Sniper101's Posts
Nairaland Forum › Sniper101's Profile › Sniper101's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 92 pages)
Right now, I actually need a new Bible ...I recently noticed that the one I've got is too big So, yeah, I'll definitely and happily accept a portable bible from a friend/lover as a Valentine's gift. |
Whada:You don't know that each and every time a sitting governor is on the move, there's ALWAYS a Press Crew that goes along with his convoy ?? |
Last time I got a Valentine gift was abt 6yrs ago ...a love frame and a flower I've never been single from then till now o But yet, no gifts Meanwhile, I always give Dem gifts Na why I kuku dun sign am say dis year own Tomorrow, any of Dem wey come around Or wey I go visit ...NO GIFT for Dem |
internationalman:Don't tell me Lexus is the iPhone of cars ![]() |
na this kind Mercedes na e a Man dey buy give "the most beautiful Woman on earth" Alright. greymiles:e shock you too, abi ![]() |
Henreez:That girl you using her picture, if I have her, I'll do nothing else but sleep her. All day. Every day. Babes with precious body n curves like hers are to, just, be used ![]() |
Public nudity is now the new norm ![]()
|
OP No worry yourself Wen una two dun join body for the other room, Immediately after that, una two head go correct ![]()
|
pretydiva:Can I come and sleep with you Lizzydonnah:I'll like to come sleep with you ![]() |
Divay22:Quote me ...with your location ...I'll come around |
![]()
|
OP na the "buy him grasses" na e be the only part u see? "if your man gets you an iPhone 12, in return, you're supposed to get him something NOT LESS THAN 150k" You no understand her msg reach dis extent, abi? |
Dammmmn Niggarrr WTF ![]() |
AlphaAlex:Oh Bros...dat thing na helipad? I was not understanding o ...I been dey think say na mini stadium guy man dey build for his compound Meanwhile, about the topic at hand... Y'all should do well to verify the veracity of this News before hurling curses and abuses on your families thinking you're sending it in Wike's direction A cousin of mine that am very close to is a secondary school teacher in one of the State Government Secondary School in the state. She's been there since Amaechi's tenure and till date, there's never been a time she asked me for money because they're being owed salaries. So, please, y'all should take it easy on trying to smear Wike's name in the dirt ![]() |
I no too suffer wen I dey school ...thank God I no collect anything on credit from anybody ...to avoid see finish I dey waste time to pay my rent sometimes Na why my landlord nor dey let me hear word Whenever I carry babes pass he own building ![]() But even at that, you see that man? I ready build upstair for am in time to come Inshallah |
Ok. |
I remember some years ago when a guy approached me to tell me what my GF back then was doing behind my back. The guy was like, "Bro...I see you like a correct guy na e make I say make I cornerside u to tell u wetin ur girl dey do for ur back. See ehn...that ur girl dey date my friend and most times my friend dey see u together with the girl, but after when he ask her about u, she go find one lie drop give my friend. Ok, just yesterday evening wen me with my friend n ur girl dey together, he ask her wetin make you(me) dey always come around her. She con dey tell my friend say u dey disturb her for her to Date you(me). And, bro, I know say you with the babe dey Date since, na why I come say make I tell u wetin dey happen. If u no believe me sef, I fit call u to come our place the next time ur girl go come visit my friend". When I heard all this, mehhn, a cold chill ran down my spine. And true to his words, two days later he called me to come confirm what he told me. Ah swear ehn, I love the guy for doing what he did (No homo) ...it's ALWAYS cool for a bro to be his brother's keeper |
Na so Dem go take catch Bobrisky...in the act...with a Nairalander...one day ![]() And na here(Nairaland) we go still read abt am ![]() |
This right here is one of the reasons why I no try am say I dey stay or spend night in any HK during my days in Edo State. ...if you know, you know |
sapphiere:ngwa negodu onye nka ![]()
|
Is this not the very same Mercedes Brabus which Cristiano Ronaldo's fiancee got for him as a birthday gift for a whopping sum of over 220million naira Or this is just the version of Brabus for Nigerians that is just about 70million naira or less ![]() |
Why will she not be missing in action and equally missing in Aso Rock when the man occupying Aso Rock is not her husband ![]()
|
the North is the biggest problem Nigeria has ![]() |
Jerryherd:Are you a learner ?? ![]() Na young gee boys come sit close to ur table so ...even with a fully subscribed DStv at home, most times, to stay home dey watch Live Match no dey make sense ![]() |
Imagine the effrontery
|
Lexusgs430:Ha ha ha I take it you're being serious? This is a new one to me Honestly |
What's this serious talk about putting a phone inside a bag of rice ?? ayam not understanding you guys ![]() |
I always tell the females of this generation to be aware of the fact that 97.7% of the males of this generation will ALWAYS want sex during the course of a relationship ADVICE: if you as a female ain't ready nor willing to give up that kpekus, then you ain't got no business going into a relationship with the opposite sex ...forget the fact that when you say "I don't want sex in the relationship" the guys usually accept your terms. They accept that terms & conditions just to at least kick off the relationship first Knowing that at the long run, they're still gonna want and demand for sex ![]() |
OP Since you been dun already plan to give him the kpekus on the 14th, he no fit wait, he rush collect am yesterday, you for still just let by gone be by gone sha o After all, you both are "in" a relationship ![]() That means, he's a boyfriend. Just take am say "ur boyfriend slept with you". |
. |
With the small fame diswan dun dey garner around some South West states, he wan begin talk and do pass himself ![]() |
In this era of...living life on the fast lane, Niggarrrs dey do yahoo ![]() Bitchesss dey do oloshó ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 92 pages)






