VicM6's Posts
Nairaland Forum › VicM6's Profile › VicM6's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 84 pages)
I don get where my village people dey live. |
buhari must read this post first b4 i comment o. |
forest bandits...As the matter dey now, who go come pay Ransom. |
u go buy tyre wey don expire come here dey blame toyota..... kuku go buy AMG na or range rover then drive am enter 150 make we see wetin go happen. |
i jst logged in to my acct nd it was a success. |
Husband wey don craze..... na pu*sy go kill dat one...... when the pu*sy is real, the fighting continues. |
See wetin bahari nd Desmond Elliott cause. |
Divoc19:lol, i no kuku lie na... na fact i talk so. |
Agboro go still dey collect money from u nd u go still dey pay toll gate fees..... Infact, police checkpoints go dey nd u must carry ur bicycle papers waka with you..... V.I.O go check your tyres nd issue you penalty then Road safety go talk say u no use helmet nd wan commit suicide. Then after that enh, bicycle go dey sell for around 300k. better fear Nigeria, notin good dy dis country. |
let the killings continue.... who's next?.... as people no dy hear word. |
pussy go sell tire.. |
Davash222:I tire o.... who marriage epp. |
US wey wise die..... Us knew they won't be able to capture some high class terrorist. They played a vita role by bringing this high profile terrorist from there hiding nd save zone to eliminate them one after the other....... Alla this interim govt list of Afghan Taliban would be taken down one by one by either the US, UK, Israel e.t.c......That's what the US wants. |
dem say witch plenty for there and witch no like light at all... na darkness dem like.... so make dem dey there..... US don dey Afghan for 20yrs b4 dem tire so if dem like mk dem stay 40yrs without light, e no change my matter. |
micellgevity:85k for Oron.....seriously things are more costly in South south than the west....with 40k in ilorin, one can survive there....cost of living is cheap compare to Oron.... transport for ilorin na 50naira, highest is 100naira nd u can still get things at lower rate also but in Oron enh, life there is tough...... though he might make it in Oron big time but life in Oron is like lagos state where the saying goes '' Owo Ekó, Ekó ni gbè''. |
600 everyday for 30days.....and you thought 30k would solve the issue at hand..... let's be sincere, the job is only Preferable for those who re within the jurisdiction of the said place u re being deployed to if not, OYO is ur case. |
460k for 1660....ogbeni u try wella i swear.... how much i go come buy 2080. |
Abi awon baby dem dy use ur phn play for night wen u sleep ni... bcus this one dem talk say u rough handle the phn so enh, e get as e be o. |
Please can someone tell me the damm differences between Taliban and Isis-k....... ?? |
it depends on the land surface... if the land is that which situated in a place where there is much of water then you can use weak concrete or perhaps if ur account is big then u can use pure concrete to fill the holes of the block. This will allow the foundation to be strong and also stop moisture from ascending to the top of the building. If a hole is being filled with laterite, then be assured to spend more on full DPC. |
until those werey bomb detonate kill them now for their country then dem go blame buhari........ Sha no space for Nigeria give refugees fah... tor |
internationalman:lol, replace devil with satan bah. ani werey nie. |
olatade:Go fight israel na if u don chop belle ful... alakoba. |
bcus na women be the wahala of every nation.... the future is female na...... i don tire o. |
JerkyChan:Mayb he meant the F35..., F-22 Raptor.....but seriously, those tucano will hardly dodge a ground to air missiles talkless of an air to air missiles...... Well from what i know, the Tucano jet has an 80% air to ground combat which i think will be good to fight our bubu boy's unless our bubu boy's also got a well sophisticated ground to air missiles like their Taliban brother's or some powerful jet's. |
Ppogbae:This Americans don do us mugu.... imagine... 500millon dollars for some shit fighter jet..... why didn't the America sell the likes of F15, 16 etc to the Nigeria govt...... Even 500 millon dollars will give you abt 13 SU-34 Russian figher jet...... nawa o. |
very soon.. i jst hope make dem no turn Qater to Afghan |
Na their country... wetin concern me..... |
Either lizard or snake. My guess... |
Wahala no dy finish for 9ja |
This one wan sell police vehicle give anoda man pikin... govt property..... you want make poor man pikin fight case with police bah......tell me who don ever win police case b4?..... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 84 pages)

??