2shur's Posts
Nairaland Forum › 2shur's Profile › 2shur's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 41 pages)
Your account balance remains zero Abegi fuc off mumu dealslip: |
No be lie omojeesu: |
They need orientation. Only shoot when smuggler is armed and extremely dangerous. Wtf. These guys are drug users..come see men wymey dey use cocaine for customs. Some are weed peddlers but always wanna take merit with another innocent mans life. Wen u in uniform work with guns..baba u can gun down anyone and nothing wid happen.your colleagues would cover shiiit up for you. These guys need body cam at all times. Even if customs atart using body cams to reduce mortality rate..i trust naija our leaders wud use it as an avenue to defraud we tax payers cause dem go dey import them with bogus prices. Abegi |
Abegi. Dem go dey form social media. Go check they result. Na always D or E Dullards...Empty dullards |
I'm like wtf. A 65 old man trynna rape a virgin. Like seriously. Wtf Really. Konji is a good thing. But the demon that konjicides you to rapeor attempt to rape direct without fear of stds and pregnancy and shit is what we call a bastardized konji demon |
Osibanjo remains the v.p So no level abegi. Women and deceit. I bet if osibanjo was poor and wretched Maybe him wife go pose like dat. Women and money. Now them dey sleep steady inside a/c Dey drink juice Dey chop turkey Inside steady 5 mikano gen standy by light |
I would love to work fpr dss. I love to play sniper games on Android And so far ive been rated 3/5. I wannabe part of the dss team. But my own style would be totally diff. |
Liars. Like say of she bend down naked like she wan toe greet sombori and her toto open fresh.una nor go fuc. See pretenders |
Copy and paste from foreign articles. May u remain stupid for life. So banks Eateries Cuber cafe Restaurants Are all hacked usb ports ba. U r really stupid. Who gives a fuc abt yur damb phone. We dont even have free wifi Talk more of hacking Abegi Fool |
Nawa o. When tokunbo na 1.6. Dis car has been worked on men..no be by tinting |
I said it. Take a look at it. End times chai.
|
Buhari pls come back. I need a dollar bac to 600 naira. Icant cope hearing naira gaining value. Never |
Thieves. Suddenly we af forgotten abt bukola sarakis case. Nawa o |
I always knew this guy was a scam. Edo state and deceit na 5 and 6. U dey lick dwh stinking pekus Dey watch blue film Dey masturbate Dey demand for naked pics. Men yur own don end. God always expose fake prophets. No worry sheybi she feh naked pix And texts and ahiit. We dwy wa8 make she upload them. U like fuc like dis bu u go dey preach rubbish. Abegi. Who u be sef. Bastard wey dom scam edo stat8 wit religious lies. See am sef dey pose with iphone. Fool Bastard. Nor worry.sheybi u don 1st enta dss net be4 na. Mowi see how fayose go save u dis time. By d tym dss finish with u ehn. Na abolo u gp barb finish Imagine u dey fuc outside and u geh wife Satan go deal with u scatter. |
Who gives a shiiit Bich |
Naija id last for life. My spectranet na dead. Na only ntel i respect. Imagine unlimited data 4g on. At n t For inside s.u.v O bobs i go just open mobile cafe...we go just dey drive around town tor 1hr.. Ticket sales...5k for 1hr.. Speed of light..500mbps |
They should killmote nigerians abeg. Wen we tel them Stay i. Naija and hustle But these fools go thr to do yahoo Drugs Rape Local scam. Souti is nos 1 in the world when it comes to internet fraud Followed by ghana. Naija is nos 7 on the list. Nigerians over thr esp in pretoria are yahoo kings Dey make noise Ahut down clubs Buy expensive cars and feel on top of the world. Efcc for here to kind i swear. Nothing like efcc or coti for dia o. Ot say park.young man wat do i do 4a living..af u heard of internet scam...can we see your phone. No sars thr o. Na dia own efcc be dat.killing us all. Come bac to naija and develop us wit d yahoo money. If nor be dubai Na souti Or uk Or yankee. Or malay Abegi |
Abegi. Broke assess. If anyone comes out begging dor help Donate this Donafe dsf. God punish u. All na packaging. Must una wesr suit. Dey form fresh when na dirty air ae all dey inhale and exhale. Everyone dey form starching when they are shiiit |
Most girls are dumb. Once u drive an s.u.v Men u r dia king. Dem go rather dey talk down at hustlers Dem wan press iphone Take pix for hotel Tske pix twist ugly neck and make up face jus for attention. Dem wan travel go dubai Uk for shopping If dem by mistake enter local flight O bobs ...selfies no go hear word again. Na so so uploading upandan. Dem wan drive big car for off k. Ibe come to realise women are bastards Nothing satisfies them other than death U buy a car...build a aous..spend time with her..show her love..i mean basically u guys are 5 and 6 Next thing.she cheats o u Goes to club rather than read and graj. Im sure shes one of those bastards that sleeps wirh lecturer for d and e grades. 22 yr old dey form big girl for campus. Meanwhile her papa dey stay single room. Abegi..die bich. Go to schl. Get a degree Serve for nysc. Pass out..then after that begin hustle. No oh. Lai lai. Na too dey take useless pixs Telling lies Twisting neck and forming hotel bed na your personal room. Bich |
Nor be lie . Nepa don bring lite o Nepa don bring lite o. Generator wan tear mai.. Na song b that..nawa o LifestyleTonite: |
So na African country dey pay now No more moving kilos accross the atlantic...everyday im husuling. Dah rick ross track talked so much bout coke. Imay rick ross fan and i bet hez a drug dealer cause he talk abt drugs. Our flat heads are at it again. Dey thank your star say men nor be asia Or middle east dem catch u U 4 hail. Its your
|
Hope she lived a righteous life Cos from her pix She resemble opo |
Abegi. Na yankee na. After enuf surgery Dr 90210 shit. Abegi. Stop telling lies |
If dis trump nor dey paro He go jus dey tweet upandan. Be like say naour senator bruce na im be in twitter role model. Cause between senator bruce and trump Ai no sabi who dey tweet pass. Trump dey tweet like say na bai mistake im take win presidential elections Cause even obama sef He never tweeted dis much. Haba. I dey imagine the 5G SPEED wifi wey go dey inside white aous. One click..na go o. Download movie of 10gig at 700mbps.. Abegi na today yankee begin dey tap phone Dem nor fot try am wit naija. We dey use wifi. Or landline. Abegi Trump u relax. Na u hold ground for yankee. Y u come dey behave like say person dey drag seat with u |
Very childish. Like who gives a fuc |
All the ogez ai know. Always tell lies Live above they means And shi shi dey don't have. See as dem cast u chai. Those dogs too fresh 4 your wowor apako skin. Abegi apako |
H.i.v carriers Bich |
Im an heavy internet user. Infct i opted out from 3g cause speed was mai problem. Ive been using spectranet now for 4 months Yet my speed is horrible. Aft i paid my 10k 25gig plus free night browsing. The speed na gbosa. I also realised dat it zaps like mad. Initialy wen i purchased d mifi. I could connect my phone and it wud only show maybe 200mb used ..at times 250mb. But since two months now . My data jus dey jump upandan. Ive ticked restrict background on phome. Do not update apps. Bla bla bla. But yet my data dey jump. Just yesterday i only pressed the phone like 6 times and it showed i had consumed 3gig. Coldbcatch me. I have abt 18gig on glo. Yet the speed na vc for gbosa. I wud atrach my screen shots of speed now..also spectranet night browsing speed on 1.2mb on a whole 4g network. 1.2mb is a. Certified 3g speed. Who else is expefiencing this shiiiit from spectranet Results are both glo and wifi spectranet
|
Fuc dis men |
Wire wire boi Go find maye Who gives a fuc abt u |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 41 pages)