2shur's Posts
Nairaland Forum › 2shur's Profile › 2shur's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 41 pages)
army shud give up. boko haram are like flies. they everywhere |
jesu. see as dem dey fal like mmm nawa o
|
fake edited account balance fake hair fake lifestyle fake hostel or apartment due to endless lieshe cooks up to her sponslr..eithee suga daddy..yahoo daddy or omila. very fake lifestyle. fake car fake led tvs fake floor tiles fake window blinds fake butt fake face...make up 24/7 fake eye lashes fake home address fake anywhere belle face pixs,selfies,insragram issh and hashtag ishh. fake boobs fake exaggerated prices of they uk used iphones fake cheap clothes abeg gurls fuc u abeg. |
jesu. and na so so phonetics all of dem dey speak. im so pissed right now. i blame nepa. if nepa had not brought light itwont have happened .after ibe bought a whole 15litres fo my gen. nepa come bring lite i deu happy. off gen instanta. go sleep. now mai inverter ba3 don run down. makai go on gen i see say mai fuel don finish. d fuel don leak out. i jis dey vex. now lapy don off and i need dey online. so i jis waste 1700 for nothing. chai d thing dey pain me |
now the kidnappers are robbing the poor.. |
wtf fuc fuc this this is fuckin crazy fuc shiiiit dah mus be some pump action or A.K CLOSE RANGE SHIIIT Life of crime never pays. fuc dis |
why cant uk citizens come to naija..come tske some vacation with us. but they cant cause we thieves kidnappers scammers ritualists white suppose dey wit us jus like dem deu do for souti come gra come lag come ibadon come abuja infct tour the whole federation wtf is this. everytime its always uk uk. no wonder we cant do without uk used items. i weep for Africa |
shes ugly wtf. shez dah heavy mame up crew shiiir. shes really ugly then. stinking shiiit. wen we tell u guys dah nor be every galfine. una go dey say ai love u. ahh ahh baby I'm cummin ahhh ahhh. fool now your eyes don open. hope say she nor dey bleach too
|
street things he dom hammer. once dis whitey staft deu pay o bobs na eberlasting2. buh dnt 4get whitey don wise up o |
saw this old niggi one day near favors. he tie nike head band for head and wristband for hand. abegi he dey form swagh fpr old age. see m grandma wifes wtf |
dubai af gone far ia it in technology infrastructure u name it. while we are still here battling nepa.corruption..lastma.dem omo onile them..we r 4eva backward |
jus banked anotber transfer.. xo fucking cool |
bich fuc u. u aint escaping karma. all naija ladys from uni o..work o..music o..celebrity are all opos. shut d hell up u exposing tonto on social media. u know so much bich. means u a part of them. but propbably u aint as rich as all of them. haters hating. biches keep disgracing themselves over impatience..tonto your ugly bleached ass is out. so burry yoyr head in shame men neva wanna take hd of liabilities feeling big on top her yahoo husband owo omo tonto remains the greediest biggest thief. as quick as mmm..now her marriage crashed in dis bich |
bich. ugly ass bich. wah wrong wit chu bich dis same way tha bich called tonto dick kay.she was jus uploading on social media.i guess her man had enuf unlimited internet..if they travel....o tonto go snap upload. if dem shiit d same shi she"upload dah shii. and I'm like wtf. why she acting like a kid.. and today..dis same tonto whr d Bleep is she...she aint no where bur inay single ass mo husband no more life bich. i gice dis ugly ass funke 6 months. her marriage gonna crash like sosoliso keep uploading dumb afonja bich |
abegi. opo |
wtf is val in recession |
and when we thought the looting spirit had ended with pdp. apc presents to you uninterrupted and unlimited looting of pub funds with no storage limit |
ma niggi. its your
|
we are too daft in this country. is there 24hrs light is thr stable 3g and 4g how wud they connect to cams wirhout wifi all roads in naija are in a horrible state. instead of fixing the whole fg roads make light steady so dat all those stupid dagbo inverter companys..gen conpanies and all wud fold up. i jus dey imagine d day wey we go get stable light.say u pause your ps4 for 11am come bac aous by 8pm..dey game still dey paused. ac dey over cold based on full current data don drop based on say dose bastards no dey run diesel plant on telecommunication shiit.. imagine spectranet giving me signal of 50kb for 9pm. its a shame. another waste of tax payers money. i rem vividly how much the so called bastards invested in cctv cam for abj..so many millions of dollars we stolen . today where are the so called cctv in abj. i come dey wonder how come camera dey costs almost 10billion..abo d camera dey let us dey see heaven. another form of looting loading. those speed cams wud be stolen and sold on olx |
jesu. i saw her profile on badoo ladt week o. see her posing inside the camry. most of these biches on badoo are opos and omila. na only few gud fresh girls dey thr. how to quickly spot am opo on badoo she takes selfies in toilets...roads..malls..boutique.. they always take selfies inside diff guys passenger seat exposing body and looking desperate for sex and pay as u go. always pretend the room is theirs meanwhile its a white hotel bedspread. they write it stra8 on they profile. hook up...0806bla bla bla. serious mind only. they display they pin. stupid ass thieves qnd biches all up on facebook badoo naija is messed up. stupid bastards biches displaying saggy zbreasts and dirty ass upandan everywhere. 4 bank o. club o beer parlor o church campus off k abegi |
abegi. upon the whole 500k and more. they will still be living in self contain and forming boss oloshos always do the extra ordinary. dirty ass pigs. tired of biches. i need to mame switches no nore aces of spade. now they in the club burning ill riches |
most pf them use tailoring biz to cover up.dem be alibaba boiz. eey buy range today then tomorrow beg us for kidney failure donation shiiiits. fools |
th3se niggis never learn. when guy men don dey everywhere 4bank. una still dey receive westee. efcc is jus a useless ass wipes filled with moral bankruptcy. fools. arresting a guy man cause pf how much. buh dose guys for hammer better owo o. na transfer work. as the maye don pay d smal tin. naso dem go bill am again 5k. then to 30k 50k 100k 200k then as naija delta niggi dem go run ogunmeh maue go finally come pay 1m dolls. but too bad ..dia plan no work |
th3se niggis never learn. when guy men don dey everywhere 4bank. una still dey receive westee. efcc is jus a useless ass wipes filled with moral bankruptcy. fools. arresting a guy man cause pf how much. buh dose guys for hammer better owo o. na transfer work. as the maye don pay d smal tin. naso dem go bill am again 5k. then to 30k 50k 100k 200k then as benin bois dey go run ogunmeh maue go finally come pay 1m dolls. but too bad ..dia plan no work |
baba..fuc the rent. ma face me ai face u or wetin she na adolf Hitler or wetin. upon all yhe hustle u doing..u still a fucking prisoner men. wtf shes jobless and uses you as her permanent tv watch live view...if u go out to buy bag of water..she go attack u..if i dey smoke sk.....ah pokice go visit u. if u bring chic..d landlady go beat u guys to stupor. its just one basic property protection poverty mentality shiiiit. they never eva thought and imagined they own a propery..so every other tom dick and harry appears as a threat to her property. fuc your rent..and move out asap..theres a 78 percent of possibility that its either shes part of d tic group son. wen i say tic..i mean in terms like she may be occultic..have ritualistic intentions....or probably a strong witch..baba no go die like fowl o. nor dey follow woman dey drag her property. kukuma go rentroom n parlor or 2bedroom |
shut your ugly blac lying illeterate ass and sit the fuc down bich. she be mesmerising on dah guys dic. bich letme put ma dic in your mouth and fuc wat u say ho. |
stack illiterate Vizzim: |
dollar please be 1000ngn to us pls |
if this kind ton2 happun for naija dau phone wey u buu for almost 500k come explode sau wan come sue Samsung for damages and refunds. omo naija version. na oyo o. or dem go take am as egbegbe phone theft case o |
baba nor be new battery issue. na alternator ish. happened tp me. whatdidi not change..today dashboard na drl light tomorrow weak battery a/c dead horn. all the mechsnics na trial and error stack illiterates. buh 2day af fixed everything up. now my condenser n ac compressor is bad cos of quacks.i refil ac this week.aft 2weeks.its finished. infct b4 ud see a genuine intelligent mechanic.. its like looking for a genuine pastor or babalawo. very rare tdbankplc: |
can anything good eva come out from lagos. so so bad news upandan. if its not a burning dead car on the express it wud be a fallen trailer or lorry or dangote truck accident shiit or how army is beating up someone or police harrassing african china or one chance robbery. local yahoo. i mean lag is filled with too many miscreants |
dis kind thing dom hapun 2me b4 o. for ekewan road. buh i be fine boi wey legit. d guy man jus warn me saynext time..dem no go dey nice o.. dey whr in a happy mood dah day..so dem jus say make ai pull am...i jus enta car with boxers go aous..tinted tins..mechanic and road safety be think say dem wan play me.. but seeing dat he is a cripple.. dem for just lock up na. give am better slap. you can see the cowards of we nigerians. y the crowd no rush those bastard soldiers beat them up to stupor. but rather they wait and take pics. id na police do dis kind tin. u4 hear ppl dey ipen mouth..dey fight back. buh na army..everybody lock up.. according to fela.. my ppl fear too much. fear 2fight r justice..liberty..freedom. ai no wan pai.mama dey for aous.. papa dey aous. i jus build aous. anyday..anytime..i got my shiiit.. any pussy ass try shiit wit me. he gets lifted. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 41 pages)