JayPeeOham's Posts
Nairaland Forum › JayPeeOham's Profile › JayPeeOham's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 56 pages)
Naija still dey learn work for where oyinbo dey I swear! The luxurious life, the flashy cars all around and the superb organisation of the entire environment cannot be compared. The weather, depending on the country Sha is so chill and could make a nigga want company any time of the day...lol ![]() As I was typing all this comment on Nairaland, I just woke up from my sleep!!! ![]() Me wey never even sabi how aeroplane dey inside |
This is not ordinary jor |
You see why Pete Edochie was right??!!! ![]() |
How we want take tackle coronavirus this one wey even the chair wey Minister for Health dey sidon no dey healthy.... ![]() |
Ewwwwww |
The truth is you can never have it all as a human being whether you fine or you ugly!! -You fit fine but you no get money. ![]() -you fit get money you no fine ![]() -you fit fine get money but you get body or mouth odor ![]() -you fit fine but you no sabi knack ![]() -you fit fine but you get hot temper ![]() -you fit fine but you be Mommy's boy ![]() -you fit fine but you dey lousy ![]() You fit add your own! ![]() Everyone has a "But" no matter who you be and that but na your weakness!! |
OP you wey dey post, how much be your own? ![]() |
Of course Yes!....why won't I take a bullet for my girl ![]() I can take more than 5 cans sef!!! ![]() Especially if the bullet is very chill, I no mind pour am for glass come use ice cubes finish work with a little Smirnoff X1 on top!!!! ![]() |
Rapmoney:There is a manual Bro, and that's the Bible!!! Wife: submit to your husband!!! Husband: Love your wife!!! These two ingredients summarizes everything a marriage needs to survive. One cannot work without the other, the husband must love the wife and the wife must submit to the husband for the marriage to work! Note the word "Must", which means it's a command for both parties to follow for the marriage to work. How many Ladies of this generation can refer to their husbands or see them as Lords ?....maybe just 1 out of 1000! ![]() And how many Men today love their wives unconditionally ![]() |
That's exactly how I sleep every night this season ![]()
|
Now really is the "End of the Wicked!!!" ![]() |
Employees keh ?Abeg which work E-money dey do abi which company him get? ![]() |
daddytime:I dey teh u!!! Maybe her victims never see fine girls before!!! |
Back to square one ![]() |
This one she no fit post her husband picture.... The guy go worwor no be small.. Or maybe na cripple, handicap or slowpoke.. Smh |
Is he going to appeal for second term? ![]() |
oloriooko:U really take time observe the girl o... lol ![]() |
Coldie:Sorry, but the guy was unavoidably absent... Had to attend to more pressing issues!!! ![]() Anyway, he sent enough money so his absence will not be felt ![]() |
Pedro97:She and Mercy Johnson no be mate for marriage na.... ![]() |
Kendumazy:Talking about Okada ban and their seizures.... I've been asking myself this question, "what will happen to all these Okada they seized and are still seizing upandan ? |
chatinent:My brother this kind name ehn.....na journalists, broadcasters and OAPs dey suffer am!! ![]() |
No wonder!!!! ![]() Don't ask me what?? ![]() |
And Abia youths be like Nne bia .. All roads lead to Nnamdi Kanu's parents' burial venue for our Valentine's parte after parte ![]() |
OP where is the house .... ![]() What u showed us are fence, and farm road!!! ![]() Or maybe that is the road to Nnamdi's farm ![]() |
Nigeria own no dey ever get name.... mtttchhheeeewww ![]() If na China, even if na now they discover the disease, Dem go find name give am ![]() Anyways, the no name disease no go last for Naija Sha coz none of him mates don ever survive for Naija. ![]() RIP to the dead! |
eduman365:U said my mind |
THE EXIT OF AN ICONIC LEGEND!! RIP SIRE |
Thanks for thinking out loud Comrade Ella... Now see wetin u don cause for Nigeria ? |
Arubajagz:..to head burial meetings u mean ![]() |
They should have told the criteria they used in selecting the States... ![]() .... maybe these states are the highest in sexual activities in Nigeria ![]() |
So of all the lies in this world, you settled for this one ..na wa o Wetin Lying Mohammed no go see for SUG ![]()
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 56 pages)





