Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 148 149 150 151 152 153 154 155 156 (of 195 pages)
The gods are hungry Sapa and shege sef reach the gods.... Those days na better, pounded yam, correct meat with fish, na e d gods dey see chop |
E happen to me recently, l open Church envelope to put #100, l see #500, l tell the usher sha....... No be church l go take start wertin l no sabi do . |
So na US and UK remove uncle Jonathan abi, Your brain don iced Shebi Buhari don legalized gay rights, after dem removed Jonathan abi... Una go just dey one corner dey reason like OSAMA BIN LADEN |
WHICH ONE BE SUPREME MONKEY AGAIN DIS GUY NO GO MAKE HEAVEN OOOOOOOOOOOOOOOOOOO This is what you get when you know nothing about the operation of a political party, but decided to hijacked the party structure for your own selfish ambition. As the money no gree go round now, members go start flash their real color. MORE TO COME BEFORE THE ELECTION DIS ONE NA JUST THE TIP OF THE ICEBERG |
Another headache for the wawa boiz and galz to cry and wail over.... Stop WAILING on TINUBU behalf The guy is not crying wolf , the BATMAN no send una PAPA...... |
![]() ![]() As expected I don talk am before say Ngige and FG don go create another problem in the name of finding solutions |
CLIPTOCURRENCY HUSTLE Looking for another wing to CLIP Oni run ooooooooooooooo I say run ooooooooooooooo |
Wonders shall never cease to end So OBI sef don finally get manifestos Very very interesting Las las everybody go dey ok after this election |
lhordspy: ![]() ;Face wey go chop slap must chop am, no matter which way |
Person papa all in the name of election God thank you for my parents life ooooo |
Wike the show man From politics to football celebration Comot jersey dash fans/supporters Werey ni wike yi ooooooooooo ![]() ![]() |
Abeggggg, e be like eyes abi hear dey pain me... Shey na HAUSA-ENGLISH l dey read ni , abi na PIDGIN-ENGLISH AYAM NOT UNDERSTANDING ALL THIS NONSENSE WRITTEN HERE |
O ti tun zeh E don climb tree pass bacareful Deborah head don catch am |
Davepal:Losers are not accommodated in the camp of winners.... Even you sef, no go befriend a serial loser |
LiveWithIt:I hail oooooooooooooooo Babalawo Customer More waka to your legs ![]() |
Wertin chicken wan follow EAGLE discuss Shoe get size abegggggg..... Okrika sef get quality There are levels to this game call politics jareeeeeeee...... Na TINUBU and ATIKU get talk |
Bubu sef shock
|
No be una invite the world come una country....... ![]() ?Na una invite people of diverse beliefs, culture and background come una house.... Abeg anything wey una see, make una take am. DEM GO SOON LEAVE MAKE UNA NO VEX BIKO |
Dis one sef dey form Superstar Wereyyyyyyyyyy |
Make l just dey laugh ![]() ![]() OBI and him people dey run SCRIPT The acting go soon end |
Supposed advance country Stupidddddddddddd Awon werey Like England like Belgium |
Dem no dey tell blind man say rain dey fall Body go tell am....... No be alarm go dey pursue you comot for bed again, When the billis start pouring in, mere thinking of the bills, no go allow you sleep like dead body again THAT'S IF YOU GET SHAME SHA because we get SHAMELESS MEEEEEENNNNN |
Enjoy your ASOEBI TEAM OF STATE DANCERS Upper_cut from another another pdp run away to MR WIKED |
Eeeeeehn eeeeeehn Wonders shall never end, So this same people can praise the GRASSCUTTER KING Interesting Politics is very very interesting |
Anything sons and daughters of perdition and hate support like dis Run oooooo Run oooooo Run oooooo Na failure and disgrace you dey run away from so..... Run ooooooooooooo Ask Atiku Ask Saraki Ask Trump Run oooooooooooooooo |
Na wertin GNLD people dey talk be that... Like please what exactly do you do for a living Sir....... ![]() ?Some are true though, but not all are true |
Sons, daughters and children of hate and perdition will not like this na Reno why.............. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ?? |
naijapips04: ![]() ![]() Dis wan still dey follow NTA news.... Atleast Google is available Sir |
Dis one wan finally disgrace himself finally... How you wan take participate in an election process you don't have faith in....... A process you publicly said is a big FRAUD. Well.......... Another campaign for the ipobs... I remember how they chose ASO_EBI for him. The reason why they always celebrate idiots still baffles me. |
Ireportlive: ![]() I love this your pictures Exactly how it is |
Oh God Another choking for the sons and daughters of hatred and perdition......... Check their comments, you will Gerrit |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 148 149 150 151 152 153 154 155 156 (of 195 pages)
