₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,299 members, 8,449,622 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 06:58 AM

Toggle theme

VicM6's Posts

Nairaland ForumVicM6's ProfileVicM6's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 82 pages)

RomanceRe: Is This Girl In Love With Me by VicM6: 7:04pm On May 23, 2020
BESTIE.... abeg na who get dat picture of bestie tin mk he upload am so dat op go learn from d pics its self.
RomanceRe: I'm Dating Her Friend Now She's Getting Jealous by VicM6: 7:01pm On May 23, 2020
Millenniumlady:
You fvcked up big time sometimes we ladies love it when you woo us like 4/6times before we'll give in better tell the new girl that you're already in a relationship before she came go back to her friend for peace to rain
4 to 6 times my sister... Haaa, fear God o.. wen no be u be d only girl 4 dis world wey i go come woo u 4 to 6 times..... If you write exam 4 to 6 times and u fail no be suicide remain ni..... 4 to 6 times fah.. upon dat she go still dey form then u go increase am to 10times bah..... okay o, make we dey see
RomanceRe: Should I Keep Talking With Her by VicM6: 6:57pm On May 23, 2020
PrettyPrint:
Mtcheeeeew.


She want to use her money to travel down to come see you and you're still makin demands. Instead of you to even encourage her by helping with expenses.


Besides, I think you're just after your own selfish, yahoo interest. Good thing she's cutting you off
you dey mind this op wey head resemble soccer ball own.... demanding things from her like say na u send her money to use buy all the stuff come.. She's is smarter than op.
HealthRe: My Baby's Skin Problem Is Worrisome (Disturbing Photos) by VicM6: 6:38pm On May 23, 2020
heykims:
That's why u can't compare children mortality of then to now.
children of now re aje butter.
HealthRe: My Baby's Skin Problem Is Worrisome (Disturbing Photos) by VicM6: 12:13pm On May 23, 2020
heykims:
Guy u wicked o, herbal medicine at this tender agehuh
as far as 1970's wetin mother's dey gv thier young childern abeg..... see u, herbs is good only if u follow the preside instructions..... So truly, let him visit an herbal shop for his baby soloution..... me wey dey drink agbo since wen i was a year old i never die till today.
RomanceRe: My Girl Friend Seem To Hide Alot But Smart by VicM6: 8:43pm On May 22, 2020
your dick is big while her pussy is small bah... make una continue...but sha no go tear d girl pussycat with ur iron rod... notin person no go hear 4 9ja
TravelRe: Air France-KLM Terminates A380 Fleet With Immediate Effect by VicM6: 7:51pm On May 21, 2020
Boeing 747-8 will be dancing by now... no competition again from it's rival.
HealthRe: How I Burnt My Chest After Using Harsh Chemicals On It (Graphic) by VicM6: 7:49pm On May 21, 2020
Don't really know what is wrong with sum people honestly speaking.. the product u bought had on its description the way to used the product but bcus of how fast u wanted the result, now u av unleash sometin else on ur skin... Well, just see a dermatologist to help suit ur case out. God help u bro.
RomanceRe: So Confused Of What To Do....advice Needed... by VicM6: 9:45pm On May 20, 2020
dem don dey come gv u bowl job....na dem dem in d night na...
RomanceRe: Some People Are Just Wicked, I Was Invited To Onitsha And Then Left Stranded by VicM6: 9:43pm On May 20, 2020
which service u wan go render...wetin u dey sell... hope no be wetin average nigerian man dey tink o.... wahala dey onitsha o grin
PropertiesRe: Please Help. My Apartment Is Being Haunted By A Ghost. by VicM6: 9:38pm On May 20, 2020
pDudd:
You sure nor be you kill am cheesy

Ghosts don't disturb someone for no reason.

Looks like she is inviting you to escort her to where she is going. grin
see you... ghost don't disturb someone for no reason... my brother, wen a house is been hunted by a ghost enh no matter who lives inthat compound, d ghost will alwys torment u... mayb dem dey see am as play grin
RomanceRe: Pls. Help! My Sister Now Fights With Me (What Should I Do?) by VicM6: 9:33pm On May 20, 2020
she don get god father... if u knw u knw....small girl big god
RomanceRe: Temptation In My House by VicM6: 9:31pm On May 20, 2020
Froshloaded:
I don't think this story is true grin




Anyways, tell your wife about it
Truth or fake, op life dey hang ontop mango tree.... i pray make fulani men no cut am gv their cow.
RomanceRe: Please Help!!! She Likes Eating Bitter While Having Sex With Me by VicM6: 9:29pm On May 20, 2020
She don register u put for association of Village people.... So u go become manager.
FamilyRe: My Wife Just Told Me She Regrets Marrying Me. What Should I Do? by VicM6: 9:24pm On May 20, 2020
Dear op, the same way Jesus christ said on the cross ''IT IS FINISH'', op walia u are finish.... the next step she will take is how she will seduce her ex to have intercourse with her and after that buys rat poison of 20naira and send u off track.
You knew her ex was in dat area nd u still rent an apartment there... what assurance do u av that her ex isn't eating her suya all along... nawa o... notin Angels no go write for book of life tire.
FamilyRe: Marriage And Its Challenges; My wife is pushing me to the extremes by VicM6: 9:17pm On May 20, 2020
She ask u to raise money for her to travel out of the country and you still call that WIFE?... Let me ask u dear Op, does she have any relatives staying outside d country or she just woke up from her sleep nd said she wants to travel out.... las las na kpesu she go dey sell 4 outside nd btw 3 to 4 months she will cut u off d track nd u will b left alone....

Use ur brain Op, you re d man of d house... mayb her friends or some1 is pushing her to do this or perhaps she is jealous of someone else wife.

And about you hitting her or beating her up then saying it wasn't intentionally is a big Bleep up, apologize to her but remember in the record; you av beaten your wife before period.
HealthRe: I Have Turned Into An Introvert Because Of My Scar. Please Help by VicM6: 8:35pm On May 20, 2020
Op, na u cause dis wahala 4 ur self.... u shud av taken d injection (tetanus) at d first place jeje... mayb all dis wudnt av occur. But i no blame u.. na typical Nigerian mentality we get... we love to joke with tinz no matter hw small dey are.


Abt d introvet stuff of a tin, 4get dat one... jst find solution to ur hand b4 e go enter make dem cut d hand off... i don talk my own o..Village people don get 3digits of ur password, e remain d last digit.. Gbe body e b4 dem go get d last digit.... tor
HealthRe: Pinkish Colour Of The Balls, Thigh Area by VicM6: 8:02am On May 20, 2020
omoburuku:
Boss,abeg o,na only two o. grin
Bleep up don dey bdat na... how u go get only 2 pink balls... Na lie, i no belive u.... me wan play d balls till e burst 4 every part
HealthRe: Pinkish Colour Of The Balls, Thigh Area by VicM6: 9:30pm On May 19, 2020
omoburuku:
Na my balls una want take play soccer. grin
grin you see say u self call am 'balls' which means say u get d pink balls plenty... na just 2 we need alone.... we go play d ball till e burst... lol grin grin
RomanceRe: Washing Of Mom's Underpants (wrong Or Right) by VicM6: 9:28pm On May 19, 2020
StacyO:
They call it bangalee grin grin First time I'm seeing that "dog meat" grin grin
bangalee... sounds like Bangladesh... lol Abeg we wey no dey like face front nko, Make bangalee no bang us sha grin
HealthRe: Pinkish Colour Of The Balls, Thigh Area by VicM6: 2:00pm On May 19, 2020
Fabulouzjoseph:
Ewo i never play pink ball before ooo
e go sweet fah.
lol,dem say the ball dey soft like felele
HealthRe: Pinkish Colour Of The Balls, Thigh Area by VicM6: 1:38pm On May 19, 2020
Fabulouzjoseph:
Can we see the pink balls grin
me i dey find pink ball b4 wey we wan use play match on friday. grin
RomanceRe: Washing Of Mom's Underpants (wrong Or Right) by VicM6: 1:34pm On May 19, 2020
StacyO:
Don't mind them.

Dog meat lol grin grin. What else haven't I seen or read on nairaland??
seriously, ''face front so that corona won't bang u''.... This ur twitter handle weak me o... grin Notin average Nigerian man no go see 4 gate.... lol.... wen corona start to dey bang. lol



And people wey dey form dog meat dey o... lol, some dey force cow meat self... grin
RomanceRe: Birds Seen Playing Basketball Sparks Outrage [Video] by VicM6: 8:51am On May 19, 2020
illicit:
What does outrage mean againhuh
i tire o.... wen no be fight people dey fight as dem see d birds.....
RomanceRe: Washing Of Mom's Underpants (wrong Or Right) by VicM6: 8:48am On May 19, 2020
Useless guys forming dog meat here.... You no fit wash ur own mama pants bah but if na ur girl friend own, u go wash am sharp sharp still gv her head on top bed....
RomanceRe: . by VicM6: 8:43am On May 19, 2020
CoronaVirusRelo:
您现在需要的是一份工作。

你太闲了
Dear Op, this chinese words means that ur life dey on top banana tree... wise up man..... i don interprete am
CareerRe: My Bitter Experience Doing A Security Guard Job by VicM6: 8:41am On May 19, 2020
what of we wey dey do bricklayer work nko... dat means na dirty person dem go label us...... As 4 dat werey wey talk say dog better pass person enh, i 4 beat am black nd blue den off my uniform gv them.... na dat one dem dey call Do me I do u.
RomanceRe: Skin Becoming Brownish by VicM6(op): 8:14am On May 19, 2020
smat101:
It's the cement that caused it...
Rub vasline or any oily cream before working.. and buy a plastic hand gloves it's worth it...
thnks broi really appreciate
RomanceRe: My Encounter With A Highly Intelligent Girl. by VicM6: 9:26pm On May 18, 2020
if u put hand 4 tortoise hole, e no dey come out again o... if u knw u knw
RomanceRe: A Dream Inside A Dream by VicM6: 9:22pm On May 18, 2020
something wey dey happen to me many times.. Op u don't need to be scared.... it only happens wen one is in a deep sleep.
RomanceRe: Husband Close His Wife's Private Part With Super Glue by VicM6: 9:16pm On May 18, 2020
haaaa, wahala dey o.... e don close d hole

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 82 pages)