Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 147 148 149 150 151 152 153 154 155 (of 194 pages)
Dem no even mention other candidates, they were specific They want JAGABAN BORGU THE BIG MASQUERADE THE MUST TALKED ABOUT POLITICIAN RIGHT NOW IN NIGERIA THE MAN OF THE MOMENT Funny enough, baba no get time for room and parlour discussion, Let's meet on the field come February 2023 Una go chop am wotowoto Una go wait tire, asked ARISE TV |
Well done Clap for yourself Atleast you don achieve something before this year end..... Two grade A Werey, person future husband and wife..... Na something wey dey bring shame then, they give this perversed generation Joy Jesus were are you now Make everything just end |
Reporting from South west zone Name checked and confirmed Over and out Roger.....!!!!!!!!
|
Helplasgidi:Abeggggggg rest jareeeeeeee Aerocopter ni Well grounded indeed Well done, you are doing your job well Enjoy the pay while it last. |
Last time l heard of AEROLAND was in 2015, l cant even find a single poster or banner of him in Ajeromi lfelodun LGA and enirons.... Na here l dey see say e dey contest Mtchewwwwwwwwww Dey play Just dey play |
Atiku Atiku Baba last last E ma ku ni |
![]() ![]() ![]() You go know say e don red When house owner dey avoid to go him house Una nefa chichomtin Enjoy the demon you created. |
Useless organization Why telling us Wasn't it written in the budget passed.... Can INEC ever ever be truly independent... Imagine if it was INEC that conducted the last USA presidential election..... WEREY TRUMP FOR DON INTIMIDATE THEM INTO SUBMISSION THE SAME WAY HE WAS BUSY HARRASING THE ELECTORAL OFFICIALS TO FIND HIM VOTES AND DECLARE HIM WINNER |
To the Afghaneastern Una papa say, he still dey alive oooo If dem born una well make una come do Holiday for EAST. BUT SERIOUSLY Why killing the same region and people you claim you want to liberate.... ![]() ![]() I have nothing but pity for this people by the time this SIMON finish with them, BORNO state will look like heaven when compared. |
Have the heart of a ghost The look of a spirit And the body of the gods Lobatan... Requirements completed |
Mr Obi right......
|
Hmmmmmmmmmmm No wonder one lawyer tell us say If una wan thief for this country, make una thief big, na cases like that dey interest we lawyers... No be all this police collect my phone, arrest me for road cases..... Country don green with corruption, especially this men and women in wigs and gown who are supposed to punish offenders with strict judgements but All they get, after stealing big, is a slap on the wrist. |
Yes, na true, una go do better... Like Mummy Aisha is doing Never you trust an African woman with power. |
True to God The story no concern me Na name l come check CONFIRMED, data not wasted OVER AND OUT |
Truth dey say is bitter The closest to APC wining is ATIKU but E don use him desperado sense spoil him chances. Baba too dey desperate abeg Since 1993 faaaaaaaaa |
Person wey be say, if to say she see gun that moment, she go shoot you papapa She gat nothing else to loose..... You had better take her threat serious and report her officially to relevant security agencies You think say na joke abi Fear desperate people |
As e dey pain dem E dey sweet us As e dey sweet us E dey pain dem....... Denmark never ever make the semis of the world cup, ever never So bad belle is allowed |
![]() Aboki don hawk enter bank ![]() Naija land of possibilities Just imagine say, na me dis woman take dey use buy clothes.... Even if na kobo kobo dey my account, The way l go take shout for her head eeeeehn |
Dotun Dotun No wonder, he dey threatened bangalee about his Npower ordeal, l come dey wonder wertin concern Dotun with Npower matter. I no no say, na here the matter take start. Una wahala, una headache When una dey enjoy, una no call us Wahala start, una dey post am make we chook mouth. Make all of una gerrrraaaaaaaaooooottttt |
![]() Name checker association of Nigeria Southwest chapter Reporting for duty. VICTOR ANAYO Over and out |
Make Putin try fire any NATO country first, atleast the closest ones to him, I WAN SEE SOMETHING FIRST. Putin don dey behave like North Korea Threat here and there no action Mtchewwwwwwwwww. |
ELON MUSK the Donald Trump CEO of twitter. Una nefa chichomtin Una go chi chomtin |
![]() ![]() Shey u dey whine me ni ATIKU DON SEE DIS PEOPLE FINISH ![]() Root kor branch ni |
![]() ![]() Oya oooooooooooo Sons and daughters of hate and perdition Una papa say, e don set una free now Una fit come outside come play small ![]() Dis country call Biafra go too sweet me |
See as the werey dey carry people children dey do GYMNASTICS.... WEREY FADA XMAS |
Na who get headache Na who dey take paracetamol Abeggggggggggg Jobless people should rest Na because una no get life, make una dey interested in another person life So, go get a life please.... PETER NO COMPLAIN ABEGGGGGG |
Dem don dey deceive demselves Super fowl After how many attempts Mtchewwwwwwwwwe |
Something wey he never fit do for Adamawa where he come from, for how many years now.. Anything to get votes sha Werey dem |
If na the short man from kaduna, l for say wahala dey but YARI Dat one no get levels at all, but The BATMAN was with him few days ago sha. February don reach, everybody go soon rest |
Corrinthians:Like they care if the whole easterners perish, as long as Obi win.......... Short sighted creatures |
suleymman33:Abi werey le leyi na Forget what....... He already showed his religion intolerance level subtly |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 147 148 149 150 151 152 153 154 155 (of 194 pages)
