₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,451 members, 8,511,969 topics. Date: Monday, 02 November 2026 at 03:14 PM

Toggle theme

Gigabyte13's Posts

Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 126 127 128 129 130 131 132 133 134 (of 212 pages)

Crime › Re: Bandits Kidnap 61 Residents In Kaduna In Fresh Attack by gigabyte13: 8:41pm On Mar 12, 2024
Kaduna since the days of hellrufai is fast becoming a breathing ground for kidnappers, gunmen, bandits and all sort of.
Politics › Re: Atiku, Yari, Ningi Move To Establish Mega Party Ahead Of 2027 by gigabyte13: 2:43pm On Mar 12, 2024
🤣😂🤣😂🤣😂🤣🤣😂🤣
😂😂🤣🤣🤣🤣😂🤣🤣😂
🤣😂😂🤣😂🤣🤣🤣🤣🤣
It's Atiku again
Regular customer
Serial contestant....
Person wey God no give happiness, wey dey go lick honey, na still sadness go keee am.
Unseat who...huh? BAT....huhhuhhuhhuh
BATMAN NO BE JONATHAN
DEM GO STILL LABOUR IN VAIN AGAIN
Politics › Re: “Tinubu’s Government Taking Nigeria Backward” – Labour Party Chairman, Abure by gigabyte13: 7:43am On Mar 11, 2024
🤣😂😂😂🤣😂🤣😂😂
🤣😂😂🤣😂😂😂🤣🤣
😂😂🤣🤣😂🤣🤣😂😂
Dem say, make animal wey get HORN show face....
Snail sef dey form say, e get horn
Orisirisi.
Mallam sef dey call person Aboki
Thief dey call another person barawo
Birds of a feather.
ABOLORE sef dey importance.
Crime › Re: Abia Police Bust Baby Factory, Rescue 16 Pregnant Women by gigabyte13: 3:38pm On Mar 10, 2024
Chai, see the way some people are defending
A baby factory in operation...
Who knows....huhhuhhuhhuhhuh??
They also may be baby factory products, trying to defend their fellow production lines.
Just yesterday
Just yesterday
Just yesterday
Somebody said, must of these people within so, so age range from that part of Nigeria don't have a father only mothers...
Foolish me dey follow am argue say na lie
But
With wertin l dey read here
I go go apologize to am tomorrow
HE WAS 100% RIGHT.....
Politics › Re: Governor Fubara And Godswill Akpabio At Herbert Wigwe's Funeral by gigabyte13: 7:19pm On Mar 09, 2024
Akpabio just punched Funbara
Wertin we dey call
PUNCHING BELOW THE BELT
if it is vanity baba resign
Which one be say
What's the struggle all about...
Who you dey ask...
IF THE STRUGGLE TOUGH PASS YOU, BABA RESIGN.
AKPABIO NACK AM BETTER APAKO FOR THIS ONE
Politics › Re: Nigeria & Russia Signs Security & Trade Agreements In Moscow (Photos) by gigabyte13: 1:55pm On Mar 09, 2024
darediamond:
That So called "coup" is a good start to getting Liberated from the Shackles Of Useless One World Government Which USA and Britain Is Promoting and which Is Rendering Your Naira Useless.

Do you know How One World Government Is Rendering Nigerian Naira Uselessly Useless?
Who open yabaleft door for this one....huhhuh
People wey the matter concerned, one of una person dey here oooooooooooo.
Politics › Re: Soludo Appoints Ojeyinka (Osun), Achor (Abia) as Permanent Secretaries by gigabyte13: 11:33am On Mar 09, 2024
The first detribalized Governor in Anambra State....
How many non-igbo and non indigene the GBAJUE wey wan rule Nigeria take in as a Governor.
Gbajue
Gbajue
Gbajue
Foreign Affairs › Re: Peru Arrests Iranian Over Plot To Attack Asia-pacific Summit(photos) by gigabyte13: 9:24am On Mar 09, 2024
If Dem call Iran terrorist country now
Dem and their apologist go dey cry
Dem don carry their devilish act enter Peru again......
What a devilish country to have around.
I just dey wait for the day
Dem go carry their uselessness enter isreal.
E go be for them that Day.
Very very useless people.
Sports › Re: Joshua Gets Second-Round KO Win Over Ngannou (Video) by gigabyte13: 7:19am On Mar 09, 2024
Finally Joshua shame his enemies worldwide especially the once on NAIRALAND wey dey talk yen yen yen.....
I talk before the match say...
If this cameroonian see round 5, e don win.
Underate AJ at your peril....
Win or loss
I STAND WITH AJ...!!!!!!!!!!!!
OMO KAARO, OJIRE
OMOLUABI...!!!!!!

Politics › Re: Nigeria & Russia Signs Security & Trade Agreements In Moscow (Photos) by gigabyte13: 6:52am On Mar 09, 2024
Russian that's sponsoring coups in Africa now......
I sure say na
" Abeg no carry your coup wahalaaaaaa enter Nigeria agreement" Dem sign.
But seriously
Russia as been good to Nigeria
Check our history and trading with them.
I use to like Russia until Putin came on and Ukraine matter came in.
Sports › Re: Anthony Joshua V Francis Ngannou: Fight Today by gigabyte13: 5:49pm On Mar 08, 2024
Dis fight be like person wey Sabi street fight vs a professional fighter....
If this cameroonian last past round 5
E don win.
AJ go use am do practice....
E go be like fury and that gragra wider.
No be street fight be dis
Na professional fight.........
If AJ NO DISFIGURE AM
MAKE I SEE WERTIN CAUSE AM
Travel › Re: Soludo Gives Okpoko-onitsha Slum A Face Lift After Many Years by gigabyte13: 3:49pm On Mar 08, 2024
Shey slum dey Onitsha ni......huhhuhhuhhuhhuh
I thought they said
Onitsha is the Mecca of Nigeria...
E be like, the slum was just added to Anambra State after OBI tenure.....
😂🤣😂🤣😂🤣🤣🤣😂
🤣🤣😂🤣😂😂😂😂😂
🤣🤣😂😂😂😂😂😂😂
Politics › Re: Call Tinubu To Order, Lukman Tells Akande, Onu, Others by gigabyte13: 10:36am On Mar 07, 2024
This one no see food chop, Dem don padlock were he supposed dey chop.
Immediately Dem give am key to the padlock, the werey go lock up.
Birds of a feather
Kettle calling pot black
Politics › Re: Nigerians Must Unite Beyond Tribe, Religion And Political Affiliations - Obi by gigabyte13: 7:45am On Mar 07, 2024
Yes Daddy sef dey advise person....
Mtchewwwwwwwwww
Mtchewwwwwwwwww
Mtchewwwwwwwwww
Politics › Re: How Wigwe Saved Me During My Dethronement As Kano’s Emir – Tearful Sanusi by gigabyte13: 7:44am On Mar 07, 2024
Wigwe is just paying you back for what you did for him in collaboration with saraki.....
Na the help you give am as CBN governor, he return so.
Nice one though, but una ( Wigwe, Sanusi, saraki ) do intercontinental bank dirty.
God pass una......
Politics › Re: Edo Election: Obidient Influencers Accuses One Another Of Embezzling 2023 Funds by gigabyte13: 7:44am On Mar 06, 2024
😂🤣😂🤣😂🤣😂😂
🤣🤣😂😂😂😂😂🤣
😂🤣😂🤣🤣🤣🤣🤣
Yam pepper, scatter scatter
Wertin Dem dey hide
Don dey open small small
No political party is saint across the world
We tell Dem, Dem dey form saint OBI
Gbajue movement
Gbajue movement
Gbajue movement
Politics › Re: Hardship: 8 LP Lawmakers In Anambra Assembly Donate 6 Months Salaries by gigabyte13: 9:50am On Mar 03, 2024
😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣
The Senate don do am before
We no the format.
Who una dey whine.
Politics › Re: Ojema Ojetu Sponsors Bill Seeking To Stop NW, SS, SW From Presidential Election by gigabyte13: 9:06am On Mar 03, 2024
🤣😂😂😂😂😂😂
🤣🤣😂😂😂😂🤣
Jokerssssssssssss
So what is democratic in this bill now.
One thing l know for sure in this Nigeria is
IT WILL BE EASIER TO HAVE
ANOTHER PRESIDENT FROM THE SOUTH SOUTH THAN THE SOUTH EAST.
As long as Nigeria exist
MAKE SOUTH EAST JUST FORGET PRESIDENT.
Na wertin Dem no wan tell them be that.
Numbers Dem no get
Influence zero
Noise 100%
Abuse 100%
Insult 100%
Ranting 100%
ARROGANCE 100%
All these don't win elections.
Christianity Etc › Re: Enoch Adeboye Celebrates His 82nd Birthday Today by gigabyte13: 4:58pm On Mar 02, 2024
Roger3D:
But of course he's a criminal now. Doesn't he scam you and millions of others into parting with hatd earned cash? He sure does. He's also an unapologetic liar and fraud for claiming to have had tea with God almighty. I'm sure you fell for that as well grin
Na wertin your papa tell you be that...huh?
Shey you ask your papa as. I tell you abi...huh
If na wertin your Papa tell you be that no problem.
Christianity Etc › Re: Enoch Adeboye Celebrates His 82nd Birthday Today by gigabyte13: 4:18pm On Mar 02, 2024
Roger3D:
Did your criminal daddy GO really drink tea with God?
As you come my mention so....
Everybody no fit be criminal like your Papa.
Na person wey no get Respect for him own Papa dey open mouth wide
They call another person Papa criminal.
Show your Papa this message, ask am wertin he think
Still ask your papa
How much Adeboye collect from him hand
Family › Re: My Senior Colleague And His Wife's Messy Marital Life. Things Are Happening by gigabyte13: 12:57pm On Mar 02, 2024
Lovey dovey
He still dey ask what to do abi...huh?
He don marry national budget na
Everybody just dey cut their share chop
His life is at risk and he is still asking what to do.....huhhuhhuhhuhhuh??
If he die
His ghost go do the needful
Chai this guy don suffer
Nothing again pass suffering.

But which kind useless love be this
This guy needs help oooooooooo
One Man going, going, going
Christianity Etc › Re: Enoch Adeboye Celebrates His 82nd Birthday Today by gigabyte13: 11:04am On Mar 02, 2024
Happy Birthday to the Man whom many haters have tried to bring down by all possible means, because he is not following their biddings.
God bless your New age Sir.
Your haters no go last long
You go outlive all of Dem, even at your present age.
Anyone wey wish you kpai, e no matter their age, Dem go kpai before you.
Dem go continue to dey hear from you even in their villages.
Your light no go dim......
HAPPY BIRTHDAY SIR
Family › Re: Is He Serious Or Just Playing With My Emotions by gigabyte13: 1:10pm On Mar 01, 2024
Your sister dey train adult pet....
Guy man no even see any reason to marry her or work harder, he just dey chop your sister financially and sexually.
If your sister use that ten solid good years concentrate on her personal growth and development alone.
She go don get company employ that lazy adult pet to dey work for her.
YOUR SISTER IS LOVE TRAPPED
NO BE JUJU OOOOOOOOOOO
NA LOVE DEY HER EYESSSSSSS
As in the guy still get mind asking you for money to marry your sister
THE HEIGHT OF SEE FINISHHHHHHHHHHH
Politics › Re: We Will Not Rest Until LP Takes Over Govt And Provide Quality Leadership - Abure by gigabyte13: 10:10am On Mar 01, 2024
Dis Andrew liver salt party
Too like play
Politics › Re: Igboho Tells FG To Release Nnamdi Kanu, Says He Is Just Fighting For His People by gigabyte13: 8:58pm On Feb 29, 2024
Igboho don get liver again
🤣🤣😂😂😂😂😂😂😂🤣
😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂
E go shock you wertin Emilokan go do you
E go do you wertin BUHARI no do you.
Una go dey claim freedom fighter
Small gbege una don run travel out.
Politics › Re: Igboho Tells FG To Release Nnamdi Kanu, Says He Is Just Fighting For His People by gigabyte13: 8:56pm On Feb 29, 2024
Yamleg:
I'm thinking of leaving home on a fateful day and stay away...

What do you do anytime your wife gets you pissed?
I just need people's take on this.
My wife doesn't often feel comfortable once she realises that she pissed me off.

Not eating her food means nothing to her.
Not engaging her in bed means nothing to her as well.

I'm just tired of the life I have subjected myself to through her. I'm fed up for real... It's been this way since ages.

What more can I do?
You no eat your wife food and she no bother...huhhuh??
Make l tell you abi make l keep quiet.
Politics › Re: What The Labour-Party Must Do Urgently, (With Respect To The Electoral-Act-2022) by gigabyte13: 8:31pm On Feb 29, 2024
Make l just dey laugh
🤣😂🤣😂😂🤣😂😂😂
🤣🤣😂😂😂😂🤣😂😂
No be this same labour wey l know abi na NLC una dey talk......!!!!!!!!!!!!
I never see where person go go each state for campaigns, neglect their own party aspirants dey ask people to vote for him alone...
LIKE VOTE WHATEVER YOU WANT FOR OTHER POST, BUT VOTE FOR ME AS PRESIDENT....
WHICH KIND PLAY BE THAT
Not even in the western world.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: 'Everything I Have Built Has Been Taken Away': Pogba To Appeal Doping Ban by gigabyte13: 8:23pm On Feb 29, 2024
Guy has more prospects in being a video vixen in musical videos than football has it stands now....
Pogba don loss focus longtime
Since his brothers and mother set him up
Baba down loss focus
Foreign Affairs › Re: 'It Will Be Nuclear War If The West Send Ground Troops To Ukraine' - Putin by gigabyte13: 3:35pm On Feb 29, 2024
Rahkman:
E be like them use nuclear bomb swear for this short man. .it will nuclear war if Sweden joins nato....Sweden join
It will be nuclear war if Finland join nato...finland join
It will be nuclear war if the west intervenes in this war.....the west intervenes

The guy strongly believes they are still in the communist soviet era of stalin and lenin, see how he is talking about stalingrad....ode no be mostly Ukrainians fight for stalingrad ni....now they hate you with venomous passion
Like Nigerian useless NLC president
Mr AJAERO LIKE PUTIN
ORDINARY CHEST BEATERS
I WILL, I WILL ,I WILL
DEM NO GO DO ANYTHING
MTCHEWWWWWWWWWW
Foreign Affairs › Re: 'It Will Be Nuclear War If The West Send Ground Troops To Ukraine' - Putin by gigabyte13: 3:32pm On Feb 29, 2024
Putin dey talk sha
You deployed this
You tested that
Everything except nuclear weapons
You have used on Ukraine and it is still standing
Baba cover your eyes in shame....
The West don test you finish, Dem don see you finish. Na only nuclear weapons you get, you no get any single strategy in war or battle matter.

I can tell you this for free, Ukraine will never fall and Putin will suffer a bloodied nose.
Putin just get mouth like AJAERO Nigeria stupid NLC president.
Politics › Re: NLC Suspends Protest Because Of Threats, Intimidation — Ajaero by gigabyte13: 10:36am On Feb 29, 2024
The most coward NLC leader l have ever seen.
I thought they said
This man was a lion at former NEPA
What a coward to lead a whole NLC.
Immediately he joined politics with labour matters, he will surely fail.
Labour and government with politicians can never be friends
This mumu man just spoil everything
You cannot eat your cake and still want it back.
Mumu man
Politics › Re: NLC Threatens Full Blown War After March 13 by gigabyte13: 7:46pm On Feb 28, 2024
Mtchewwwwwwwwww
Getaaaaaattttt
Ordinary mouth organization
Let them getaaaaaattttt

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 126 127 128 129 130 131 132 133 134 (of 212 pages)