Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 123 124 125 126 127 128 129 130 131 (of 194 pages)
Rexnegro:Make Dem no come out vote Polithiefcians go help Dem vote Who loss..... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() If Abia people no vote, how Otti go take win. Go to the polls and change non performing idiots.... Ranting on social media is not it. Social media have elected alot of people, who are nobody in real situation |
So na the photos go make the election credible abi..... ![]() ??All dis Yusuf and Sadiq organization eeeehn Dem go just dey reason like turkey....!!! Make all of una gettaaatttttt |
Biden be like I don show We dey ground here Shey una talk say, una dey craze Una go dey collect dey go oooooooooooo Till the isrealis are satisfied. Enjoy the bombardment till it last. |
😂🤣😅🤣😅🤣😂 😅🤣🤣😂😂🤣🤣 😅😂🤣😂😂😂😅 NIGERIA my country Dem elect person for ondo state He dey govern from lbadan Akeredolu is a SAN, for that matter. They hungry for power Get the power and become useless. Truly power belongs to God Almighty only. |
Confirmedzombie:Arab mobilising to deal with isreal..... ![]() ![]() ?😅😂🤣😂😅🤣😂🤣😂 😅😅😂🤣😂🤣🤣😅🤣 😅🤣🤣😂🤣😂🤣😅😅 Your Alfa, lmam and ustaz Don too lie give you. 100years to this time Isreal stand kampe If any Arab nation show face boldly for this fight , Dem go collect. Even lran wey dey talk publicly about destroying isreal. Let them come right now E go hot for them Israel already know, they are living amongst their enemies. So they are well prepared for any Baga. |
Confirmedzombie:😂🤣🤣🤣🤣😅😅😅 😂🤣😅🤣😅🤣😂😂 🤣😅😂😂😅😅😂😅 Dust kor , duster no 🤣🤣😂😅😂😅😂🤣 First to do , e no dey pain Na revenge dey sweet pass |
Khallicopyro:Na the son show first He collect If the father show later himself go collect If you sef, e pain you, you sef go show You go collect..... Isreal dey paraaaaaaaaaaaaa...... |
Make l no lie Na the name l come check straightaway And guess what..... ![]() ![]() ![]() ![]() I was not DISAPPOINTED NA DEMMMMMM THE GBAJUE MOVEMENT TEAM. |
That's what happens, when you have a man that is concerned about his ambition only... Person wey go Rivers dey campaign with PDP leave his own gubernatorial candidate aside. Na that kind person wan fight for una... ![]() ![]() I was also thinking in that direction Why the massive sack of LP candidates Does it mean that, they never won in the first place..... ![]() ![]() And ALL GBAJUE LEADERS kept mute Na TINUBU Certificate concern Dem Very very selfish and useless people. |
I hope the representative of the Labour party will reject and oppose this move, since they represent the interest of Nigerians. All of them na 419 Birds of a feather Na people wey dey take all this polithiefcians matter personal, l pity pass. |
Simply saying The northern part of Gaza O ti lo The Palestine now occupy only the southern part of Gaza..... Na craze Dem take dey cure craze No be ORDINARY eye. Confined them to the Southern Gaza ONLY If them do another werey Kukuma drive all of them enter Egypt. Abi make lran,Syria or Lebanon accomodate them.... Shey una talk say, madness na una hobby Isreal get the cure |
This is just the beginning...... Like l still dey reason Who advised them to attack isreal sef Who give them that advise..... ![]() ??You go dey slap person, wey fit keeee you... Dem go weep and mourn for Hamas ooooooo THIS IS JUST THE BEGINNING |
Hundeyin abi didinrin Yi Don scam Atiku and the GBAJUE MOVEMENT Dis guy too smart......... When he see say, APC don drag Atiku leg join matter, Baba quickly dey retrogress...... 🤣😅😂😅😂🤣🤣😂😅 🤣🤣😂😅😂😂🤣🤣🤣 To scam the LABOURERS PARTY Na e easy pass.... Just tell Dem, one obvious lies about the president..... Dem go carry the matter tell their unborn babies..... What is the definition of ZOMBIES AGAIN... ![]() |
Cease ki ni I think say una dey jubilate when Hamas striked..... We Don tell una before No be who call police dey win case Una go cry tire..... Anybody wey the matter pain too much, make e follow Egypt enter Gaza. |
🤣😅😂😂😅😂😅😂😅 🤣😂😅😅😅😂😅😅🤣 😂😅🤣😂🤣🤣😅😂😂 Eeeehhhhhhh God oooooooo Dis barbaric Islamic people Eeeeeeeeehnnnnnn Dem go dey do worse for corner Hypocrite demmmmmm |
BentizilL0:Baba Isreal is already in Gaza With foot soldiers. Not only with combat planes. You still dey mention Syria and Lebanon 🤣😅😂😅😅🤣🤣😂😅🤣 😂😅😅🤣😂🤣😂😅😅😂 Damascus wey isreal throw bomb give just yesterday is even in government control part of Syria. You sure say, you dey follow this war update. U dey here dey make mouth, Follow Egypt enter Gaza Make bullet, reset you. |
Dem dey warn una Una still dey complain.... All those who dey applaud the Hamas attack and massacre of isrealis Go follow Dem weeeeepppppppp The isrealis go level Gaza even with the hostages with them...... Una think say na filmtrick be this.... ![]() ? |
🤣😂😅😅😂😂🤣 😅😂🤣😂😂😅😂 Las Las the three contestants don scam Nigerians...... Since l hear, say na WAEC certificate Obi submit for INEC, l don know say Giringori Gbajue dey hide something.... OBI Mr Gbajue don cast too |
😅🤣🤣😂🤣🤣😅😂😂🤣😅 😂😅🤣😅🤣😅🤣😅😂😂😅 Finally isreal don mad Na isreal youruba people dey call FIGHT ONE PERSON SHOOK HAND FOR EVERYBODY EYES.... ALL OF UNA GO COLLECT SEY SHEY UNA THINK SAY, ISREAL DEY PLAY NI THEY ALREADY SET THE TEMPLATE FOR THIS ATTACK IT IS TIME TO NOW ACT THE SCRIPT...... NA IRAN , ME DEY WAIT FOR...... MAY IRAN JUST FUMBLE LASANNNNN |
Isreal actually knew Hamas will strike But they never knew, it will be so so brutal. They actually wanted to use the strike to drive and pummel Gaza the more but They were shocked at the level of the strike. Hamas ooooooo Gaza ooooooooo Hezbollah ooooo All of Dem go collect... Na lran l dey wait for, make Dem just join Palestine, l wan see who get power pass, lran too dey make mouth for isreal matter. |
😂🤣😅🤣😅🤣🤣 😂😅🤣😅🤣😅😅 😂🤣😅🤣🤣🤣😂 Chinedu too like rough play |
Developers of Lagos at it again Mention crime worldwide They have the highest rating in criminology. Always divising means to perpetuate crime Hold them for one hand The other hand don dey do worse My wife almost fell a victim of these criminal elements, Along oshodi expressway........ Awon werey Eleribu gbogbo |
Birds of a feather Kettle dey call pot black Sadiq Abubakar Siddiq Abubakar Finally Atiku Abubakar Sef get mouth dey talk.... Abeg, make una dey fight dis una roforofo fight dey go, e dey sweet me. Shameless power hungry folks. |
Tooooooooooor Over to the GBAJUE MOVEMENT What sayeth thou........ ![]() ![]() ![]() ?Una beloved journalist talk say The leader of the GBAJUE MOVEMENT Mr Giringori Gbajue Just dey miss yarn anyhow 🤣😂🤣🤣😂😅😅🤣 😂😅🤣😅🤣😅😅🤣 |
As a player He was superb As a coach A big flop And still flipping |
The passenger think say na conductor motor she enter.... She want to dey form I pay money, l can do as l like No be for airplane..... She don learn something new today |
Thief dey find certificate for another thief So thief sef, forge certificate Issokay..... Haahaaaaaa Haaaahaaaaa Dis country dey sweet me Association of certificate forgers hungry for power |
Isreal no wan post the actual bundle of bodies They don't want an outrage. People wey Dem don use do shooting practice tire....... Pikin wey say him Mama no go rest Him sef no go sleep...... Keeeeeeeeeeeeeeeee Deeeemmmmmmmm Allllllllllllllllllllll Take no hostage Show no mercy |
Dem dis one don go fight their helper Helper don throw Dem blow back We go still hear scores Scores still counting |
Security operatives acting as criminals in uniform........... Who are we the citizen to run to for safety now...... If you are actually doing your work legally, why the denial. Simple apology will have save you this embarrassment...... WHST IS OUR SECURITY OUTFIT TURNING INTO..... ![]() ![]() ![]() ?MOHBAD AND POLICE DENIAL MOHBAD AND NDLEA DENIAL EFCC OWN NO BE TODAY WHO GAN GAN DEY SAFE IN THIS COUNTRY.......... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ? |
motayoayinde:If isreal show you the real image of what they had done to the Palestine in this past three days.... Eeeeeeeeehnnnnnn You go forget say you be Muslim You go shout JESUSSSSSSSSSSSSS JESUSSSSSSSSSSSSS LIKE SABINUS....... |
Dem dis one go destroy anthill The ant go bite una to death..... Shey lran and Lebanon dey get mouth before Just as the USA has boldly sent boots, equipments and everything to isreal If Dem born lran and Lebanon well make Dem sef show face boldly for this fight. Dem own go worst pass Ukraine. Lion dey sleep una go draw the tail Shey lion be like rat abi lizard ni... ![]() ![]() Body go tell una |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 123 124 125 126 127 128 129 130 131 (of 194 pages)
