Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 139 140 141 142 143 144 145 146 147 (of 194 pages)
Dis one don start E go dey shook mouth for every matter All say, e wan show APC say ABEG I DEY HERE OOOOOOOO MAKE UNA NO FORGET ME OOOOOO |
Nigeria big pass Anambra Anambra na just one small infinitesimal part of Nigeria........ Just hope, OBI can stand the rigours of what, he is about to start... OBI wey be say, ordinary WIKE bullied out of PDP, that one get liver so..... ![]() ![]() ![]() The coming days shall tell, he should ask is master Atiku what election tribunal rigour is. Na you go tire |
We Don already tell dis dundies say LP na low budget PDP attachment Dem dey argue..... Day don day break small small |
This two shameless local breed goats Don start again....... Chai Wike really pepper Amaechi E choke the guy totally.... E no give Amaechi breathing space at all Like you will never know that, Amaechi once govern Rivers Bad man looking good in DIOR WIKE THE WICKED |
Started by Aregbesola's government Completed by Adekeke's government Governance without bitterness The Masses comes first.... Well done Governor Koko below Jackson |
I don talk am before say Labour party, na attachment party.... Everyone go soon port go where the real political party dey....... Nobody should accuse the party members of porting, the presidential candidate of the party sef na..... THE CHIEF PORTER.... PORTING SHAMELESSLY. SO ANYBODY GET RIGHT TO PORT FOR THAT PARTY. |
No be person wey brain dey him head Person dey reason with.......... ![]() ![]() ?Reasoning with them, is like reasoning with the dead......... Wertin concern dead body , concern reasoning Reno omoalarinkiri said this one well |
Dis low budget Jimi Agbaje sef dey find collabo....... Dey playyyyyyyyyyyyy Just dey playyyyyyyyyyy Call Davido na PDP member Una fit do collabo sha |
Dis one don dey craze last last You in particular must loss dis time Very very werecious human being. |
I hear say e cob vote buying Hmmmmmmmmmmmmm Yeah it did but money still exchange account Sha...... But na the masses suffer and still suffering it. THIS IS NOT CASHLESS POLICY THIS IS PURELY MONEY CONSTIFICATION GOVERNMENT WEY DEY USE STYLE CEASE PEOPLE MONEY.......... EMEFIELE OLORI PELEBE GENERATION YOUR DOWNFALL GO LOUD GAN E GO TOO LOUD......... |
Ronaldhino The only play you love to hate Even the opposing supporters applaud him Very very fantastic footballer Wertin concern me, concern Barca But everything concern me with #RONALDINHO# |
Person wey ear dey pain No dey hear word I have nothing else to say |
You cannot communicate in your mother tongue..... ![]() ![]() ??And you want to govern same people..... ??Se omo Lele yi abi Super blue OMO..... GBADEBO DEY PLAY JUST DEY PLAY ANOTHER LOW BUDGET JIMI AGBAJE |
Ok, we yaf hear Chinedu Patrick A.K.A GBADEBO Eyaf spoken....... We Shall see, how many votes , you go get Dey playyyyyyyyyyyyy Dey playyyyyyyyyyyyy Just dey playyyyyyyyyyy |
Emefiele the economist You are doing well Werey person |
Make una leave Emefiele make e dey buga Hmmmmmmmmmmmmmmm Him cup don already full He reminds me of one Mr Olisah Metuh Where is Olisah Metuh today........... Emefiele dey buga now oooooo We know hear He is own son, he is our own He is doing well, you are jealous of him Leave him alone now. By the time hand touch am Hair go grow for that him bald head by force EMEFIELE DOWNFALL GO LOUD GAN. Malami on the other hand Na advanced,legal criminal that one be Hand go soon touch am too. Na same Bawa he installed, will supervised his downfall. |
I was once at upper nweka abi wertin Dem dey call am, at Onitsha, Anambra State., on my way to okigwe, lmo state. Wertin those upper Nweka touts abi na park urchins use my eyes see that evening eeeehn na another full gist for Newspaper front page. Na person wey never go East before, go dey think say, na the only Mecca for Nigeria. Mecca wey be say, the owner dey run from. Make una dey play Dey play oooooooo Dey playyyyyyyyyyyyy |
Dogara Dogara Why supporting Muslim Muslim ticket in Bauchi now.... I thought he said, it is not acceptable in Nigeria but acceptable in Bauchi.... Bauchi is in Gambia l guess Fear polithiefcians Werey dem |
Election na your mate
|
E pain am say Wike beat is party Reno omoalarinkiri Sorry oooooooooooo |
Bovis:Make una no dey respond to dis low,dead brain IPOB miscreants..... Most of them know nothing Dem just dey follow anything they hear from their fellow dead brain zombies like them. |
jagaban002:You dey mind Chinedu Chinedu of the low budget PDP version |
They shot at you and your entourage and the bullet no enter right..... ![]() ??Abi una Dodge the bullet like matrix Let your camera crew play us the video then Chinedu....!!!! Chinedu.......!!!!!!! Chinedu.....!!!!!!! Dis is not ANABALA Shows us video werey olori Pelebe |
People don start politics in earnest People wey Sabi the game. Some people go sit down Dey wait for who go come dash Dem post. Dem go say, na we supposed occupy this and that...... Una go wait tire |
SAD-EASTERNERS SET AWON ELUUUUPI IN DIASPORA WEREY DISGRACEFUL FELLOW |
Dey play Just dey play....... Another Jimi Agbaje in the making |
China and unusual happenings are like Siemens twin........... Too many nonsense happens in that country |
Typical characteristics of a SAD-EASTERNERS My way or nothing....... In as much, it didn't go their way... They result to bullying, harassment and threat Highly intolerant folks.... Nothing from that side dey shock me again. |
Make Dem vote this Desmond idiot out Very useless something.... Since he joined politics, he has become redundant and useless...... He is hiding under our Man Gbajabiamila Nothing to show for his 8years in the house.. Werey somebody..... |
Carry this your worries and Grammar to the supreme Court........ As you Sabi law Lai dis, Go join the 89 SANs to prove your case No come dey do online law court here Abeg. Online lawyers...... |
Wicked Wike As e dey pain Dem, e dey sweet us.... Dis guyman Sabi pepper him haters sha |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 139 140 141 142 143 144 145 146 147 (of 194 pages)
