Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 170 171 172 173 174 175 176 177 178 (of 212 pages)
darling2222:Bird of a feather Giving excuses to justify bad behavior |
Make l no lie The story no concern me Na name l come check Sincerely, I WAS NOT DISAPPOINTED NA DEM, THE NATIONAL DEVELOPERS Trying to help develop the Indian economy NATIONAL NAME CHECKERS ASSOCIATION Reporting from LAGOS WEST SENATORIAL DISTRICT |
![]() ![]() Hausa scammed igbo ![]() I never hear am before ![]() Smart guy |
Mr placeholder has spoken He should know better anyway. As e dey pain dem E dey sweet us |
One of the billionaires in this country with TOO MANY OPEN GBESE Dem seizure dem wahala Wertin l gain there.... ? |
redPUSSY:Please be specific, which or what part of the SOUTH is Obi in charge of.... BE SPECIFIC PLEASE |
Who dis one dey influence If no be onigbese and borrow pose people like her.... Anybody that can just buy data and make noise on every social media platforms, behaving like nitwits is now AN INFLUENCER mtchewwwwwwww, abeg shift |
Dem go register dem dis one now, CUNNY abi wertin dem dey call demselves thinking say dem wan do ASUU shege, only for dis newly registered body to become another bigger nuisance than ASUU tomorrow |
Ipobians will not like dis This l have seen Lagos is full of agberos Lagos is very dirty Lagos dis, Lagos dat Make una leave Lagos na, una no gree, awon werey..... WAHALA FOR WHO NO LIKE LAGOS, BUT STILL NO GREE LEAVE LAGOS We developed Lagos Thank you Awon eyan developer Oya go back to your various villages and do same una no gree |
These are the same people, clamoring for state police..... Hmmmmmmmmmm To Wike the wicked General Sanni Abacha did more than these, how market for am..... ![]() ![]() ![]() All this your gra gra go soon clear for your eyes. |
candidtalk:As e dey pain dem, e dey sweet us |
The ipobians won't like dis Wahala for who no like Lagos but refuse to leave Lagos for us wey love our Lagos. ![]() |
Jokerman: ![]() Dis your wordings "the dragon don dey deceive them again " I no no y e dey funny me ![]() ![]() |
I no no why dis statement dey funny me ![]() No be Nigeria be dis, oga must prove himself not guilty, if not ask JAMES IBORI, wertin him eyes see for UK |
When people are busying saying shit about him, Mr JAGABAN is busy planning his progress.... Wahala for who dey find JAGABAN downfall. This man is just way ahead of others in political strategy. |
Two prodigal sons of the pdp meeting.... Their meetings their headache |
Una don start abi....... Una go first go find trouble, if the trouble start, una go dey claim victim.... Issokay we are watching |
Kettle calling pot black Mtchewwwwwwww |
OVB123:Hmmmmmmmmm, A PERSON IS A PERSON BECAUSE OF OTHER PERSON(S).... Well said bro |
Mad they need more money The one wey dem collect from him hand before don expire ![]() Mompha oya go settle as usual. CRIMINAL DEY FIND THIEF |
![]() ![]() After all the threat by China, USA is here , do your worst That's the message USA trying to lure the chinese into another proxy war, like they did to Russia. They just want to destroy the economy of the Chinese via the proxy war like they did to the Russian . |
That time, l dey work directly with one indian boss like that, a very rare indain, e sabi give me daily bonus die. Anytime l thank am , after giving me my salary The man go para say Na wertin you work for, why the THANKS. NIGERIAN boss Hmmmmmmmmm Feel like you owe dem thanks for the salary paid to you. They will even say, you are ungrateful UNGRATEFUL KEEE YOU THERE |
When success comes from unexpected source Every other expected sources are always shock. Na so my success go shock them |
Idiots, nonsense people Instead of them to tell us, how they planned to make the country better, they are disturbing us with dead and buried past..... Abeg, how this their matter take equate to better life for country people Awon werey Presidential Aspirants |
Hmmmmmmmm Nonsense plus lranu We had the highest numbers of jailbreaks in history under his watch.... Nonsense padi padi award. |
Oga u don drop abeg rest Comot for the jollyment governor Biko... Make we dance small |
Zonefree:Fact.... On point Nothing else to say or add |
Na people wey dey fear election dey do all this disqualify my opponent something .... Person wey popular no dey fear elections. |
You no like song you come still dey sing am That's definition of wereyism Except something don loose for your medulla |
Na ORDINARY headache he still get, BP never enter abi..... ??You marry a child, you dey expect maturity. Shebi na person wey you wan dey control you dey find. Controlling a woman is not about her age, it is all about you man. Your case be like daddy marry pikin, wertin you expect na..... You can't force her to get matured. |
![]() ![]() People wey go vote you dey here, U go USA go dey find advance babalawo Mtchewwwwwwww |
Fayose is an admirer of TINUBU Fayose don dey work for TINUBU long long time. Fayose no dey attack TINUBU, check all is blabbing and mouthing, e no dey ever carry am enter JAGABAN..... E NO GO KUKUMA SHOCK ME, IF E ENDED UP WORKING FOR JAGABAN.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 170 171 172 173 174 175 176 177 178 (of 212 pages)
?