Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,150,943 members, 7,810,615 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 12:08 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / My Girlfriend Must Not Get Pregnant! (28516 Views)
See 13 Differences Between A Wife And Girlfriend…must Read / I Want To Have Sex On My 18th Birthday, Will I Get Pregnant? / Can A Woman Get Pregnant This Way Without Loosing Her Virginity??? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (16) (Reply) (Go Down)
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by topkin(m): 7:59am On Apr 29, 2008 |
You are strictly O.Y.O!!! U r rily very funny!!!! In the fist place, having sex without a condom "Doctor, heal thyself" |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by Emperoh(m): 8:41am On Apr 29, 2008 |
Chei!!! E no get wetin i no go see for NLD So for this HIV age na im pperson wey dey jumpo no use Umbrella O boy even if u trust am reach like that u fear to be Paapi Anyway, u don do am now Wait for the result And make sure u go and pay her Bride Price straight away I nu go!!! Iti bolibo GO bang woman again!!!! |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by bigben3: 8:44am On Apr 29, 2008 |
medicine after death!!! pele oh |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by SENATORJD(m): 8:48am On Apr 29, 2008 |
morning afternoon night na so we dey pray o na so we dey wait o god don butter our bread, somebody is on the way o biggy biggy bouncing baby, biggy biggy bounce baby o biggy biggy bouncing baby, e ku ewu omo o. awa ba yin se ikomo |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by saucekid(m): 8:49am On Apr 29, 2008 |
@ topic why did you penetrate her in the first place? |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by scofield(m): 10:39am On Apr 29, 2008 |
@ don jazzie, i see ''several triplets'' , lol |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by Nobody: 10:43am On Apr 29, 2008 |
LMAO I can't help but to laugh at all the comments of you guys. Pray for the girl to have mis-carriage, at least you won't be commiting a murder by aborting |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by saucekid(m): 10:50am On Apr 29, 2008 |
either ways. . . .you're commiting a sin |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by SENATORJD(m): 10:54am On Apr 29, 2008 |
confirmed |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by CuteYemy(f): 10:59am On Apr 29, 2008 |
big-ben:Abi o. I wonder what the "My Girlfriend must not get pregnant " noise was all about after involving in unprotected sex . @Topic Keep praying,you may be lucky . |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by Kemjisuper(m): 11:01am On Apr 29, 2008 |
"Sigh" - If only pregnancy comes before unprotected sex, people like this guy will practice 100% abstinence! |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by Raimond(m): 11:03am On Apr 29, 2008 |
Looks @ topic, tries to post, sneezes (bad sign),, visits another site. |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by Moyola(f): 11:05am On Apr 29, 2008 |
Funy replies @ poster,,,,,,,,,,,,, aint u funy? |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by saucekid(m): 11:07am On Apr 29, 2008 |
chei |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by ELIJAHLOVE: 11:16am On Apr 29, 2008 |
ha ha ha ha na wa for u o my guy, you no know say wetin sweet dey kill? but thank God you are still alive to learn your lessons. Well as for me my advise is that, start looking for a job, if u dont have one already so that you can start shopping for the childs things b4 ur girl delivers, and also to rent an apartment may be a room in ajegunle- i learnt houses are cheap there. Then u can start putting things in place for a formal engagement to the lady.After which u shud b expecting ur twins. Congrats- i wud also like to suggest that u name the kids, 1. A.D (Accidental Discharge) 2. Omonitan (A child with story) |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by Kennee(m): 11:19am On Apr 29, 2008 |
Abegi, Hypocrites too full dis site, na una know book pass, Na hin girlfriend, no be one hood rat wey he pick up Tell me ur girlfriend likes u using condoms after una don know each otha 4 months, nonsense talks All dis bad-mouthed girls, una wan tell me say wen d thing no sweet with condom, una no dey tell una boyfriend (or even worse, new guy u just met) say make he remove d condom? Hypocrites D guy only did wrong for posting such in Nairaland, Sorry guy, but d situation is not dat bad, at least nothin is certain yet, wen u'r in d mood of Sex, sometimes reachin for a condom kills d urge, So being faithful is d best one partner |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by saucekid(m): 11:21am On Apr 29, 2008 |
where does all this puts us he did the ded. . . .now he's complaining because of the consequence |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by fabiyi: 11:30am On Apr 29, 2008 |
Hi busta, that was a frank talk. really kool. @ poster i can c that u ar still a kid. anyway, d deed has been done. u may b lucky ok and if otherwise, u ar old enough to be a father at 25, u remember. if u ar not employed, u will soon be employed or ar u still in school? u will soon graduate. Do not go 4 abortion. hope u av heard me clear. may God help u out.amen. peace. |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by chukz4real(m): 11:32am On Apr 29, 2008 |
Una advice somtimes dey make person dey feel like sey make im delete sef, haba! O boy take am easy u hear? Ur own no b d first to happen and by the grace of God, im no go b d end as well. D only ting wey u fit dey do now b sey (I hope sey na Lagos u dey stey shaaaa) make u luk 4 factory work wey u fit dey manage 4 now, many of dem dey 4 Apapa, u fit go 2 Agboju side, dem get one wey dem dey do slippers. Try 2 dey save money 4 PAMPAS, one pack na N900 for Port Harcourt and im dey last 4 only one week. Save drive u hear!C ur head like Benin Ring Road |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by U1(m): 11:35am On Apr 29, 2008 |
Oh! Oh! Looks like some people have being feasting on the forbidden fruit. My guy! You dey fear God at all? If to say you dey fear God, once would have been called a mistake, but several times? Hell, no! Give your life to God abeg. Who knows, maybe you don carry the baba of all jombos. It's people like you (and some respondents too) that are responsible for some of the atrocities we see around like the dead new born baby thrown away in the rain which I saw this morning. What a wicked world! |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by chukz4real(m): 11:39am On Apr 29, 2008 |
Ladies in da house. I think the poster' main aim of bringing this issue here is for a solution. Let us all try and assume that it has happened by mistake. Is there nothing you LADIES can recommend/prescribe from experience (pills)? If we leave this fellow this way, I don't know if he has a job to start with. Then very soon a SOS message will be posted by same poster of this thread oooooooo. Do I rili know any prevention pill? Let me try and check online cos I don't have a gal. Nope, sorry I do but I don't do the other thing! |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by chukz4real(m): 11:45am On Apr 29, 2008 |
U1: I think u got the young man all wrong. The "Several times" actually meant that he was on the little poor gal goin up and down several times, not several days , @Poster Abi no b so? |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by tulk2mi: 11:56am On Apr 29, 2008 |
If u know u r not old enough 2 bear d consequences of playing adult games then do not play, PLAYAH @ poster heres da best advice. she must not get pregnant abi na small thing, just send her 2 me make i test, i get sex therapy wey i go administer wen go cure any intending pregnancy quick quick. On e trial will |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by Akan(m): 11:56am On Apr 29, 2008 |
where this poster sef? all this free advice weh we de give am he suppose dey here dey say "es sir and es ma" some people are so ungrateful |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by salehm(m): 12:05pm On Apr 29, 2008 |
lol baba pikin edon happen |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by simoen(f): 12:06pm On Apr 29, 2008 |
Fellow Nairalander, i'm 25yrs of age, my girlfirend is 22yrs, she visited me this weekend in which we had sex several times, she there after told me that her last menstration period was 12th April, (this month), going through somebooks this morning on Ovulation, i discovered that it is a wrong period of having sex, please help me out what should i do, although insemination was not all inside she must not get preganant, please reply nairalanderzzz na wa 4 una ooooh dis guy want advice, una don rusbish am finish, call am all sort of name, even give d pikin name, meen na wa, this guy said this weeknd, and dis weeknd means, 4 - 3dayz ago) and he also say, his tin no pour 4 inside d abuna, una dey kill una sef. wel 2 me its possible she wont be prego cos d tin no go inside.though the first liguid icecream dat comes out can also impregnant a gurl and even if d tin enter, deris plan B, and it work, believe me!! so make una no crucify d boy abeg, its possible she wont be pregnant, even if she uses d plan B now now, try it |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by trendy(f): 12:08pm On Apr 29, 2008 |
lmfaooooooooooooooooooooooooooooo things dey happen o |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by simoen(f): 12:13pm On Apr 29, 2008 |
and again what if d girl has taken some pill and didnt tell her boyfriend about it, because @ 22 she is no more a kid, she must have known d koko asin what 2 take after sex this dayz u never can tell. . . . .Shit Happens |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by welli(f): 12:17pm On Apr 29, 2008 |
datz true .d girl might ve taken sm pills.so poster jst change your worry frm pregnancy to s.t.ds |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by YEMILOVE1(f): 12:22pm On Apr 29, 2008 |
Hoo bro. that show how careless you are, what are u doing untill sparm enter her virginal. anyway congrat is going to be twins. |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by sinthia(f): 12:57pm On Apr 29, 2008 |
congratulation and jubilation celebration in our nation. abeg make u invite me come the naming ceremony if na boy i want to be the god father |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by saucekid(m): 1:00pm On Apr 29, 2008 |
*bang bang bang. . . . i just dey go ooooo* |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (16) (Reply)
Lady Serving In Kogi State Shares Her Experience With A Man Interested In Her / Turning Him Into A HUSBAND MATERIAL. / How Women Manipulate Men
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36 |