Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,150,925 members, 7,810,558 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 11:04 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / My Girlfriend Must Not Get Pregnant! (28514 Views)
See 13 Differences Between A Wife And Girlfriend…must Read / I Want To Have Sex On My 18th Birthday, Will I Get Pregnant? / Can A Woman Get Pregnant This Way Without Loosing Her Virginity??? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (16) (Reply) (Go Down)
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by Teacher200(m): 1:08pm On Apr 29, 2008 |
old boy! the first thing is to confirm from your babe whether she took pills in readiness for the show. What ever her answer may be, is of no essence. My advise to you is that it should not be repeated. Hold body you hear? |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by Nobody: 1:19pm On Apr 29, 2008 |
all of una wey dey halla say the guy no use condom, make una talk true. how many of una fit do three rounds with condom pls lets be truthful. una know say e no easy. becos skin to skin dey sweet, abeg |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by saucekid(m): 1:21pm On Apr 29, 2008 |
i for one aint neva seen boobs in me life |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by fabiyi: 1:25pm On Apr 29, 2008 |
YEMI LOVE AND SINTHIA, U GUYS ARE SO FUNNY. YEMI HOW DID U KNOW DAT D BOY WILL BE TWINS? SINTHIA, ARE U A PROPHETESS OR A SOOTHSAYER? TELL ME. |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by Nobody: 1:39pm On Apr 29, 2008 |
ur in luck my elder brother is a mediacla doctor he can help u with a D & C. don panic. pregnancy no be disease. the 1st ime a girl got pregnant for me i thot it was the end of my world but my bros came to my rescue. and his price is low call me on 08035993609 i''ll help u out |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by karikatalk(m): 1:43pm On Apr 29, 2008 |
excellent. well lets hope u escape this time. but dont try dat next time oh. try & protect urself. dont be in a hurry. give ur life to christ and repent. u are old enough to marry. why not just put your money together. go get an apartment, make urself responsible, approach the family of the babe and get married. u will have ur dignity and have peace of mind. then u can plan for urlife and make it big. the economy is tough already, dont give urself unneccessary load and unprepared responsibilities. May the Lord be with you brother. IT IS WELL |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by dejiavu(m): 1:56pm On Apr 29, 2008 |
i can't stop laughing, the topic and those that reply on your topic. if i don't it might turn to something else |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by saucekid(m): 2:07pm On Apr 29, 2008 |
turn first na |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by biggiedol: 2:28pm On Apr 29, 2008 |
My Guy,u too much,and also welcome to the club of fatherhood,infact am very much happy for you,i remembered when it happended to me,though am smarter than you any way, because i had to tell her to do it , or, she will become a mother too, and we would not finish our school,so my buy if e happen no worry just call me i go tell you what to do.at least you don confirm say you na complete man, no woman go form for you again, you ar a real man, you too much |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by alex406(m): 2:32pm On Apr 29, 2008 |
Guy you too much,go collect handshake from Yar'dua,Who the hell opened gate for you to come to this site? or who invited you to this site? ASS BAG |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by ubest1(m): 2:50pm On Apr 29, 2008 |
guy, they is no help for this kind matter, your babe no mature enough to no the condition of is body, both of your have to mature before getting involve in this game. well, all the same, any how, it come take it that way is part of live, be a man |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by saucekid(m): 2:54pm On Apr 29, 2008 |
na who say make una 'Do' sef? now you come dey cry for our thread |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by Bubba: 3:06pm On Apr 29, 2008 |
u guys are just unecessarily irrational,fine the deed is bin done,are u guys al saying u r perfect?every body use condom? men,that is not true only say,wen e happen,na ur own cup of tea o say e neva reach u b say,ur cup neva full o |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by bawomolo(m): 3:15pm On Apr 29, 2008 |
CONGRATULATION!!!!!!!!!!!!!! yeye woman, the man is obviously not ready for a baby. mind ur business u sisi eko. |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by obarri(m): 3:20pm On Apr 29, 2008 |
au come all of U are so much attention to tis topic, Is any 1 a saint or havent U all made mistakes, make una no kill the boy jare tis things happen, I guess he was so excited! |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by bawomolo(m): 3:21pm On Apr 29, 2008 |
so excited about what? an STD. mugu |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by TmeD0(m): 3:39pm On Apr 29, 2008 |
bennygee:Thank you o jare, na so me sef i been talk before o. all dis saints wey we get for nairaland wey don finish the bobo sef. besides, jojomo or wetin ol' boy call hin sef fit just cook up this story--wetin nairaland pipu fit do for am if the damage has been done already? anyway sha, if na fabu, hin don generate all the attention wey hin want sha. abeg, make una lay off the bobo jare if hin dey talk true. again, we no know weda the girl don carry bele or not. jojomo, i go talk am again, make u go let your baby piss for stick--na my own recommendation be dat Peace! |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by chizybaby: 3:43pm On Apr 29, 2008 |
No mind de yeye human being when i de sweetam i no remember sai i go reap any we i sow. anytin way sha congrate my man na triplet de come. |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by chizybaby: 3:53pm On Apr 29, 2008 |
@beenygee so you are supporting him right may be that's how you do too, don't worry your own will be HIV not pregnancy |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by jojomi: 4:01pm On Apr 29, 2008 |
This is not fabrication, is a true reflection of what happened but all i need is word of courage and the truth about the situation, im still in the University and she is in college of education, finance wont be easy if it leads to preganacy eventually ladies in the house, is it true that she may get pregant |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by welli(f): 4:05pm On Apr 29, 2008 |
she might,she might not.bodies differs.all i can tell u now is pray for d best bt xpect d worst.dnt only be worried about prego also worry about s.t.d. |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by eudio(f): 4:09pm On Apr 29, 2008 |
any how sha, u guys r not too young, u could start a family. at 22 and 25yr na wetin u na still dey wait for? for my village, 22yrs don born all the children wey dey her womb finish and at 25yrs for the guy, him mate don marry 5 wives with plenty children na wetin come bi the big deal? |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by eudio(f): 4:26pm On Apr 29, 2008 |
right now, there is nothing we can do abt it. let's just wait and see. keep ur fingers crossed. goodluck bro |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by nime: 4:42pm On Apr 29, 2008 |
sorry.oooooooooooooooooooooooooooooooo |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by Kennee(m): 4:47pm On Apr 29, 2008 |
jojomi: Haa, my guy, u dey read all diz replies and u still come respond? l even think say u don Vanish Nairaland, na so so Hypocrites full am o, just stop worrying urself because the mata no reach 4 all dis plenty yabbin wey dem dey yab u. She's not pregnant one of dem wey dey reply now fit just dey finish 1 round without protection and their mouf na Shit full am Just make sure u'r faithful dats all, try beg ur girl to be faithful too |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by Nobody: 4:50pm On Apr 29, 2008 |
1 |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by TheSly: 4:53pm On Apr 29, 2008 |
Nairaland, na so so Hypocrites full am o, Yeah Right!! |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by StephenP(m): 4:55pm On Apr 29, 2008 |
bennygee:[size=13pt]She is not doing any D&C a.k.a abortion. He should have protected himself better.[/size] |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by dee02(m): 4:57pm On Apr 29, 2008 |
I am 100% sure this Jojomi guy dey lie I bet you don't even know where TOTO dey sef not to talk of impregnating a girl abi na lie? ur name na Jolomi or Jojomi, it doesnt surprise me! Prove me wrong!!! |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by Kennee(m): 5:08pm On Apr 29, 2008 |
@Dee02 Na dat one dem ask u? |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by jojomi: 5:09pm On Apr 29, 2008 |
IF U RE IN MY SHOE U WONT SAY IS A LIE, MY PRAYER NA SAY MAKE U NO PASS THROUGH D SAME THING |
Re: My Girlfriend Must Not Get Pregnant! by dee02(m): 5:13pm On Apr 29, 2008 |
jojomi: haha Jolomi thank you for the prayers, if you are really worried about impregnating your challams, you wont be on hand on NAIRALAND to reply to every comment posted but u would be running up and down trying to make sure your girlfriend's stomach doesnt look like someone that has had 25 wraps of fufu! good luck brother!lol |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (16) (Reply)
Lady Serving In Kogi State Shares Her Experience With A Man Interested In Her / Turning Him Into A HUSBAND MATERIAL. / How Women Manipulate Men
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35 |