Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 122 123 124 125 126 127 128 129 130 (of 194 pages)
😅😅🤣😂🤣😂🤣 😅😂🤣😂🤣😂😂 We yafffff hear Waiting for the press release of the GBAJUE MOVEMENT leader That one go say, Dem dey go Ecowas court now From there enter ICC Delusional entities |
See you in 2027 That's if you can sustain this una GBAJUE MOVEMENT.... Till then Accept my condolences..... |
GBAJUE |
Bush meat don catch Hunter Wertin Bawa dey do others Dem don do am for am too E come dey pain am..... Jokers, hand go soon touch am, na 4years he go use stay custody this time. |
Chapii:Chaiiiiiiii See painment meeeeen I feel your pain bro It is indeed, very very deep |
GBAJUE people Wey dey form Abuja residence Shey una dey hear..... Awon werey How can ABUJA people's vote be more NIGERIAN than other citizens. |
The labourers leader already accepted defeat but the street labourers are the ones crying on his behalf..... GBAJUES........ They laboured in VAIN |
What exactly is your own definition of surprise.... ??If it is to unseat the president, Baba go hustle more and Stop day dreaming, before you wet your pants. |
As he don drop the meat wey he chop na Make EMEFIELE sef drop meat But as Ibo man wey he be He go wan do strong head. I see Nnamdi Kanu being released first before Emefiele. Emefiele go use 8years for prison. Screenshot this post TINUBU GO RELEASE NNAMDI KANU HOW SOON.... ![]() ![]() ![]() I CAN'T TELL.......... |
The enemy of your enemy is your friend. If the available is not desirable The desirable become the available. Just because your candidate lost an election You decided to applaud and celebrate a crook Well, it is welcomed Bad Belle is allowed..... Nothing new in all you Said. |
Lies definitely has a short life span The moment he mentioned kl the ultimate has one of those penciled to kill him.... Na time l don know say Craze don dey enter him blood. His lieing days are numbered. |
Una first go slap person, fight come start, una come dey beg for peace.... So you know say peace, good na e you go slap person inside him house...... ![]() ![]() ?Nobody dey cease anything We tackle violence by violence Shey una talk say, una mad Na craze Dem take dey cure craze...... I remember reading about the attack of Hamas on a Facebook page of one Islamic guy, he was just jubilating. Now my guy, no dey post anything again.... Everything don reddddddddd... Terroristssssssssssds |
Na person wey ready be dis We go fight dis one to the last drop of our blood and such nonsense will never ever happen again...... No retreat, no surrender.... Which one be cease fire, let's talk Few months down, the terrorist repeat same nonsense..... Let's fight once and for all... Death to all terrorist |
Better No more civilian shield Come and fight with your terrorist full chest. Una go find trouble go dey hide behind the innocent people... Cowards Cowards Come out and fight... Death to terrorist worldwide |
Dem talk say Don't bite the hands that once fed you Una think say, na play.... That same hand done poke una for eyes now Una eyes don red abi.... Una go chi chomtin.... Ungrateful nitwits. |
😂😂😅😅😂😅🤣🤣🤣 😂😅😅😅😂🤣😅😅😅 Pastor don get Intel say Una get much more than wertin una present How can you scam a scammer. Una wan play rough play, with person wey like rough play already. |
Another interesting jamboree To keep us busy..... Status quo, will remain the same Una just like rough play. |
Make una dey try get sense No be everything una go take dey do tribal issues. Nonsense people. Some of una be person Papa and Mama And una still dey reason like COBWEB. How dis child go feel in the future if Dem tell am say, the grandma colled #50k to sell am SHAMEEEEEEEEEEE.....!!!!!!!!? |
Missed placed priority Let them go to Gaza via Egypt There protest will be well appreciated Play play people...... When Palestine bombed isreal, it was applause from the Islamic camp. Isreal attacked back, una dey protest... Shey una brain dey pepper una ni. |
After Dem don appoint you Na now wey your tenure don end Your eyes come clear.... We too like rough play For this country. All of una, get solutions after leaving power Mtchewwwwwwwwee Getaaaaaaatttt |
Laaapooooooi Massive suicide Loading No try am oooooo Lapo worse pass EFCC oooooo Dem go harass you, harass your family members to death like samlarry and naira Marley No shook head ooooooo Na traaaappoooooo |
😅🤣😂😂😅😂🤣🤣 😅😂😂🤣😂😂😂😂 😅😅🤣😂🤣🤣🤣😅 Dis David don dey mad small small Na K1theultimate attract my own attention You think say, everybody na goat like you If Dem sue you for defamation now You go dey cry as usual say na Witch hunting |
How can you welcome a news outlet against the interest of a country in same country. Even China, Russia won't allow that.... Good one by the isrealis. Aljazeera please move to Gaza. |
Yeyebrities and their yeye lifestyle Person say he no know you You say, na bullying be that Like seriously You dey madttttttt E really pain you be that Gettaaatttttt |
Confirmedzombie:You still dey here 😅😅😂🤣😂🤣😂 Instead make you dey Gaza dey help your fellow terrorist You dey do your on fight on keypad. Typical terrorist....... Waka go Gaza first, l wan see something |
I don know say Biden and Rishi no come play for isreal Dem come ask isreal say..... Shey una want more blood abi E don do...... Isreal say, we want more..... Yanga dey sleep, trouble go wake am. |
Yesterday it was Biden Today is Rishi Palestine done buy market se..... Dem wan come ask isreal if the wotowoto don do abi dey need to pummel Dem the more. One Islamic terrorist for NAIRALAND Talk say, the Arab countries are mobilising against isreal 🤣😂😂😅😂😂😂😂😂😂 🤣😅😅😂🤣😅😅😅😅🤣 😂🤣😅🤣🤣😂😂😂🤣🤣 Dust dey are, dust dey shall return No be only mobilize Na mobilization |
He still dey pain this grass cutter thief say, Dem no choose am and his preferred candidate lost...... But how did this lawal suddenly became the darling of the GBAJUE MOVEMENT I thought they once called him a thief grass cutter. Pain of a losser |
Mr Dotun Before you kpai person sister Brother don safe her........ He pain you, you dey cry online and offline like baby wey Dem comot breast from the mouth. Oga you don jam wertin pass you dis time. Very wicked and selfish Man. |
One day bush meat go catch Hunter E go go round E go reach everybody |
Baba you don go marry Big bouncing baby girl be that Wether you like it or not Your wife will always talk to her immediate family members. Na you make you just behave well beforehand she report you join....... Even Bible say, naan go comot from his own Papa house go look for WOMAN Woman no dey ever leave their parents except the wicked ones... Baba enjoy and live with that |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 122 123 124 125 126 127 128 129 130 (of 194 pages)
??