Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 127 128 129 130 131 132 133 134 135 (of 194 pages)
But Atiku sef Atiku wey be say na SPECIALIST IN FAILURE Well failure is in his DNA anyway, he can go wherever he want to go Na same same, result he go get..... Am just waiting for the low-budget PDP ( ELUUPPPPPP) I wan see the next lamba Wey Dem go tell their headless mob miscreants to dey spread up and down nowwwww. BORN LOSSERS |
OBI online lawyers What sayeth thou 🤣😅😂😅😂😅😂 🤣😅😂😅😂😅😅 🤣😂😅😂😂😂🤣 One is already saying the tone of the judges in delivery the judgement is heavy and very hard Awon werey Na to attack judges remain now.... This set of things called "Obidient sef" Sabinus serious pass them |
Gbaz gboz For the children of hate and perdition today Dem just dey chop am everywhere today. No be by gragra Wey your evidence..... How can ABUJA people be more human than the remaining people in the 36 states of the federation...... OBI sef never said, he won the election na OBI also never said the winner did not win either. Na him delusional overzealous fools dey fool themselves..... |
COURT : Prove that you were rigged out OBI : l Sha no say, l was rig out, are you not on social media, are you not reading what my people are saying.... ??They told me l was rigged out and l am repeating the same here Judges : 🤣😂😅😂😅😂😂🤣 😅😂🤣😂🤣😂🤣😂😅😂😂 You think say Here na Night of a thousand laugh show abi We resemble SABINUS and friends for your eyes here #AYIRI #ONIRANU #UNSERIOUS_HOMOSAPIENS# |
One man down The wailing have started already Una go explain explain explain tire No evidence..... Reno don kukuma say Towel and hanky go sell tire in the next few days. When dey loss a case judiciary has failed When dey win , democracy at work Explanation go soon finish una Una nefa chi ANICHIN |
All their initial gragra Do go down. No be who go call police , dey win case Person dey go court up and down, E reach judgement day The wereys disappear Fear of the camera zooming on their failed and disappointed look. |
You dey expect respect from polithiefcians in power..... ![]() ![]() ??They are only humble before and after power, once in power, devil sef dey bow for Dem. I know plenty Na you e shock Sorrrry BRO |
gabbytabby:😂🤣😅😂😅😂 🤣😅😂😅😅😅 Is dis playing........ ![]() ![]() ?Are Abuja people more humans that the rest people in the 36 states...... ?? |
Orisirisi Person dey run go court everyday E reach judgement day Oniranu go hide Una go chop am today If una still go supreme Court na Double disgrace una go suffer. #SHOE_GET_SIZE #OKRIKA_GET_QUALITY |
Children of hate, perdition and destruction don start. Oga which one your generation invent or start. |
Ask oooooooooooo But do politely Make e no be say, na your aunty abi Mama you wan go marry last last. Naturally, if woman use anything pass you, wether humble or not, one day like play like joke dem go rub am for your face, if you no hold your ground well. |
Goat Dem Anybody wey no agree with their nonsense is termed corrupt. If una like make una go protest after the judgement... Dem go use una do shooting practice for free. |
Sons Daughters Children Elders Of hate, perdition and destruction What sayeth though..... ![]() ?? |
People wey body dey pepper Go rest Las Las tomorrow Nothing new The status quo will be maintained... The loser don loss peacefully na, the followers dey help Dem cry. After tomorrow's judgement Explanation go full everywhere, even people wey never near court sef Go explain tire No evidence Una go explain, explain tire. |
All na initial gragra Nothing go happen Dem go just stroll round state and back to their headquarters...... They have traveled this part before.... Werey Dem dey taste mic Very very useless entities. I stopped taking them serious during the naira crisis. |
Pot dey call kettle black Birds of a feather..... Na wen Dem leave power their eyes dey clear. Mtchewwww....... |
olril17:For all the prayers you have mentioned here for me... I wish all your family members, including your relatives and your generation yet unborn the same and many more, even in surplus...... Thank you very much I want more So l can continue to wish you same. You are welcome...... |
NLC is no more a union but A political party Who takes them serious again... ?So how does going on strike now, improve the conditions of Nigerians and her economy. Come and dialogue, you are shouting Strike Strike Strike Is that the next thing Nigerians need now... ![]() Abeg make una carry una strike go una already destroyed and dilapidated region. Werey dem go do sit am for their region Come dey go work for other regions Delusional beings. We no need am here. |
Person wey hand go soon touch If hand touch am now.... His brethren will go on Twitter, Facebook and NAIRALAND, and start crying for justice.... Na Dem go call for trouble Once trouble land Na still Dem go dey cry for justice |
Ignoramus Who, what, where in any part of NIGERIAN constitution said, he must be around on that day.... ?Cry cry babies Una go cry tire Sha safe your tears for Wednesday... Una Sha Sabi disgrace una generation sha |
Dis one supposed be another headless mob But he get head... Hand don touch am. Make Dem use am do pepper soup for his other mobs to lick from and feel the taste. Una go explain tire, no evidence. |
The headless mobs and unrepentant Obi supporters will call this man "a fake journalist" now Dem just dey give the lost tribe of isrealites gbaz gboz since morning. Over to you sons and daughters of destruction and perdition.... |
Razgas:No probs Let's wait for China, Kenya, Malaysia, Indonesia, India etc to include you guys as one of their spoken languages too. Oniranu Olori Pelebe oshi. Una go Sha talk rubbish, to Sha disgrace unasef |
What happens to the lost isrealites of NIGERIA When are they going to be included... ?Dem petition never reach Joe Biden... ?Or they are waiting for Donald Trump their foreign Messiah..... ![]() ![]() ?Highly and very irrelevant home and abroad. Ordinary noisemakers |
Why this thing come funny to me Baba dey show Putin say I don tey with you not to learn who you be Na we dey help you run this things So we Sabi your games..... E go shock PUTIN sef...... Mr Wagner is not going anytime soon. E go pursue PUTIN small |
This red capped citizens don start again Full of initial gragra without reasonable outcome....... NIGERIAN cry cry babies |
Senior werey Dey advise the Upcoming wereys..... Wasted generation |
Kwankwaso right now Kwankwaso be like Wahaliiiiiiii All of una , put together dey madttt
|
😜😛😛😛🏊😜😜😛🤪🤪 😄😃😃😃😄😃😄😄😃😄 Managers and HODs dey suspend the owner of the company ni...... ![]() ??It is play dey are Kwankwaso right now 😂🤣😂😂😅😂😂😂😂 🤣😅😂😅🤣😂😂😅😅 🤣🤣😂😅😅😂😂😅😂 |
This is what is called Hakimi's marriage arrangements Wertin l no go hear finished for this life before l pefffff |
captainbangz:Very correct "MOST" the few l have the previledge to meet are very very accommodating, hospitable and friendly Well said |
Another Wike vs Amaechi El Rufai vs Sanni Now this overfed cows Ganduje is acting like a baby denied breast milk... He is pained...... Wertin concerned us with their nonsense beef |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 127 128 129 130 131 132 133 134 135 (of 194 pages)
??