₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,919 members, 8,447,748 topics. Date: Saturday, 18 July 2026 at 09:55 PM

Toggle theme

Gigabyte13's Posts

Nairaland ForumGigabyte13's ProfileGigabyte13's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 146 147 148 149 150 151 152 153 154 (of 194 pages)

PoliticsRe: I Will Stop Corruption When Elected — Peter Obi At Chatham House by gigabyte13: 5:13pm On Jan 16, 2023
grin grin grin grin grin grin
Is dis playing.......huhhuh
Corruption no dey stop corruption ooooo
PoliticsRe: Atiku Abubakar: More Nigerians Poorer, Miserable Than They Were In 2015 by gigabyte13: 3:11pm On Jan 16, 2023
See who is talking
Grand patron of theifery.....
You supposed know shall, as you follow for the people who impoverished them.
Jobs/VacanciesRe: Share Your Most Terrible Job Hunt by gigabyte13:
Many , but one stood out....
Moment l enter the room for interview,
The interviewer on sighting me and the way l dressed said
" You are too clean for the vacant job available "
Me wey sapa dey escort me everywhere, l immediately tell am say
" Oga forget dressing ooooooo, no let my dressing deceive you.... Shishi, l no get "

Upon all still on still, the guy no give me the work sha... I went home depressed and disappointed....
That was many years ago...
Today grace has located me, my current job allowed me to dress cooperately, like l have always wanted.
RomanceRe: My Dad Caught Me And A Girl Having Sex by gigabyte13: 12:32pm On Jan 16, 2023
No probs na
Hope you wont involved the innocent man after the result comes out in 9months times.
Una go dey Bleep anyhow but, una no wan bear the responsibilities of una fuckery...
If na me be ur Papa
I go just dey laffffffffffff
They wait for 9months
Oniranu omo
Foreign AffairsRe: Matteo Messina: Italy's Most Wanted Mafia Boss Arrested After 30 yrs On The Run by gigabyte13: 11:26am On Jan 16, 2023
E no settle well ni
E wan claim wise
Na why case cast....
Person wey dem don dey protect lawfully since
Mtcheewwwwwwwee
CelebritiesRe: Femi Ogunrombi: Papa Ajasco Is Dead by gigabyte13: 11:53am On Jan 15, 2023
77star:
The first one

Or

The second one?
The original one
CelebritiesRe: Femi Ogunrombi: Papa Ajasco Is Dead by gigabyte13: 10:54am On Jan 15, 2023
I met him once
Very peaceful, loving, humble, polite, ever smiling man
Rest in peace Sir.
CelebritiesRe: I Might Vote For Tinubu But I Have Not Decided - Toyin Abraham by gigabyte13: 9:39am On Jan 14, 2023
Mama dey leave her options open
Make all the candidates bring money...
She never endorsed anybody.
Las las, na the Batman she go follow go..
We sabi the logic
CelebritiesRe: Nkiru Sylvanus' Fans Question Fiancé's Identity In Her Pre-Wedding Photos by gigabyte13: 10:02am On Jan 12, 2023
grin grin grin grin grin grin grin
grin grin grin grin grin grin grin
Aunty dey hide brother face to avoid story that touches the soul....
She sabi say, na snatch l snatch game, all of dem dey do
Give them 2 years...
We go hear stories wey no concern us
FamilyRe: I Am Not Happy With My Wife Please Help by gigabyte13: 8:15pm On Jan 11, 2023
You love to suck breast
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Dis guy dey funny me Sha
Since your mama don comot breast for your mouth.... You die.....huh??
Just ordinary 6month of breast absence, life don tire you....
grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Let person daughter breast rest ooooooo
Before una turn am to slippers
Come dey complain say, she get flat chest
Abegggggg no vex
SportsRe: Yamila Rodriguez: Meet The Argentina & Boca Juniors Female Star Who Is A CR7 Fan by gigabyte13: 5:23pm On Jan 11, 2023
Your likes is not my like
Must we all love the same thing in the name of being compatriots......
Dont force your preference on me
And so fucking what, if she prefer CR7 to her fellow compatriots.....
PoliticsRe: SDP to form alliance with Tinubu by gigabyte13: 10:06am On Jan 11, 2023
Hmmmmmmmm
The BATman
A political genius....
Hate him or not
Baba no send una PAPA
PoliticsRe: Former Adamawa Governor Bindow, Others Dump APC For PDP by gigabyte13: 6:34am On Jan 10, 2023
grin grin grin grin grin grin grin grin grin
grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Pdp=Apc
But nobody dey go Labour party
But na LP fans dey celebrate defecions
GOD NO GO LET US LABOUR IN VAIN
NOBODY WAN LABOUR IN VAIN
PoliticsRe: Buhari, Asiwaju Bola Tinubu, 10 Northern Governors Ride Through Yola by gigabyte13: 2:52pm On Jan 09, 2023
Another tears for sons and daughters of hate and perdition...
As e dey pain dem
E dey sweet us
As e dey sweet us
E dey pain dem........
Just incase
THE LAGOON IS STILL AVAILABLE FOR YOU GUYS...
FEEL FREE TO USE IT
PoliticsRe: Buhari's Visit: Buni Declares Monday, Tuesday As Public Holiday In Yobe by gigabyte13: 2:04pm On Jan 09, 2023
Sons and daughters of hate are in sifian pain...
Thought they said president Bubu is avoiding the BATMAN....
Let watch and see what else they have to say about this......
SportsRe: Roberto Martinez Announced As New Portugal Coach by gigabyte13: 2:01pm On Jan 09, 2023
Wertin Roberto know about football
Wrong appointment...
He only succeeded in wasting
Belgium most talented generation.
Nothing to show for all the talents in the Belgian sides
BusinessRe: Buhari, Emefiele, And Cabal Plot To Seize CBN by gigabyte13: 10:15am On Jan 09, 2023
The Day Emefuele declared to contest for the presidential ticket of the APC,
I knew he had been dinning with destruction.
Na they have come for him, like they came for
Mrs Kemi Adeosun
For not dancing to cash flow as usual in the name of NYSC certificate.
PoliticsRe: Aisha Bichi Orders Arrest Of Abba Yusuf, Orders His Aide Garba Kilo To Be Killed by gigabyte13: 10:06am On Jan 09, 2023
Vote woman, vote woman
Give woman chance to be voted as president
Na the intro be dis.....
The real film never start.
African woman and power eeeeeehn.
PoliticsRe: UK Police Arrests Raymond Dokpesi At Heathrow Airport by gigabyte13: 6:47am On Jan 09, 2023
Hope e no dey owe salary sha
Becos dis January still long ooooo
As long as e no dey owe salary
Make himself dey enjoy London
Like MAZI EKWEREMADU
Birds of a feather
PoliticsRe: Ayu: "I Held No Meeting With Wike In Port Harcourt" by gigabyte13: 10:48am On Jan 05, 2023
Atiku cannot eat his cake and still have it,
Wike may be crude and harsh but
He is fighting for justice......
Atiku that can't unify just five governors, is it 200 million people, he want to unify...huhhuh
Jokers...
PoliticsRe: Ambassador Malami-Yabo Resigns From APC, Joins PDP by gigabyte13: 9:49am On Jan 05, 2023
Politricks
Nobody is defecting to Labour party
But
The labourers party faithfuls are celebrating defection to PDP...
Shey dis people serious bayi...
Olorun no go let us Labour in vain
RomanceRe: Sex Is Getting Really Hard To Get These Days. I'm tired by gigabyte13: 12:08pm On Jan 03, 2023
U wey the babe don see finish
Sex wey people dey use ordinary indomie and egg dey collect...
Mtchewwww
PoliticsRe: Dino Melaye: Wike Should Be Ashamed by gigabyte13: 9:43am On Jan 03, 2023
See kettle wey dey call pot black
Birds of a feather....
CelebritiesRe: Empress Njamah’s Ex-Fiance Leaks Her Nude Videos On Whatsapp, Fans Blast Him by gigabyte13: 9:00am On Jan 03, 2023
Wertin concern me
Wen dem dey knack dey snap
I dey there....
Na wen kasala burst, una dey find pity...
Two matured, grown up mad wereys....
SportsRe: Today Is Perpetua Nkwocha's 46th Birthday by gigabyte13: 7:43am On Jan 03, 2023
Perpetua Nkwocha was a Joy to behold
She sabi ball Abeg
Na she gan gan be
AGBA BALLER, no be all dis kick and follow
When people dey shout Asisat Oshoala, l go just dey laugh, she sabi small sha but...
Go watch Perpetua football clips Abeg
That woman na all round foitballer
PoliticsRe: G-5: Tinubu’s Treacherous Political Past Hunting Him, Says Atiku by gigabyte13: 7:50am On Jan 02, 2023
Chaiiiiiiiii
Dis meeting really pain Atiku team ooo
As e dey pain dem
E dey sweet us
As e dey sweet us
E dey pain dem.............
Wereys are busy tracking, trailing, trolling each other, instead of telling Nigerians what they can do....
One suddenly start flying from one crusade ground to another like an Evangelist. O ga ooooooo
PoliticsRe: Akwa Ibom Governor, Udom Visits Wike In Port Harcourt by gigabyte13: 8:00am On Jan 01, 2023
abc115:
Chairman of Atiku's Presidential Campaign Council, Governor Udom Emmanuel of Akwa Ibom State visits Governor Wike in Port Harcourt, Rivers State

The begging continues
The begging continues you said
grin
Dem go beg tire
The ship had already left the shores
Water don pass garri
PoliticsRe: What The Lagos Fourth Mainland Bridge Will Look Like by gigabyte13: 6:51pm On Dec 30, 2022
Sons and daughters of hate and perdition won't like this good news.....
Their life is full of hate and destruction
It is inbuilt in them
Na follow come
LAGOS IS PROGRESS
WOOOOS EKO LO N PEBI

As e dey pain dem, e dey sweet us
As e dey sweet us, e dey pain dem
FamilyRe: Selfish Sibling Willing To Do Anything To Solely Inherit by gigabyte13: 4:35pm On Dec 30, 2022
cassie0000:
We tried to make things right
When the elders called him he ignored them
and started using them to play mouse and rat
If you are in Lagos State
Report him to any human right centers closer to you....
Dem go server am notice to appear, if he no apoear, dem go pick am up.....
FamilyRe: Selfish Sibling Willing To Do Anything To Solely Inherit by gigabyte13: 9:49am On Dec 30, 2022
Hmmmmmmmm before una keeee unasef,
Make una first go local by
Reporting him to una family head,
Then una village or community head,
Make una first escalate the matter in community ways first.....
I get one brother and uncle like that too, same story like yours, when we open up the matter to the families both immediate and extended dem quickly adjust.

Dem no like matter like that to reach village or community head, because dem get fake image to protect.
PoliticsRe: Lagos Versus Anambra Under Tinubu And Obi; A Comparative Analysis by gigabyte13: 8:42am On Dec 29, 2022
Lagosians not Anambrans knew what Oshodi, Mushin, and other places were before 1999, despite being the capital of Lagos.
See what Lagos is now and more to come.
No dey compare Nonsense...
Person wey pass you pass you
PoliticsRe: Deji Adeyanju: A Party Without A LG Is Dreaming Of Winning The Presidency by gigabyte13: 11:35am On Dec 28, 2022

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 146 147 148 149 150 151 152 153 154 (of 194 pages)