Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 138 139 140 141 142 143 144 145 146 (of 194 pages)
Tooooooooooor To all children of hate and perdition Una papa no talk say the election was rigged oooooooo E say make court cancel all Tinubu and shettima vote,......... So make only him own dey valid #DIS ONE DON MAD Make court disqualified Dem # ONTO SAY WERTIN Make court order fresh election and no allow them contest...... #NA DIS ONE FUNNY ME PASS IS DIS PLAYING...... ![]() ![]() ??OBI IS REALLY A BOY.............. |
moscow007:See bitterness Wertin dis one dey talk So wertin concern Yoruba with fire wey burn for Onitsha.... I no understand... ![]() ![]() |
Dem werey go say na Tinubu thugs set the place on fire Delusional beings............... May God grant the innocent traders the beatitudes to bear the loss. |
Dem dis one no go work Dem go wan collect Typical SAD-EASTERNER So how many votes did you give the party compared to what you got.... ![]() ![]() Jokers.....!!!!!!!! Na person wey work go collect... SOUTH SOUTH FOR SENATE PRESIDENT SOUTH SOUTH THE NEAR BRIDE. |
If na club or stripper job, Na good sign to start with But you be nurse or banker come wear leg chain and you expect me to take you serious at first sight.... Appearance says alot about your personality. |
Even if it is teaching Job, evening lesson or house teacher, get something doing bro... It may not pay you, the desired pay but It will keep your mind and soul busy bro. Just get productively busy and avoid mourning and Wailing..... You will soon stand tall again soon All the best bro |
SAD-EAST and sadness The most bitter,toxic and intolerant set of people in Nigeria at the moment. Any small thing na Wailing Any small thing na mourning Dem use sadness do una ni |
TRUMP and wahalaaaaaa no dey finish Baba was enjoying life peacefully and lavishly untill he joined politics...... Politics is really a dirty game..... This man will be the first USA president to go to jail......... Ewon yaaaaaaaaaaaaaa. |
😅😂🤣😂😂😂😂😂 🤣😅😂🤣🤣🤣😂😂 Atiku sef dey talk....... Showing fake empathy for his always willing tools...... Have you noticed that The south south region have taken political relevance over the South East.... ![]() ![]() ![]() The South East is now the Wailing child of the nation.... Always Wailing Never stop Wailing Cry cry babies |
iCauseTrouble:SUCCESS no dey call failure It is always the other way round Just Incase you were not informed |
#factory_reset_activated# Funny woman, they asked her How sure are you about winning this election..... ?mama talk say on all social media l have close to 47 million followers.... 😅😂🤣🤣😂🤣🤣🤣 Like say polling booth dey for social media |
Eeeeeeeeehnnnnnn Wertin, l dey hear so 24years of PDP bad government..... ![]() ![]() Is dis playing So your darling PDP that you are used to worshipping has suddenly become bad So you know that PDP is bad and you keep Voting for them for good 24years.... Mmtchewwww, How else do you define STUPIDITY Orisirisi Mumus wey dey call others mumu |
Which one be curfew again Una don loss una don loss Make una no dey have like The DISOBEDIENT CHILDREN FROM THE SAD-EAST.............. Anybody wey loss, make e go queue 2027 no far, e just be like say e long |
Wagwanbrethren:U mean the ANDREW LIVER SALT PARTY... ![]() Even in their so called strongholds Dem no see shishi |
😂😅😅🤣😂😂🤣🤣 😅😂🤣😂😂😂🤣😂 Governor Uzodimma You do dis one....... I see your hands |
Orisirisi So they have thugs in Abia State... Wonderful...... They must be Mc Olumoh boiz Awon werey olori Pelebe.......... Una keeeee unasef , una wahalaaaaaa |
Wike teaching, tutoring and mentoring Amaechi political lessons since 2015..... Una think say the BATMAN no no wertin he dey do by ignoring him for WIKE during campaign...... Amaechi relevance in Rivers politics is over. THE RATE OF HIS USELESSNESS BAFFLES ME I NEVER KNEW HE WAS THIS USELESS VERY VERY USELESS |
One by each Dem don dey reach their destination....... One gone, many still to follow Shey una say, craze dey live inside una Una go soon get sense |
Soludo still giving it wotowoto to ELUUUUPI even in OBI backyards But na Lagos dey hungry Dem Awon rippers Dem wan rip us for lasgidi Una faaaaadaaaaaaaaaa Gbaz gboz everywhere |
Super story Wike don show dis one shege.... Wike don return am to his houseboy status. He loss for federal still loss for state THE LAMENTATIONS OF A LOSSER 2015 WIKE 1- AMAECHI 0 2019 WIKE 1- AMAECHI 0 2023 WIKE ON A CRUISE AGAIN |
Una don start to dey win on social media After una go dey cry Make una dey feel good Sha It is good..... Keep winning on all social media platforms We will watch the real winner on TV with his certificate. |
Boss nation Geen geeen geeen loading..... Make everybody Sha prepare... USA about to dealt Russian a big blow |
Make Dem carry polling booth come your entrance abi..... Because of say, na your Papa create EYE-NECK Werey yeyebrity.... After all Dem no deny you of voting na... MADAM CROSS ROAD GO VOTE THE POLLING BOOTH IS NO RESPECTER OF PERSONS..... EVEN OSINBAJO TRAVEL GO HIM VILLAGE GO VOTE...... JUST SHAAAATAAAAAAAAP.......!!!!!!!! Is too early to cry Abeg Una go soon cry the real cry, is too early biko |
As e dey pain Dem E dey sweet us As e dey sweet us E dey pain Dem Wicked Wike, really pepper Atiku Chai, Atiku still in SIFIA PAIN Oga Dubai move on na wertin |
This is good for the LP candidate and his supporters but If it is the other way round now The LP supporters go say THE DG NA MOLE IN THEIR PARTY LIKE DIS LIKE DIS SANWO OLU IS A GOAL A GOLDEN GOAL FOR THAT MATTER.... SANWO LEKAN SI SAY NO TO CHINEDU PATRICK IN LAGOS. |
Orisirisi OBI sef dey talk about credible election... Anyways that's the language of electoral losers ASK DONALD TRUMP OF USA BOSANARIO OF BRAZIL etc. Election is only credible if and only when they win....... Omo make losers lick their wounds Abeg |
Zonefree:Everybody don run come Lagos..... Nobody wan stay in an unproductive environment. |
E shock you abi.... It is not news It happens in all General hospitals across the nation....... It is just your turn Take heart bro The state of our nation Very badddddd |
Dis one wey you dey fxck morning, afternoon, night and midnight..... Hope say you get work Sha...... ![]() ??I no sure say, you get work..... Na poverty ,you dey take play so.... You don turn knacking to hobby God help you brother |
LOSSER always cry for lossing It is expected from the lossing side When you won your last election It was victory for democracy Mad people in power |
Whichever way, Parents wishes, you beat the kids instead of sending them home, because neighbors will start asking pokenosing questions..... Kids wishes you send them home instead of being punished for what they have no power over..... To save both ugly situations, Schools should well informed the parents via any possible means ahead of their planned action against non payment of the school fees. Last last na parent fault.... Blame GOVERNMENT Blame any circumstances Na still your fault as a parent. |
Like Bode George has successfully endorsed someone that went on to win before..... Bode George always ends up on the lossing side. ADDICTED LOSSER |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 138 139 140 141 142 143 144 145 146 (of 194 pages)
