VicM6's Posts
Nairaland Forum › VicM6's Profile › VicM6's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 82 pages)
na d rev father wey join them weak me pass.... as baba don see money wetin him go do |
Odingo1:4th nd u say she no b olosho.... Op, u self fear God..... 4th fah |
fulaniHERDSman:hahahahahahahaa...Op mumu die |
See abeg clear road mk i pass jor... u go carry olosho date nw u dey complain.... go bk to her olosho yard mk dem deliver u. |
Sususy:Gbam, she don win case..... court....... then try to tease him na if not he won't open up... i no blame d young guy... him fit talk nw nd una girls go change matter gv him. |
Enugbe... |
This once jst dey learn work, dem wan use op as first lab test. |
No be dis same suzuki... or sorry sususy dey preach d kingdom nd salvation of God, repent nd dnt av a bf.... nawa o, inside life... Aye le o |
wanted to skip the pastor part bt sometin drew me bk..... All pastor's aren't pastor. Some are just a figure head jst like d bubu we have....And trust me, there is more to it, am not sure the girl is their first daughter, perhaps she was adopted. |
play bet9ja 500odd put 50k... buy her toyota corolla sport.....thank me later |
keep saving until ur money gets to 40millon then one day u will depart frm d living nd ur 40millon will be spend by people who doesn't knw hw u av worked hard to earn such money... Bro, be smart... am not saying saving is a flase hope but try nd invest nd chop life small also.... once man die, all the billons die also too with him/her. |
Ur wife is calm nd cool... most women would av poison ur fucking ass off the grid.... Anyway, let me be frank with u, it isn't abt ur wife bt abt ur kids... time will tell wen ur kids grow up to adult stage..... jst sit bk nd relax, watch where it all gonna end.. No matter what you do to win ur wife back, you will pay for it. SUCH IS NATURE BRO |
husbandsnatcha:i don't need to ans u bk again, u re a bitch jst like u said. |
See this op dey threaten us with phone...''if the price increases don't blame us''.....Person go carry money gv u 4 phone now then story that touches the heart go kicks in... Just like the wise people said in the comment above, phone is a necessity, na food nd health sure pass now. so op make u calm dowm abeg. |
husbandsnatcha:cream don finish u |
husbandsnatcha:see u, local prostitute.... coming here to look 4 who will bang ur smelling pus*y so dat u cn effect them with ur own disease.... useless fellow. Ashawo kobo kobo...masturbation kill u in that hole u re.. bush rat. |
husbandsnatcha:whc hole u dey hide inside, wen u no be bush rat..... anyway, a hole is a hole... lol |
tor, wetin remain than to dey come bk africa come follow us dey inside zombie zoo. |
majamajic:mumu na im u be.... u dnt av 20k in ur acct nd u re saying a phone of 160k is cheap as if u av d 160k in ur acct to lavish on a phone.... abi u b G-boy ni |
Ajakaiye83:Tor, tomorrow go buy shoe from konga den later come dy disturb man pikin 4 hear during dis lockdown.... |
majamajic:As u are now, do u av 50k in ur acct? na quest i ask o abeg. |
CrimeKsmart:Oya see broda, see broda, broda wey mumu, broda wey no get sense. |
40k for dis lock down..... okay o |
your egungun don enter express. In other word, you have been mugu... bro, chilax... make dem reason u first nd if u no get reply from dem then make u know say egungun don get accident laslas o. |
you drop post nd u ans d question ur self...... u jst said it bro... rich girls vs poor..... the words RICH and POOR are not close at all.... rich girls will alwys b happy wit what ever u do or gv to dem bcus dey have it. but on the other side, poor girls have noting to give back so they blive what u are giving them is small bcus dey don't know d quality of such a tin.... well, i don't blame them poor girls, no body wan suffer again after seeing wat is going on within their family. But laslas, as rich girls dey appreciative reach, na dem fit spoil man career within seconds...... I mean if u av notin nd u eventually get married to a rich girl from a rich family.... Make i no talk wetin go happen 4 d rest story. |
SadiqBabaSani: |
Bluehill1051:ur post sucks.... Tell me, is he related to d landlord?... and why don't u ask of his acct num nd mk transfer to his bank so he could help d landlord.... it's ur type that goes abt posting rubbish...... smh |
frankmoney:Do u know the harm 4G has cause to human... so what are u saying... If 5G was that good then why haven't some countries recommended it. |
5G does not cause Corona virus. corona and 5G are all different levels but 5G is more deadly than corona 100times. our micro waves at home has 6X radio wave and can boil water to 100 degree census in 3mins. The 5G network has about 60X....Now imagine the harm it will cause to human if installed in public places, the wave will drain people's blood and so. Corona is a virus on it's own and 5G is more of a highly classified virus.. why do u think the chinese are destroying the 5G antenna. The 5G satellite was first installed in Wuhan 2019. I repeat, the 5G is more deadly the Corona. |
Slawormir:Oga be careful... u want make egungun enter express ni D; D; |
was it from china?... if yes then we have to restrict chinese from entering Nigeria..... but but but they said without chinese they we are nothing in africa |
you can follow this link to join my whatsapp group for relationship matter's. hook up with beautiful girls and handsome boys online... click on the link to join. https:///BVTr22FSGJTGXSNGb6GsiE Follow this link to join my WhatsApp group: https:///BVTr22FSGJTGXSNGb6GsiE |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 82 pages)
Better contact true caller 