Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 125 126 127 128 129 130 131 132 133 (of 194 pages)
😂😅🤣😂🤣😂😅😅 🤣😂😅😂😅😂😂🤣 Local man actually confirm the video that he assaulted the boy.... Person wey just go pay for 30m car, no fit pay you #2m... Local man just nailed himself |
For him own good, make he just dey live inside the station ( name withheld ) If Dem go release am give Street.... In the name of adminstrative bail lasan Tooooooooooor Anything wey Dem see, make Dem take am Lai dat..... |
🤣😂😅😂😅😂 🤣😅😂😅😅😂 🤣😅😂😅😅🤣 AWA la leko ( Na we get Lagos) A o le salo ( we cannot run away ) Na Marley sing that song.... Person wey get Lagos, don dey fear to enter Lagos.......... Shey you say, you be king of the street Oya, come enter street na.... Street go show you street. |
Brazilian brain lift So how old was Tinubu supposed to be older than his wife...... ![]() ![]() ![]() ?You see why proff called them " GBAJUE " Headless mob indeed Very very headless and brainless BA ANKALI ZERO AKONICHE |
Politics without bitterness Batman no send anybody Papa Friends and foes alike You wonder how he progresses politically You got the answers now. |
We Don already no say Na wertin una go talk be that #GBAJUE demmmmmmmm Once a failure always a failure. Na everything a failure dey use do play |
Your reaction towards money and women says alot about you for me..... No matter what people say about you to me. |
BossGerald:😂🤣🤣😂🤣😂🤣 😂🤣😂🤣😂😂🤣 😂🤣😂🤣😂🤣😂 Make l just dey laugh Wertin pass you, no be your mate You go just dey explain, explain No evidence.... Well done continue in your illusion Infact Onitsha is the most beautiful, developed and advance city in the whole Nigeria right now Are you satisfied now. So rest Do have a blessed week |
BossGerald:Nice one.... So una don accept say, Lagos and Onitsha no be mate... I thought you guys said, Lagos is an overrated slum.... ![]() ![]() ![]() ?Shoe don finally get size abi Na to dey compare Onitsha with lbadan and Osun state remain now bah.... Nice one. |
BabaIbo:Well done English teacher You have finally made it Clap for yasef |
So, it is just another building... CBN wey money dey gan dey burn So......... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ?It doesn't stop, court hearings and proceedings... Ignoramus will be adding two to three now and start insinuating nonsense. So stop trying to create unnecessary panic , where there is known. |
Good see as Onitsha Be like AMELIKA But the indigenes preferred Lagos. The number of people in and around Onitsha no half the population in Lagos. Lagos wey Dem say dirty pass dustbin Make una dey play.... Even Obiano sef no fit stay Baba run back to AMELIKA |
Aaaahhhhh Chinedu still dey court.... ![]() ![]() ![]() ![]() SHINEDU too like rough play |
vickydevoka:SHINEDU SORRY EEEHNNN DIS TIN REALLY TOUCH YOU PELE, OLORI PELEBE |
Dem give person promotion for Lagos Why e dey vex Awon SHINEDU ati SHUKUDI Like l no come understand fAaaaaaa Na everything good for dis country dey pepper una for body.... Na the bad ones dey give una Joy Who do una like dis eeeeeeeeehnnnnnn. Haters kukuma no dey get Joy Sha. |
On this one The guy get point.... Sit tight leaders are the real coup plotters #SUPPORTED# |
Dis boy surely have friendly-enemies all round him..... Enemies inside and outside even his own parents........ ![]() ![]() ![]() ![]() What a life he lived. All of Dem gather keeeeee am in unity. God punish all of you. Make una no sef dey live forever, make una no die again. |
Beremx:Person wey dey live for upper nweka dey predict uproar for Kano state Orisirisi..... Na so una threaten for OBI matter Una mind rest Las Las |
Prince111111:But did you observed that, the NNPP lawyers and their party, never proved that, what the APC pointed out was false..... Court works on fact. If the APC have similar issue on ballot papers, l think the NNPP lawyers and party would have pointed that out too...... GIVE IT TO THE APC LAWYERS THEY OUTSMARTED THE NNPP ON THIS, WITH PROVE |
Na that time The worst don happen. Dem don do their worst....... Like una dey beat person anywhere and anyhow, una see am..... Say na goat ABI na dog..... ![]() ![]() ?I wish say, the boy sef grow balls See as ego end, rough am for everybody sef Every die na die |
Farooq atimes make a whole lot of sense but this write up is half sense.... We heard the APC lawyer, who was able to proof that the over 165k votes were invalid because the ballot papers were not duely stamped as required and were all in favour of the NNPP... The write up here only addresses the issue of nomination, which the APC have no right to interfere with as stated in OBI vs BAT case. Let the NNPP go and prove them wrong at the Appeal abi na supreme Court .... |
Once their kinsmen are not in power , they start crying "Marginalisation" They start crying for their own country... Once they get power, everybody lock up "Mouth wey dey chop, no dey talk " It happens during GEJ TENURE ( HAUSAS AND YORUBAS DEY CRY ) IGBOS LOCK UP. BUHARI TENURE ( IGBO ESPECIALLY ) YORUBA AND HAUSAS LOCK UP BAT ( IGBO AGAIN ) |
DonroxyII:Baba talk for yourself No be everybody dey indiscipline like you |
The kind wahalaaaaaa wey Toto go cause for this world eeeeeeeeehnnnnnn Even Toto sef no go fit solve am Orisirisi.......... See people wey Dem send, go find solutions to world people problem, Na Toto Dem dey pursue up and down Leaders indeed |
MS247:Now l know where you stand #Thuggery Well done Last last , everybody go well Oya clap for yasefffffffffff |
MS247:If he has proves of MOHBAD wrongdoings... ?? What's wrong with the court....![]() ?Abi no be you dey write all those plenty nonsense, wey you say MOHBAD do Marley again..... ?? |
As Marley no use court settle dis matter, but chose street way. Na that same Street go settle Marley sef. Na matter of time... Dem go allow am, feel at home well we'll. Shey he dey use hoodie dey stroll for foreign land abi..... He go run kitikata tireeeeee If he get mind as Lord wey him think say, him be, make he show for Naija na. If he no go survive 1hour now now. |
Eeeeeeeeehnnnnnn David Mark.... ![]() ![]() ![]() ![]() Shey my eyes dey pain me ni What exactly are the achievement of this David Mark in every capacity he had the opportunity to be close to power #ZERO PDP with their failure mentality Sha... We fit manage the GBAJUE party Jeje instead of PDP. |
🤣😅😂🤣😂😅😂 🤣😅😅😂😅😂😅 🤣😂😅😂😂😂🤣 When two betrayals are in power same time, place and venue...... Shuaibu abi wertin he call himself Never chi anychin. Na like dis Dem go drag denselves till Obaseki tenure finish... Na wertin betrayal eyes dey see be that #DISGRACE |
Citizen of GBAJUE Anambra wey Dem rule for 8 solid good years, wey there follow children of GBAJUEs dey call Mecca..... Ati Governor ooooo Ati Deputy ooooooo Ati their children oooooo All of Dem no fit live there........ Na other region matter be Dem issue Awon omo irankiran oshi |
There was no evidence you committed the offence but you carry your mouth talk say "OUR GATEMAN IS THE ONLY EYE WITNESS" Me no Sabi, how person go dey drag house with the una........ ![]() ![]() ![]() If person house tire you, pack comot na, which be say Make you dey behave like "CO_OWNER". I NO UNDERSTAND |
It takes two to tango Shey una say una Sabi accommodate criminals ni... Una go feel am sef Body go tell una. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 125 126 127 128 129 130 131 132 133 (of 194 pages)

...its good though