RedChiefPriest's Posts
Nairaland Forum › RedChiefPriest's Profile › RedChiefPriest's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 31 pages)
So what? He can wear anything he likes No be only women fit wear anything dey like Make them free him |
Them dey run that thing for akure also Done it for some peeps,happened to a friend of mine. Make God dey protect person be the koko. To the folks blowing grammar and forming white saying nothing like jazz that it was just an act Ode be forming white than the white people White folks sef sabi some things no be ordinary |
Ha! She fine sha You get her 2go username? |
Op you're a good,nice and well raised man But Op it's visible to the deaf and audible to the blind that mama is already pregnant that's why she insisted raw sex and maybe because she saw you're comfortable financially. One girl played the same trick with mi friend but as baba tell am he go do test and if say na lie he go arrest her,na so she leave the matter. The only thing I can say about the girl is that I think it was not her play,I think she's listening to friends to use pregnancy to start billing you or to manipulate you to do her bidding since they know you're a good hearted guy. Scary things dey happen now a days No let anybody use your head because you be nice and good man o. |
A man said he would love to see a lady he saw on a plane again and the next thing some morons concluded is that it's all because he wants to have sex with her. Some of you are so shallow and maybe it's because all you see in a man or woman is sex probably because that's all you have to offer,so it's easy to sum everything up to be about sex and that's really sick... |
Make pesin just dey pray against unfortunate people daily. I'm sure the car wash attendant cant pay, it is the owner of the car that will bare the whole loss. |
Wakanda |
GodsGabby:Thanks boss |
Marry an hardworking and nice lady una no go hear,na girl with figure 8 shape and fine face be your primary spec. Funny how people think buying expensive and nice things is the duty of the man alone Nope,me no agree. I don already make my choice like the man below
|
I no even sabiii I don help people when e dey and few people don help me too sha. Na life But na when you dey down people you dey help go just run leave you. Life sef But I don learn sha Nothing spoil |
Naija go win 2_0 |
SimplyFacts:Thanks boss Amen for us all |
7500 for now sha��� I go collect #75,000 soon Then 750,000 Then 7.5million |
Na just title of film nau It has nothing to do with gender She no even dey shout say she be king of boys for the movie This comrade should rest jare
|
Well maybe she's a bad person deep down or maybe those men are the bad ones I can't say I don't judge on what I see or hear anymore especially on social media. Make this guy no go think they are playing her o maybe na she no good But goodluck to all of them sha
|
GodsGabby:Thanks boss |
Chai happy birthday senior man Boxing no be easy sport Boxing over that fake wrestling any day,any time and twice on a Friday night.
|
No be Wakanda? Wakanda Forever I so much love that movie and setting Rest in peace Tchalla Rest in peace Chadwick
|
If na mac dowell I for say MBA Na that drink make my guy wale go misbehave for the shop he dey do sales that time.
|
Rip to him Rip to my former teammate taiwo She was set to leave to another country to play soccer But she also died in an accident few days to her departure This life just dey somehow |
Ok |
Shey apple no go do giveaway like this Make them dash us iphone 6 make we use that one see front
|
The only terrorist that's not on the list is the weed man supplying weed to this man and our leaders,them like spitting and saying rubbish. No be this man dey hail dem talibans when them win the battle couple of weeks ago?
|
Yeah,I believe God exists, angels exist,demons exits,ghost,witches and all sort of dark creatures exists including the ones you even see in films according to a book I once read. But you see most of this thing on social media na lie,including those white dudes saying they are visiting hunted places and all these paranormal stuffs na lie and na acting. |
Hotfreeze:Haaaaaaaaaaa! Aye toto ![]() |
Don't know about business But I fit say use 500k or 200k for crypto Learn how to trade crypto from a good person and you can be making like over 10% daily that'd be like 50k or 20k and buy some shit coins that have future. Right shit coins can give you millions. No mind me Na wetin my brain carry and wetin I wan do I advise you. |
God you see this? Abeg even if na 500k make I use am start all the plans I get Abeg God...please |
One unfortunate bastard called buhari no go see his terrorist brothers now. Them kuku fit say the Ak na for security purpose against wild animals in the bush.
|
The annoying thing is those animals won't be killed,if na human being kill human being them go don sentence am to go die. |
Won't cheat Won't go after different girls Won't smoke Won't do yahoo Wont do things that will make people cry And I think that's about enough
|
NiklauseFred:Thanks boss |
LokoH:People don't just decide to be horrible and I'm not talking about men of God only. Read stories about people that fight against one crime or the other Read about people fighting against addiction, rape,drug etc They are mostly victims or passed through it before. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 31 pages)