Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 144 145 146 147 148 149 150 151 152 (of 194 pages)
Dis wan just dey play spoiler role No single aim and objectives at all
|
If dem say make una dey pray Una go say.... They are too religious jareeeeee Oga if your spirit say something is wrong in that house, then it is...... I no go advise, make you dey run after spiritualist or pastor for solution.... Pray your way put of that situation or pack out. |
You no print enough money to go round but you dey give deadline........ And dis one too was about to be a presidential candidate..... Thank God pe olule |
Social Media president ![]() ![]() Werey ni bobo yi ooooooo Though the truth is bitter
|
Dey play, just dey play Na so e dey start... Una go soon enter Field play "friendly match " Person wey you supposed block or ignore, una dey do playback abi... Una two go soon cast last last |
Awon omo irankiran alarin kiri Atoko wa baleje....... If there place were that good and great, what are they looking for.... ??Scattered generation of wanderers.. |
Like some goats we say They want to islamised us in Nigeria... Can the same thing be said now that Peter Obi is trying to christanised us in Nigeria......... What's good for the goose is also good for the gander ..... Awon religious being with zero moral values. |
![]() ![]() That's why l like Peter Obi Ki lo kan Obi kan candidate One man Mopol Dis election go too sweet oooooo Some people go suffer cardiac arrest by the time dey announced the final results.... Especially the children of hate and perdition |
Fashola described it very well " Wertin no reach, no fit reach " When dem complete, dem chop, not to talk of when dem come scatter.... Dem go still chop am come February 25.... Na the goal margin, na e we no know lai dis. |
![]() ![]() Dem don put baba pics for Labour things... Alaye no wan labour in vain. |
baralatie:Are you not aware he wanted to be governor of his state...... ![]() ![]() ??He was frustrated by the incumbent governor during the primaries and the fact that he must resigned his position before he can contest.... He saw the signs that he was not popular as he thought, so he held back |
The cabals, showing themselves one after the other....... The governorship ambition of Malami was killed, the Man and others still loss in choosing who becomes the presidential candidate.... He is still nursing his wounds from the loss E never recover..... Shey na Batman do you ni...... ![]() ?All of dem put together go chop am wotowoto on February 25th.... |
INDOMIE9090: ![]() ![]() Him Papa no get spirit, na ghost e be |
Upper cut... Yanga dey sleep, trouble go wake am Dis guy Peter don go press wrong button. |
I think say, some goats talk say, Emefuele abi wertin be him name don do am, dem no born TINUBU papa well to do anything.... How Market naaaaaaaaaa, Abi Emefiele get power pass Supreme Court ni. Una still be kindergarten for Nigerian politics, before e go reach una eeeeehnnn E go long No be by abuse or insult Una go abuse and insult tire |
So because person no support your candidate now..... E don erase him Papa history Nonsense Just like his father, they never love politicians, so which history are you talking About. Learn to tolerate and respect people's decisions and opinions...... |
So na wertin kwankwaso dey call Andrew liver salt party be dis.... Issokay ooooo |
See kettle wey dey call pot black...... Grand Master of theifery pointing fingers at another person..... All of una dey mad... Abeg, na campaign sef be dis... Werey people |
Person wey get Fidelity bank dey ask us to bear the pain.... Abi werey ni bobo olori pelebe yi ni.... |
Another thread for the sons and daughters of hate and perdition to wail on..... Where are they...... ![]() ![]() ![]() ![]() ??Wailing is allowed |
Sons and daughters of hatred and perdition still says he did nothing... They said it was done by Fashola and Ambode No probs..... Well done to Fashola and Ambode, who both were products of imposition by JAGABAN on Lagosians right......... ![]() ![]() ?? According to haters.The same set of baffoons will say Tinubu imposed Fashola and Ambode on Lagosians Can you now see that, this set of nincompoops have serious BRAIN AND MOUTH DIARRHEA Your own State, that there were no imposition of candidates, come and show us your achievements.... ![]() ? |
Afamed:No person wey get sense they use am... Dem tell you say sense dey dem skullllll Awon children of hate and perdition |
Shebi Na Buhari load the ATM with wrapped new notes..... Werey full dis country plenty walahi They are strategically distributed evenly |
God no beg l dey beg you May we not Ever ever witness this EMEFIELE AGAIN... Very daft willing tool in the hands of political criminals..... |
![]()
|
I just came here to read the comments Of children of hate and perdition.. Enemies of prosperity and progress... People wey sabi develop others, while dey remain undeveloped..... What ya say...... ?!!! |
Putin that is threatening the world publicly with nuclear missiles, is it ordinary Boris, he can't threatened.... Make all of una go queue for fuel abi na new notes... Anyone wey concern you go queue |
If person give you old naira notes after the deadline date, will you be happy.... ??Answer with all sincerity
|
The BATman leads others follows... BATman said it first.... I talk am again BATman no send dem PAPA |
Una dey argue for which denomination fine pass Chichi una no get for Akant or Pocket Na so poor people dey argue for irrelevant matters Mtchewwww |
Na e ATIKU no pick VP from there...... Chai, another day, another lamba See as dem dey use this region dey play game of bla bla blu ..... Even their darling PDP Still dey give them lamba...... Eyi tun ga oooooi |
Werey people Na election time, dem dey dirty demselves After election All of dem na same same Na people wey no get light, food , road, health care and money to spend, dey defend and fight on their behalf |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 144 145 146 147 148 149 150 151 152 (of 194 pages)
??