Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 150 151 152 153 154 155 156 157 158 (of 195 pages)
Some goats we say the WEST are worst But will turn blind eyes to this... Imagine CHINA and RUSSIA being world powers.... Everybody don cast be that... Especially CHINA |
Issokay, you tried No come back here dey tell us, how you were served mixed jollof rice later abegggggg Make una enjoy while it last |
Hmmmmmmmm I read am somewhere say DON'T THINK SILENCE IS COWARDICE AND LOUDNESS IS BRAVERY.... Na fear they make Putin dey act like NORTH KOREA... Test this, test that, telling the world that you are Battle ready.... Well Hitler did more than this, and we all know how it ends. PUTIN still dey learn |
![]() ![]() He should come and carry his Nigerian supporters too PEOPLE WEY DEY USE MOUTH FIGHT THE WAR ON HIS BEHALF DEY HERE TOO. DEY NEED TO PARTICIPATE FULLY |
Na like dis terrorism take dey start Wertin person go call dis, if not "HATE_SPEECH" l know say sons and daughters of perdition and hate go support am. Even Wike in all his fury and anger never spoke anything close to this. GOVERNOR OBASEKI NO VEX OOOOOO BUT E TI YA WEREY SIRRRRRRRR |
Na that "GOD" wey you put dey vex me U don dey show your true color small small Aunty WEREY As l love you reach, you don go join wrong movement. |
We dey talk people with electoral value, una dey mention people wey just occupy positions and carry titles ... What is the electoral value of Osinbajo Amaechi Onu in their respective states..... Abegggggg make we ear word jareee. People that matters are present abeg |
Ipob miscreants and sons with daughters of hate and perdition won't like this Remember l said IPOB MISCREANTS AND SONS WITH DAUGHTERS OF HATE AND PERDITION |
lhordspy:Mr abi Apostle Suleiman is a man of many deals..... If you know, you know The man put hand for so many things outside the alter. When l saw the news yesterday, l just laugh though l thank God for his life. PEOPLE DEING FOR PEOPLE DEY KNEW LITTLE TO NOTHING ABOUT. THEY WILL STILL COME FOR HIM, IT IS A MATTER OF TIME.. HIM HAND NO CLEAN |
Political transfer season in Nigeria APC- 1 Major coded signee Pdp - 0 signing LP-0 signing |
![]() ![]() Na small small Na like dis e dey take start OBI my man, the rave of the moment You too dey forward, no be our plan be that THEY SCAM DEM SMALL SMALL |
OsunOriginal:Say children of hate and perdition |
Kpekus don waste dis one talent, just like that. See wertin erection don land dis young boi into..... Very speedy, skilful and talented boi |
Stop crying more than the bereaved TENI NO SEND ANYBODY PAPA |
![]() ![]() Make l just dey laugh..... We kukuma know how dis one go end... Nothing like labour party without PETER OBI.. So, it good to say , FOR NOW ooooooo LABOUR PARTY IS MR OBI'S EMPIRE Simply put AN ENTREPRENEURSHIP COMPANY Take it or leave it WIN OR LOSS OBI IS COMING OUT OF THIS ELECTION MUCH MORE RICHER THAN HE IS ALREADY |
You no go kukuma tell us wertin you do her to refuse you from helping her... One sided story, na you be the good guy na since you have money to spend on her and you think, all she needs is money Well done, Mr Money.... Oga tell us the Truth Wertin you do her.... |
President Bubu be like Who join dis one for list for me...... |
First to do e no dey pain..... Na una first start rally na, una come see rally wey pass una own... Una say Fake rally Dey are not even happy Who Nollywood eeeeeppppp WIKE TALK SAY AS E DEY PAIN DEM E DEY SWEET US ![]() |
You self, read wertin you write under "Healthcare" and " Power" You wrote ATIKU WILL Do what exactly........ Una no kukuma get shame like una principals.. Atiku built a private university for his own benefits and you called that an achievement in the educational sector..... ![]() ![]() ![]() UNA MUMU NO TOO MUCH LIKE DIS EEEEEHNNN |
Oga SO PE OTILO OTILO YOUR WIFE DON GO |
This man too sabi game, E dey constantly check the possible saboteurs up North.... Strategic visit. THE BIG BAT IS BACK Anybody that want to wail can keep wailing WAILING IS ALLOWED... |
Hmmmmmmmmmm, Person wey no dey give Voluntary "SHISHI" Wan collect "VOLUNTARY SHISHI" Issokay... Issorite Wertin me l sha no be say OBI WILL COME OUT OF THIS ELECTION EITHER WIN OR LOSS MUCH MORE RICHER |
What is it with hating on those , who supports whomever and whatever time they chose to support them..... Those shouting OBI OBI OBI now were shouting ATIKU ATIKU some four years , same for some APC supporters too..... Abeg make una dey try get small respect for people Abeggggggg..... All this people wey una dey even support,abuse people for NO SEND UNA PAPA Even you posting this stuff, you are not in anyway better than him |
Nigerian police and fraudulent activities... Licensed bandits... Licensed known gun men... Always harassing, extorting and stealing from the citizens, they were paid to protect..... Licensed and Approved criminals |
![]() ![]() Nice one, dem don start. Atleast the man stated it clearly where his prophecy belong..... #NOTED# Well said.... Prophecy ONE done and dusted Waiting patiently for other prophecies..... NA ELECTION TIME, WE DEY SEE POLITICAL PROPHECIES PASS..... WE DEY WAIT FOR OTHERS OOOOOOO |
![]() Imagine dragging child's paternity with a monarch .... Very very embarrassing. Shame don die since |
It is simply an entitlement mentality Everyone else is inferior, we are the only Superior being...... We are the most important person here...... MAD MEN MENTALITY MAD MEN BELIEVES, THEY ARE OK AND FINE WHILE EVERY OTHER PERSON IS MAD... So, dont blame them, leave them with their self illusion mentality |
From now to election day, we go dey see PDP championed analysis APC championed analysis LP championed analysis.... So no need arguing over any analysis or polls seen anywhere..... NA MUMU DEY ARGUE JUST SAY OKKKKKKKKKK |
After you don beat me , wound me finish, you come say, make we settle because you see say, l don finally get your weak point.... E no go better for settle, We go fight to the last ni.... Settle fireeeeeeeee |
How old are you sir, MKO is a core Northener I guess |
2million March in a 15,000 capacity stadium ![]() Una mumu no too much |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 150 151 152 153 154 155 156 157 158 (of 195 pages)
