I'm from Ondo State but Forget it pls... Elders wey dey fight for them children u better wake up.. Yoruba can't do any goddamn shit about the killings even if na the ancestors take over as president... Something that has eaten very deep just like corruption. Tinubu wey dey beg Hauses and fulani's for president. Tinubu no get Yoruba people time as long as he's achieving his personal aims and objectives. It all written for all to see Amatarasha: These is a fake news . even if it is true our weak & old elders full of wisdom shall fight our fight against these fulanis not we sophiscated youth . we are yorubas are not like the yeebos. We shall bear this atrocities until 2023 when tinubu climbs then we crush the fulanis. For now let's make fulanis vote us into power because they love us and hate yeebos |
Foreign Affairs › Re: Explosion Hits Siberia Coal Mine In Russia. 52 Dead, Many Injured (pix, Video) by Legend44(m): 7:49am On Nov 26, 2021 |
Let us wait for righteousness to tell us the spiritual cause of this incident. |
Romance › Re: Alleged Bedroom Photo Of Married Actor Prince David Osei & Side Chic Pops Up by Legend44(m): 7:37am On Nov 26, 2021 |
So you believe cos of the title of the post... World people. Sorry to say but with this ur reasoning ehn I'm sure you're someone that can be easily manipulated. Mercychen: Keep quiet!
What did the caption of the post say?
You men don't like it when your silly acts are pointed out. You'll just come attacking as if it is not common knowledge.
Buzz off! |
Romance › Re: Alleged Bedroom Photo Of Married Actor Prince David Osei & Side Chic Pops Up by Legend44(m): 7:26am On Nov 26, 2021 |
Don't forget this man act romantic movies so if it not from a movie scene then who took the picture. Mercychen: Na so. Because he's an actor, anything he does with women they'll say it's a scene. Now we can't tell which is a scene and which is real.
Men will always be men. Na women wen still dey die put for their matter I pity. |
Politics › Re: Akwa Ibom Is Building First Cable Bridge In South-South Nigeria (Photos) by Legend44(m): 4:50am On Nov 26, 2021 |
Sorry bro Hunchogee: my guy you are quoting the wrong personnel |
Politics › Re: Akwa Ibom Is Building First Cable Bridge In South-South Nigeria (Photos) by Legend44(m): 11:06pm On Nov 25, 2021 |
When did building bridge qualifies one for the post of the president... He's doing well in his state doesn't mean he will do well as a president... What has he done in each of the LGA's... I'm sure some LGA's will be complaining no development in their area.. same thing goes wen he become president how many development him go get time for. There won't be any perfect politician. All previous heads of state, presidents and governors all have their own flaws which the citizens will criticize. Hunchogee: Beautiful site to behold, no longer Ekpene Ukpa narrow bridge - the death trap. Now the dual carriage Ekpene Ukpa, Cable Bridge at 90percent completion
Kudos Gov Udom Emmanuel
Congrats Etinan LG A Akwa Ibom state |
Foreign Affairs › Re: Russia Threatens To Destroy 32 Nato Satellites To Cripple Missile Systems (Pics) by Legend44(m): 10:37pm On Nov 25, 2021*. Modified: 10:55pm On Nov 25, 2021 |
All this small small boys wey just join Nairaland yesterday. Una matter just tire me for this forum... I made my point without any abusive words why can't u just do same. You're not even making sense sef. Smally don't let what they teach u in ur lecture room be the end of your journey in acquiring more knowledge.. make research on ur own and learn. Let me give u an assignment " Go read on how Russian annex Crimea and the responds of NATO. when you're done with dat come back cos i have lot of assignments for u boy preciousmetals: Mumu do you know the countries that makeup NATO, apart from nuclear weapons, Russia is nobody, even with their nuclear weapon NATO will destroy Russia, if Russia release one nuclear bomb they will receive 100 in return |
Politics › Re: Prof Chukwuma Soludo And Family In New Pictures by Legend44(m): 10:33pm On Nov 25, 2021 |
The second son be like person wey go dey smoke brown brown olasaad: Okay but I was talking of the first guy |
Foreign Affairs › Re: Russia Threatens To Destroy 32 Nato Satellites To Cripple Missile Systems (Pics) by Legend44(m): 10:45am On Nov 25, 2021*. Modified: 12:15pm On Nov 25, 2021 |
NATO missiles can not go that range and moreover satellite (GPS) guards missiles to their target so how would they hit the Russian Satellite when there's will be down. Another game changer from Russia nosiebaba: You will destroy their 32 satellites while they will leave yours abi? Bravo� |
Family › Re: Reaction As Nigerian Lady Amara Records Altercation With Mom Over Her Sexuality by Legend44(m): 9:17am On Nov 25, 2021 |
This one go don lick t0t0 tire |