Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 142 143 144 145 146 147 148 149 150 (of 194 pages)
Yyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy Areeeeeeeeeeeeeeee Youuuuuuuuuuuuuuu Running.... I thought you guys said you have won already. Common finish what you started #COWARDS# |
OneBulletOnly:You dey hide behind phone dey burn everywhere. Well-done BURNA BOY OYA CLAP FOR YASEF |
Who want SUNDAY DAGBORU and ORUBEBE personified all together in the gathering of peaceful and sane individuals.... Bye bye to jakujaku The court room is there Let them use it. |
I thought you guys are jubilating that you have won already........ Why call for cancellation...... ??So wherever you guys won, it is fine Where other parties win, it is rigging Una dey madtttttttttt Cry cry babies Wailers in action Una tears never start |
😀😃😀😃😀😀😄😄 😜😜🤪🤪😜😜😜😜😜 Dem don dey cry Make una calm down na Shebi una dey win..... Na only EKITI result dem announced na Make una calm down Una go soon get enough time to Mourn, wail and cry 😭😭😭😭😭😭😭😭😭 |
😃😀😄😀😀😃😃😃 😛😛😛😛😛😛😛😛 😋😋😋😋😋😋😋😋 Shebi una dey win Se eni ego ni Ema keko Eyin werey gbogbo yi |
Wertin una don see Una just dey start Una go finish wertin una start Whyyyyyyyyy Areeeeeeeee Youuuuuuuu Running
|
Cry me a river wailers.... Another thread for Sons and daughters of hate and perdition to wail on......... Baba gbe wan ni handicap
|
President Bubu showing sons and daughters of perdition and hate, who he voted for. Baba no send una PAPA.......... If una wan peff Make una off........ |
Bubu don finally shame sons and daughters of destruction..... He did that intentionally. Generation of destruction and perdition How Market Bubu don finally show the side he took...... E choke abi Sorry oooooooooooooo |
Imagine if a Northern cleric had said this... You see this supporters of this gentleman called OBI are just toxic and intolerant.... They are simply the opposite of what the man Obi stand for. |
Orji Kalu and this his addicted nepotism mentality sha......... Same thing with Okorocha that sends him into Oblivion......... |
Dem no tell us say, Buhari go cease our money Dem no see that one tell us Election prophets Dem don start |
SenatePresdo:Abeg which one be Yoruba Muslim and Yoruba Christian...... We don't see ourselves that way, we have family members and relatives that are from both religion here..... Make una just dey deceive unaselves with Yoruba Muslim and Yoruba Christian narrative........ NA UNA GO TIRE WE NO DEY REASON LIKE THAT OK |
Dem no dey give shishi Dis one na palliative Pot calling kettle black No blame dem oooooooooo Na where dem power reach be dis |
Oooohhhhh Gooooood Another news for sons and daughters of hate and perdition to wail over..... Oya ooooooooooooo Eyin wailers Where are thou Cry me a river. |
So, how does that improve the quality and quantity of your live and family........ ![]() ![]() ??Irrelevant people, looking for what to wail on , on the Batman..... Any news without the Batman this days, is a no news..... Baba dey pepper dem everyday and everywhere |
Men with balls " Take me to court, stop all this beer parlour gist, since the files are with you " Daring the power that be...... MEN WITH REAL BALLS |
From Honourable to Prison Well done Na like dis e suppose dey be You talk anyhow You enter cell, atleast for talking anyhow, even if na for one day.... Atleast e go dey record say, na anyhow yarn land you for cell. |
We already no our online president Online president don't rule offline ABEGGGGGG |
Win LAGOS Na only that statement, gat my attention.... WINIFRED NI |
Who else threaten voters who don't vote for their candidate, if not the generation of hate and perdition.......... The sons and daughters of perdition and hate. Baba Adeboye wont endorsed any candidate, he has never ever endorsed anybody.... All of can go and die if you so wish. |
Winning123:Dis one still dey reason like a governor, E be dey think say na "governorship election" him still wan contest... Shey dem no tell am say na PRESIDENTIAL ELECTION BE DIS NI NO BE FOR KALOKALO BOYS NA FOR MEN WE SABI |
Wahala Wahala Wahala Hell rufai eeeeeehn Dis man too like trouble........... As the cabal don comot him hand from the chopping plate..... Baba wan kukuma throway the food and the plate....... Short people and trouble are like SERGIO RAMOS AND RED CARDS |
Make una dey play, dey play , just dey play Politics is not for the Lilly livered..... No sympathetic vote for any morafucker. Like Obi send una PAPA Scammerer try to scam a bigger scammer. |
Una papa Simon don talk If dem born una papa make una come out , come vote.... Cowards..... Person dey obodo Igbo Dey control una movement for inside una very own backyard..... Orisirisi |
Men with balls....... Make Putin just send one missile near where he dey l wan see something
|
E reach to dey jubilate down.... |
Na dem Sons and daughters of hate and perdition Nothing wey dem no fit do Generation of destructive creatures. Una eyes go soon clear Make una kwatinue.......... |
Dis one pain sons, daughters and generation of hate and perdition well well......... But as usual Dem go blame Batman... Person wey no send dem PAPA papa |
To slap this man just dey do me Gbish Gbish
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 142 143 144 145 146 147 148 149 150 (of 194 pages)
??