Dreadlock69's Posts
Nairaland Forum › Dreadlock69's Profile › Dreadlock69's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 62 pages)
Yes and I regretted singing in church my very first time |
Please someone should write in a Paper #EndSars and drop it in the offering box |
Bleeped an introvert Bleeped a Jehovah witness Bleeped the younger sister of the girl that rejected my proposal bleeped up shit as it seems crazy .. Na wetin you wan hear |
Not a flair for them |
Abeg sometimes make una dey put age we get why |
Xoly:Be like say you know wan see toto for your life abi |
Jahwinaboy:Lol e be thing I know won hear news for nairaland say after match person get this or that Cause strange news for this forum dey weak person |
Zazzzu:yeah sure YMW melly ft juice wrld SUICIDAL |
Strongly advised 45—infinite please don't watch if diagnosed with High Blood pressure, epilepsy and the likes E get why |
Zazzzu:Ymw melly ft juice wrld Just a traditional |
Sometimes life a mess
|
Get dress Get a dread Get a iPhone Get accessories Go partying (Sunday) You ain't gonna lack with e'm hoes older than you Drink responsibly Don't do drugs but I'll suggest weed for you if your into it Education should be your priority now Don't let e'm snake hoes bleep you up shit hurt badly Have a handwork Have few friends HBD |
Listen to artist like the pro Juice wrld Xxxtencion Michael Jackson Westlife The weekend Chrisbrown Cardi B Billie elish Camila cabello Ed Sheeran Dababy Halsey Ellie Goulding Nasty C Travis Scott YNW melly Tory lanez Drake Justin bieber For Nigeria Olamide :love his song Naria Marley: na beat I like Rema : na him beat I like and lamba Fireboy:him dey fire me dey go Mayorkun:love him song and lamba Flavour and umu obiligbo: them dey totori me Wizkid: love his song Davido:that guy dey vex me but I Know no how him song dey enter. My mouth Reekado: him just know how to enter and kill song Burna boy: all na hit I know no how him dey do am tiwa Savage :she dey try Patoranking/timaya/p sqaure/harrysong/two face/: we just dey follow tradition by listening to there music Skibii:make una help me sell that guy Falz: na my tradition Simi:relaxing voice Ag baby/kiss Daniel: Dem dey burst brain Sha Lyta : him dey try well we'll Crayon: that guy na fake maker Peruzzi: sometimes na noise maker |
U won spoil business ní for potential client E be thing |
Me no dey go or Sabi church so eee know concern me |
Lemme add one I don't know if we are dating/deceiving ourselves : This relationship it's burn bright fades fast all I know is this relationship involves "mumu button" Characteristics 1:you feel heads over heels 2: obsession 3:lust 4:High blood pressure |
Leave them broke girls for yahooo and zaddy men My dad did not marry my mum jobless till date |
kingxsamz:Na why I know like to dey go some church sometimes |
Mtcheeew |
Calm down them give the guy project for demonic world |
I know this is not my concern But God will punish them |
Pink is childish
|
I'll just mtcheeew outta of the sitting room |
Eheh last year wey I been bahd guy I dey get plenty girlfriend and babes wey I even dey dispose sef Bestie and her friend tell me say karma will catch up with me I come turn good guy now my brother I worst pass simp(them still dey talk to girl) guy now I know fit I dun lose form |
[quote author=Propsvilla post=94670265]Ok Only weak men beats women.. if you think you have strong bone and can engage in a physical fight then aproach Antony Joshua na ur fellow man. Okay if chioma or Labake or blessing stab me bottle or throw me punch I should just smile |
Drugs got me sweating but the room being colder Looking at the devil and the angel on my shoulder will I die tonight I don't know if it's over looking for my next high I'm looking for closure Lean with me pat with me Get high with me if you rock with me Smoke with me drink with me bleeped up liver with some bad kidney Who I'm I to judge the shit kills slowly |
Let them know shóyé I dey your back davido |
It maybe you it maybe you it maybe someone by your side |
Which be Godfrey University bayi |
Me Sha know say na the last Android phone I dey buy be this |
I didn't faint I collapse or blackout.. I was running my neighbor door hit me very hard |
To defeat a devil you have to bring a devil who hate the devil To trick a demon you have to have a demon by your side who hate the demon Nothing to loose if the devil is helping you fight another devil , who of cause is his own enemy The devil you know is better than the angel you don't know Let him lead the protest |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 62 pages)
... [/color]