Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 151 152 153 154 155 156 157 158 159 (of 195 pages)
![]() ![]() Juju gone wrong... Powerless power Jesus power, super power |
I just come look the name, I no dey disappointed at all Na dem The developers Anyway is a way people..... People wey dem use criminality of all shields and categories swear for... |
Awon atoko wa baleja don enter Lagos. Dem don use crime bathe dem Abi iru awon AFGHANYEASTERN wo re tori olorun........ Can't you guys make it without crime.... ?Set awon developers... |
So this where this guys l saw at the fueling station this morning are coming.... Nice job, nice job... They were really looking battle ready |
You press am abi you no press am Na the sapa wey make you, press am go make you pay.... Which one be say, I MISTAKENLY PRESSED |
Oga show some respect for her likes and preferences Only if you know what's going on in her mind about what you like doing too, how useless and meaningless they are to her too. IF SHE OPEN TALK HER MIND GIVE YOU SEF, E GO SHOCK YOU LIKE NAKED WIRE |
After perfecting their plan of eliminating the traitor from the race..... Game master, give it to this man Sense too much, no be by NOISE |
Lanretoye: ![]() ![]() DEEP ROOTED UPPER CUT "WE DONT KNOW THE CONSTITUTION THAT MADE ANAMBRA POOR " |
Natural2Heal:Says who..... Ogbeni, talk where you eyes see reach Sebi na poor people dey go CASINOS go gamble abi..... You dey use bet9ja and baba IJEBU settings judge gambling abi No country in the world Gamble and Bet more than the English fans... Hope they are poor too.... |
fupohed:Your man sabi game, Abi U dey here dey type KEYBOARD Carry flight go Russia go join na Abi you reach there, dem pursue you comot.... ![]() ![]() ?Na e make am dey force people join Army abi..... Abi all of una with Putin wan dey UNFORTUNATE ni... If he sure for Putin, make him gangan go lead the war... Why forcing people's fathers, uncles, relative to fight for what they don't even believe in. ABI WEREY NI GBOGBO YIN ATI PUTIN GANGAN NI |
Wertin he get to talk before Sadist.... Wertin concern scarf with the important thing, if at all you get any to talk self..... All dis religious bigots sef... |
Dis thing called PUTIN Just dey disgrace himself...... You can't even defend the territories you claimed to have won in the cause of invasion, then what is actually your aim of invasion... ![]() ![]() ??Wise chinese, dey stylishly avoided USA trap over Taiwan........ |
Make l just dey laugh ![]() ![]() Obi, obi, Obi Obi wey be say everything na business for him eyes.... This election na catching out period for Obi, All hail the social media PRESIDENT |
I wan first say wertin concern you for their matter, but l come reason am again.... My brother the matter don pass be careful.. Help your brother.... Your brother don enter the woman armpit
|
Who be that shameless and jobless being, wey get time dey count all dis shameless and jobless defectors..... Cash_out period |
Before some goats start to dey shout racism, Make una remember say NO BE BY FORCE TO ATTEND Some of these so called Leaders , are just there for their own ego.... To tell others back home that " I WAS AT THE QUEEN'S FUNERAL CEREMONY LIVE AND DIRECT " If dem like, make dem pack dem inside KOROPE, how e take concern me |
The bravest president l have come to know in recent times.... He was offered assylun by the west before the war, he told them " I rather die here with my people than run away " Bobo no run for Putin, he is still alive bouncing, healthy and kicking around his war thorn country.... WHAT A MAN........... Putin will never forget that name "ZELEENSKY" in his lifetime..... He really ridiculed Putin and his armies before the international community |
UBA again There wayo wayo deductions and credit disappearance don finally land for here... Very very fraudulent institution.... We still get matter with them sef |
![]() ![]() Dis sit at home things eeeeeehn The other goats go open shops for other regions come social media dey support dis nonsense..... Why can't you guys too closed your shops and offices in other regions too in solidarity to what you claim to support fully. People wey pepper dey dem brain.... |
LeoDeKing: |
Willing prisoners ![]() ![]() ![]() |
![]() ![]() ![]() Na you l pity pass You had better obey her Before you come turn to total stranger in that same house |
When brothers fight and keeeee demselves, a stranger, a total and unknown person inherit their properties..... Two ewuuuuuus One being jealous of the other.. Werrtin concern me. |
Supposed men dey Dodge people he called children.... Pdp na scam Dem never ready for dis election |
Two jobless wereys |
![]() ![]() OBI, Another Kanu promax Sharp guy.... One mumu say na FUND_RAISING event, ![]() Definitely Obi knows, he is not going to win this election, but one thing is certain HE WILL BE MUCH MORE RICHER WHEN THIS ELECTION IS OVER. Baba don change tactics like #SABINUS# |
![]() Factional chairman and governorship candidate.... What else could be more greedier than this. Dis one sef, go dey follow blame Buhari Mtchewwwwwwww All polithiefcians are mad in this country |
Dmiller123: ![]() ![]() Grade A bad belle Person wey no get life, dey tell person wey dey enjoy himself how to live life... ![]() ![]() SEE WERTIN BUHARI DON CAUSE NOW |
If only you no the joy wey dey there when food reach you for party dis days... Omo country hard.. Dem dey select people give food for party dis days... Whizzy enjoy your portion jareeee |
Isreal wey dey find war to fight before If not for the USA Isreal for don scatter Iran long time. Imagine Iran dey threatened Isreal I just dey laugh ![]() ![]() ![]() |
Iffaaaa slap you Wen u dey shook, every now and then You no reason say "Person wey no get person, no dey find trouble" Na because belle don show, u dey find who go pity you...... Make l just tell you say, Una go soon dey hate unasef now Because, e go be like una dey hinder unasef to progress. OGA BRACE UP FOR THE DAYS AHEAD. NA NOW BETTER HUSTLES START FOR YOU. U DON BUY MARKET |
Na thief sabi thief techniques Well done for exposing una strategies U do well though |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 151 152 153 154 155 156 157 158 159 (of 195 pages)
?