2shur's Posts
Nairaland Forum › 2shur's Profile › 2shur's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 41 pages)
Abegi. All these broke losers. Una don cast. 2 is not a winner And 3 nobody remembers. Its only one winner of bbn Fuc all u loosers Broke wannabez Locos |
smoke crack coke. u will der do behta dan dis littlewonders: |
sodis is now pur problem ba. fools |
shout out to wande coal. dem say na taboo taboo ay hey. we go still dey do. ki le lay yii. ileke ... guy run from them besides u r very daring..do u know if she got a dedly disease. do u know if shes a ritualist or a trap she might be a trained assasin u neva knew her but u chat wit her u guys met then u kissed her and felt her ilehke listen to that inner spirit bro. somfin not right bro. dont die 4 useless pussys dey aint worth dah shiiit bro |
its a tough business very rugged not for the soft minded bro. kayzat: |
baba anytin u wan do. do. nobi efrybdy go make am fpr biz. invest that money in scrap business...just like those truck..iron bed aboki sellers..but your own na advanced thank me later. |
truth be told. gis of tbis days o. from the one in restaurant church mosque club every where. dey al gat h.i.v buy yourself an h.i.v kit of 7k on konga. call up a gal u met. use it up on her real quick and check out the results on the kit within 2mins. its always positive. infct abstinence..mastubation and over protected sex is the best. but doing direct well it aint risky cause h.i.v cure is already out. but wtf na all dis white hotel bedspread selfies be dos geh o. abegi |
u 4 lie say u sey sell tokunbo cars na. who dem wan call for dat one abegi. common sense no common. donald trump ti tske ova. so things are now upside down. |
i geh bro for us wey neva even call me one day or him wife. na to dey send oversised shirts and jeans so ai jus say 2ma self. i came to this world alone. not twins. if nobody gives a fuc abt me. i gif a fuc. i gotta hustle. make money expand business. when u aint making it. nobody wanna be close 2u. make it now bro. your phone number go be hot line bro. mmmb make more money bro. u earn respect .u dont buy it over blood relation..same father diff mother ish |
this month must pay me 10k$ |
y take pix esp of the provisions and money. africa mentality always backward. by doing so u have commited a sin. bastard. y d fuc wid u pose for a pic for the money u gave and shitt |
wbegi. nothing like winter tyre. stack illiterate. tyres for all seasons. u jus wan sha dey nairaland sha. fool |
abegi. another set if burden to us. wah do dey gat 2 offer us.. nothing but heavy noise music pangolo musix |
abegi. was bettle the only car available then abegi its always bettle. like others were crawling on dirty sand. we got dis mental slavery shiit |
every creature on planet earth has love...feels love and gives back love. thats true love...not all this i love u ..u r my king......then 9months later..abeg i wish her death...muna gee.i want a divorce... abegi..africa sabi wetin dem dey call love or romance. once man don nack...na too sleep. d only love wry we sabi for africa esp naija . both male and female. pastor o ..church members o. everybody..na how we wan take make money on someones gucking.. someones weakness. if its not ponzi scheme its one fale interview or one fake herbalist porliytifcians doing dia normal LG(looting gang) fake gf who only want money. we only got money love here in naija men. money for hand back for ground |
abegi mtn and shoprite and whateva fuc it is dey got.should move ahead men. fucking thieves men lets go digital we still on analog satelite. glo shud step up to 2mb on 3g and 25mb on 4g make unlimited on 5mb 6k..we go pay. glo with pride |
likes seriously who gives a fuc |
its 3 thing either anxiety travellling in air fist time..so cardiac arrest. or hez a ruthless drug peddler..burst inside stomach tins. or hez dah malaysia kidney transplant shiit |
this dude sounds gay. wtf is thank god..thank god..thank god. nobody gives a fuc is its your china made home theater shiiit that got burnt or your worthless burned ass awards. no ones gives a shiiit about that shiiit. dah your friends and neighbours be calling u and ahiiit. una dey naija..dey form americana. abegi. next time no off dah stupid ac for downstairs wen u wan sleep. dey form ac to ac upandan. idiot. which normal sane person sleeps with ac on downstairs. ac in upstairs. ac on kitchen..toilet...everywhere. shey u just newly return from pluto or mars or where abi ac not dey shiver u. dey form fresh. fire go just roast u like suya..we all know nepa and dia weak current.. still dis guy dey form ac morning to the next day. mumu for one tiny piece of shiitty land |
it konji dey worry man. enta brotel or schl campus or off k restaurant church u must surely get one or two shawtys. fuc they life out like yur dix depended on they pusi to live. wtf u died in sin. i spit on shiit h3ad ugly women |
it konji dey worry man. enta brotel or schl campus or off k restaurant church u must surely get one or two shawtys. fuc they life out like yur dix depended on they puci to live. wtf u died in sin. i spit on u |
bich goin to far. never geh me wrong. dis one don dey nack. give them 1year dah uniform doncast . u wan dey form starching for blac on blac. wen beta heat begin sama u.dem no go tell u b4 u shout ..park. vehicle documents.. abegi all dis ones na wash. |
they should use them as recycled not jus crushing it should be recycled for our benefit |
im not happy. i got 6k. i need dollar to be 520 pls infct im vexed already. how dare naira drop. never. naira listen to me. u shall remain at 560 600 max to a dollar |
MMM don finally cast. the bastardized mofs bloclked me on nairaland cause i told em the bitter trutth bout mmm. once u wanna do any shiit in life n u got that voice telin u2 lock up. bro jus lock up. dats d real heart panic voice. i went against that voice 3 times and i lost close to 400k due to my greed. that inner voice...helps a lot. too bad uniosun....expell them shaps how dare u gif them edu for free. nothing is free in naija. not even water. |
id rather buy normal cars of 2.5 3m ship in body kits habe them fully custom made rims forget all this lambo ferrari bugati. when d engine knock who u wan carry am go gif. dem kazeem dem ba. secondly where u wan enjoy this car so. for lag wey traffic dey or for naija road filled with deep pot holes bad roads coti or omila gp jus disarm u shaply |
cure for h.i.v don come out na. so boiz go jus dey nack direct anyhow no more cd |
dj spinal again o or heema. baby wais the matter. oya shey kia kia ja lor beh i must greet alaga ibinle. tuale |
guy man u just dey edit doco for online naija don wise. nobody go fall 4yur scam johnpaul9988: |
atl is like lag where there are home of thugs miscreants druggies yahop lords rappers fashion king timbaland crew gangs bitches and love-vendor my ride i must drive bugatti crew everyone on there is on hoodies face caps head bands hand band bandana pure white xxl shirt filed with violent blacks its a home for wayward life. atl Georgia |
who is tha man in oversize abba shoes and walking stick. he looks haggard |
that year..when we heard of blasts.. it was mostly in movies or knock out not till osama bin laden made it pub by blasting world trade centers. however naija blasting has various forms and its more of a heart attack panic blast cos it has no ending since then it has been from one blast to another. if boko haram dont blast innocent civilians it would be telecommunications blasting us with new data charges or nepa blasting us with epileptic ..infact over epileptic power supply. now blasting has gone digital. today fayose blasts buhari tomorrow dele blasts wizkid b4 u know it kemi oluoyo or wteva d fuc her name is blasts 2face.ffk blasts dss...and so on on and so on. always take note that blasting has gone digital. no more mechanical blastings. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 41 pages)