Valuc's Posts
Nairaland Forum › Valuc's Profile › Valuc's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 (of 15 pages)
I just feel it's either der is somtin the lady said she will give out only wen married. Or der is high competition btw him and some persons that's making him want to quickly permanent the babe for himself by marrying her or the babe is somehow that he feels if he doesn't rush to marry her.. someone might snatch her.Alot has blinded this bros... |
Tinubuadvocate:that's why u no gree grow |
okwusdaddy:the question is... Do u allow mosquito to bite you? |
And we call dis religion of peace... But wen e set.. Dem go dey run USA and Europe... SMH |
LordReed:I understand o.. u smoke. U go out .. u get accident u die .. u no smoke .. u get accident u die .. the end of it all is death... Whether it's malaria or it's system failure |
Seriously the stress is too muc on men... That's why u see Dem every small pin u owe Dem... Dey will make sure u pay back cus they know wot they re seeing .. |
Single parenting is not easy o... Atimes sef ... Complete parenting sef is tiring let alone single .. all these have der own psychological effects.. you know all those kind of wishing things... I wish my dad or mom was blablabla wishes.... Wo... Just get money nd be a sweet single parent ... The child no go too worry |
Diswan 3kg gas dey last 3wks... It's like u no dey cook for house... Meanwhile people wey dey cook dey help u usam... Wo... Don't refill it.. let everyone rest . After one month if u refill it ... They sud understand what u did that's if they have sense o... If not.. dis tym don't waste the gas.. just carry everything inside |
This story is too long ... I don't read long stories... Cus along the line u go wun add Jara inside to makam sweet .. above all m too lazy to be strolling up up just ontop one story |
LordReed:yes na ... I have seen a smoker are 102 years and I have seen a non smoker die at 10years cus of lung or kidney failure .. something mux kill a man |
Wo.. do what make you attractive... That's all I can say... No b der money u use dey buy make up kit |
And who told u u will make heaven by the way .. and even before u said this ... I just knew it that you don't ve anything valuable on earth that's why u want to try another realm.. u better dey alive for other if u no get value for ursef |
It's cus of the health implications that's why religion tagged it sin.. many things religion tag sin was tagged sin cus of health implications.. like alcohol for instance |
Shey he will not go and open his own kitchen or KFC .. abi na picture be next ... I just sey make I ask |
Na ur dad dey use those emoji? Abi e get wetin u no dey tell us |
Money u wud have added extra cash on to buy her car .. u went and bought her iphone 11... Iphone 11 user inside danfo and you know she leaves home too early .. bros trust me ... If they had kill that woman... I will blame you... U didn't take her security serious... U exposed her to danger now ua here looking for how to track the phone.. abeg gettat |
That's why they can kidnap 600 people and enter bush ... Nobody will see them.... I don't know why they can't scrap some states and turn it to farm hub ...Dessert |
kinzation:before then ... Na free |
Things don hard badly... Well I thank God him fake him own kidnap no b sey him kill him mum for ritual |
People dey live under high tension... Somebody shop dey near transformer ... People lease a portion of there compound to telecom to mount mast .. dawan dey complain of cancer.... And if u check well the man dey smoke o |
2 things re involve.. it's either she wants u to be on her reserve or put u on friend zone.. but take dis advise from me.... To make her change her mind quick,.. just ignore the friendship she told u... Treat her like ur girl at same time be forging stories.. tell her about another girl somewhere.. some times don't be available tell her u went to handout with ur friends and their girl friends.. make her jealous.. come back nd give us testimony |
Diswan naa perfect example of iphone 13 without sim card. |
They wouldn't tell us how many people they have kissed and have pressed her breast,. I sorry for this bros... He doesn't know there is a bros by the corner she has been wishing to bleep but fear of loosing her virginity kept her back... Now they have tore the rubber... Well lemme allow elders finish dis talk for me.. m speaking from experience, |
That's one of the advantages of premarital sex that no one will tell u.. it averts all these kind of drama.. oyaa go look for dick reduction ointment... And dey take sugar so u wudnt be lastin long again |
Lala come out o.. shey naa the baby adult dey the front page so wey Dem carry. |
As if the ban had a hold,... No b one road enter market o . And more over we all know the reason it was banned ... Let that old man stop lying abeg. der is no means or form or media propaganda or faake or real or good news cnt be spread., |
If na davido come staand as witness for this guy, shey dey will tell him that nonsense? If na me sef.. I go tell the register sey me sef no like him or her face nd hair regardless of his or her hair style.. make the register Bleep off |
This story reminds me of the documentary I watched on aljazeera about afghan .. the man said he was so poor that he cudnt get married. Then a man came.. told him to give him his mother that he will give him his daughter. Thast was how they did exchanged |
All these is to remove the man nd put northerner there |
alphabbey1:so chimpanzee is a rare animal to you.. nd 80 percentage of people v not seen it except in zoo.. if 80 percent v seen it in zoo that means they v all seen it then regardless of the place they saw it |
Wetin b all dis on nairaland. Dis catch snake, e go snap show with stupid caption.. the other catch small tortoise..e snap dey use style show us come dey ask the food.. now diswan again.. catch monkey now here again... Una dey bring down this forum with una rubbish. Na only rare animals we want to dey see abeg.. if u catch goat, abeg sendam give una village people not here, |
Officialgarri:what has he said that u v brought out gun.. |