Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 149 150 151 152 153 154 155 156 157 (of 195 pages)
When you are the only intellectual in your team and being followed galahs and knobheads. |
Na now day break After e don Collect him own for 8years Dem dey see road well after dem comot for government..... Awon werey |
Last last Mr nuclear power don cast.... Mtchewww Make HE continue na |
Eyaaaaaahhhh U don go carry wertin get power pass you Chai, son of Man..... Better fast and pray for yourself No dey wait for any spiritualists to do what you ought to do for YASEF |
Soludo don cut Obi ticket again ![]() ![]() |
Dis thing go pain children of hate and perdition now.... Dem go say Rented crowd Unhappy crowd TOOOOOOOR na your crowd........... ![]() ![]() ? |
Because of that, you come dey vex Mtchewww No vex e dey happen, the boy sef wan sleep Sleep no get respect Abeg |
Efcc supposed arrest you For this kind time, u dey cook all dis combination..... Kwatinue |
![]() ![]() The beauty of demoCRAZY |
Na your Mama l pity pass Yoruba go say If yansh spoil, na the person wey get am go bear am.... If e red finish, your mama friend go japa leave her.... You sef, u too dey burden ya Mama E reach time to disown you You come get sense Werey omo |
Mr wire wire Calling his geeeee |
haslaw:If you are doing the right thing, why should you be afraid of what they are discussing..... Except you are afraid of something evil , you are doing to her |
Why are you feeling insecure.... ??How their call take affect you.... ??That's what good parents do, they keep checking on their children either male or female, married or not. I dey feel jealousy here... Oga, leave mama and pikin matter alone, there are enough bills hanging around you, enough to worry about. |
I go go blow to blow with am first, make everywhere scatter first.... Make all the far and near family members hear the matter. You have done well bro Well done |
Dis one don go draw WIKE blockus ![]() ![]() Wike go give am wotowoto very soon |
I my supposed to say l am sorry to say this, All the elders in that house ARE ALL MAD AND STUPID Like the boy is supposed to be Pampered and do whatever he likes.... You seems to be the only reasonable and sensible one living in that house. |
Lekki toll gate Bois Well done oooooooo I dey greet |
Exonerate wertin You sef don Collect your own share... The man get case to answer jareeeee Pikin miss for your church, mother reported to you, you carry police arrest the mother Howwwwwwwwww......... ![]() ![]() ?.Make una stop this damage control, that pikin dey where una keep am. Pastor wey dey sell the keys to heaven Chai God dey try ooooooo wallahi |
;DpNa party wey dey fear election dey look for holes in another party affairs... If election sure for your party, wertin concern you for other political party affairs... PDP be chasing shadows since the days of Adam and Eve.... I can see some misguided ipods miscreants rejoicing..... ![]() |
Ready100:Chai, l use this game make money ooooooo I go organized competition Dey Collect money for yellow and red card. Chai, l make money that time l swear |
OneCandleAway: |
For craze person clothes... What type of play is dis.. Is dis playing......... Even craze person sef, no go carry money buy am. |
Wait for the comments of the children of hate and perdition Always in sifia pain over any little progress in the country....... Dem go sha reason something negatives ni sha Awon omo irankiran |
Confused candidate, so he get manifestos too ![]() ![]() Walahi werey ni bobo yi He just dey catch cruise OBI just dey enjoy himself..... |
Una wan keeeee sons and daughters of perdition with dis news ABI..... ??Sidren of hate in sifia pain right now |
![]() ![]() Those arrested will soon be integrated into the same military formation they attacked Is this country not wonderful ![]() |
Na because you no get better work to do If you get better work to do You go know say life dey outside phone pressing... Thank God say, you know say you need help |
![]() ![]() Once a failure always a failure See who dey declare winner ![]() |
How can the highest importer of goods and services in the country makes the same country productive..... Which country prosper by importing 95% of their needs.... Abeg free my man OBI jareeee Man must HUSTLE |
Some goats we say the WEST are worst But will turn blind eyes to this... Imagine CHINA and RUSSIA being world powers.... Everybody don cast be that... Especially CHINA |
Issokay, you tried No come back here dey tell us, how you were served mixed jollof rice later abegggggg Make una enjoy while it last |
Hmmmmmmmm I read am somewhere say DON'T THINK SILENCE IS COWARDICE AND LOUDNESS IS BRAVERY.... Na fear they make Putin dey act like NORTH KOREA... Test this, test that, telling the world that you are Battle ready.... Well Hitler did more than this, and we all know how it ends. PUTIN still dey learn |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 149 150 151 152 153 154 155 156 157 (of 195 pages)

