Ddeola's Posts
Nairaland Forum › Ddeola's Profile › Ddeola's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 146 pages)
Fulani agenda brewing but God go shame all of dem. ![]() |
Make we go see wetin dem go use d money do. Generation of wasters. ![]() |
Na APC nothing go happen. Don't be surprised the stolen fund was used to sponsor politics. ![]() |
Na wetin dem com do b dat nau. ![]() |
Don't be fooled people, demons don't repent. ![]() |
Your degree is the main thing, most employers will not bother whether it's a seating or two. If you come out with first class or 2.1 you go still be hot cake. Only say bad govt don spoil Naija. I pray God sees you through your course. |
Na so dem go dey go countries wey d leaders dey work well, dem no go learn good examples. A country where the leaders have destroyed the system yet they go outside to enjoy what their mates are doing in other countries. ![]() |
D same people behind jihadists. ![]() |
Make u and ur Nigerians dey deceive unasef. ![]() |
Abeg make una form una own country make peace reign quick quick. Let everyone stay on their own lane. God bless Oduduwa Republic. |
If this is what your ass calls restructuring, then you are a big BOLO. ![]() |
Dis wan na another movie o. ![]() |
As if una no know. ![]() |
Who is FOOLING who? ![]() |
Minus for cryptocurrency. ![]() |
Even Davido don f-up. Se em no see say Yomi take the nose mask down? So who be mumu? ![]() |
Don't let her entrap you bros. Run now before it's too late. ![]() |
You are drawing against uncleared effect. ![]() |
Make una behave o. ![]() |
Tonto may be crazy but she was correct about his infidelity to that lady. ![]() |
When you see terrorists crying fowl, you have made a correct move. ![]() |
Let court settle the matter. ![]() Iyabo Ojo and her ignoramus. ![]() Since una dey behave as if una no get elders for Yoruba movie industry because of chicken change wey una dey rake go on soun. ![]() |
Only when the right set of leaders are in place. Not these demons that are there now. ![]() |
You ask people to pray yet you REFUSED to act correctly. STOP DECEIVING YOURSELF General ! ![]() |
Tell their sponsors nau. ![]() |
So una go fit kill d governors abi. Bad govt in Aso ![]() |
BAD GOVERNMENT backing dehumanizing of citizens. Una go soon come back to seek our vote. ![]() |
OBJ na hero compared to d demons in power now. kwuantinuuity indeed ![]() |
Fury calling a fine boy ugly, e mean say em own wowo wear wrapper, tie headgear plus canvass. ![]() |
God will deliver His servant. And all these people sponsoring trouble in Nigeria, their cup will soon be full when the wrath of God shall come terribly on them. Then the whole world will know there is God. ![]() |
D boys resemble dier mama no b small o. Her genes strong wella. ![]() |
Na dem b president, na dem be DSS (or SSS) and na dem b bandits. All na dier game. Kwuantinuuu with ya kwuantinuity. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 146 pages)