Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 128 129 130 131 132 133 134 135 136 (of 194 pages)
Orisirisi You carry olosho put for your own house, she get mind dey tell you say, you dey insecure inside your own house....... Na wertin dey keeeee men be dis How old you be sef E be like Death dey hungry you, because na you carry your own hands put death assistant there. I no pity you oooo Na your parents, l pity pass. Wertin even funny me pass, na the lap wey she say, you dey look 😄😃😃😀😀😄😃😃 Lap wey don dey grow boil already 😜🤪😜😝😛😛😛😛😝😜 |
I thought the Niger Junta has solutions to all the country problems before seizing power. The junta rather let everybody die than relinquish power. Pikin wey say, him Mama no go rest, him sef no go sleep. Let Mali, Burkina Faso and Russia give them power, and all those goats supporting their unpatriotic actions. |
Baba dey fear the headless mob He knows how dangerous they are and can be. But how can a private security outfit be more powerful and strong than the national Army... ![]() ![]() ![]() ![]() Putin is now even more afraid of the monster he created. There is no peace for the wicked |
This religion and violence.... ![]() ![]() ![]() ?Wertin God no send Dem Dem go carry am for head Dey say Dem dey fight for GOD...... ![]() ![]() You only fight for a dead, ineffective, inefficient God. Religious baffons |
Las Las Dem don snap dis werey E just dey do agidi E go enter jail First US president to be convicted and jailed. Very uncouth and loud mouthed. He is just a "CIVILISED PUTIN" |
We pay too much attention to plenty and surplus nonsense in this country.... All the ones wey completed NYSC Wertin we gain...... Useless and jobless noisemakers everywhere. |
Football wey everybody dey gum body touch body anyhow, enjoy themselves E reach women turn To touch now, you need to wear like four eyeglasses, so you no go touch the wrong touch. After we go dey hear What a man can do, a woman can do Better Make una dey playyyyyyyyyyy |
Aregbesola, low budget version of Wike in Osun APC |
Typical of a military government Those in favour Are allowed to rally in favour but Those against are barred. Burkina babe and Malians coup leaders are in favour because they fear that If the coup in Niger fail It is a template for them too. |
Show me one prophesy this primate has said that came to pass.... Always in the news on political matter Never said any reasonable things. He likes to ride on people's emotions eeeehn |
Can you use naira to borrow money in other countries, if not converted to their own currency..... ![]() ![]() ![]() So what's wrong with the circular please.... ? |
He use to be my favorite back then Until l met him in person He really pissed me off I kukuma tell am to him face say Guy you Bleep up I wish him quick recovery What a talent he is Very very talented. |
Wertin dey shock una there When you voted an entertainer as an Executive Governor What else were you expecting....... ![]() ![]() ![]() Make Osun people enjoy unparallel Four years of entertainment in every areas of governance. I wish Dem well |
🤣😅🤣🤣😅🤣🤣🤣 😅🤣😅🤣😅🤣🤣😅 See werey Dem Cowards Cowards Cowards Shey una say una mad ni We talk am say Small yansh dey shake Though Niger is really in deep shit, probe of the military spendings caused the coup. |
Dis one just dey date anything in the name of relationship and being in the news Mtchewwww Community commodity Who wan marry COMMUNITY PROJECT |
Dem don start The cry babies of Nigeria Crying for everything and anything |
This loud mouthed baffoon go soon enter jail... Very very disrespectful and uncouth. I heard the phone conversation he had with the Georgia electoral officer... Even threatening the officer to get him 11,085 votes.... Wereyyyyyyyy |
Russia sef don dey find trouble Shey dey accuse the US of being the trouble maker They are now practicing what they preach against..... Everywhere go soon scatter now No be every country be Ukraine |
Jokers Trying to bully the judiciary too ORDINARY noisemakers |
Scammers arriving for another scamming adventure |
Shuaibu the betray is benefactor Oshiomole Who is Obaseki that he cannot betray.... Two enemies of Oshiomole tearing into each other....... Shuaibu oooooooooooo Obaseki oooooooooooo Thunder tear them to pieces |
🤣🤣😅🤣😅😅😅 🤣😅😅🤣😅😅🤣 Igbos in diaspora Dem don reach there too Dis people eeeeeeeeehnnnnnn 😅🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😅 🤣😅😅😅😅😅😅😅😅🤣 |
Hmmmmmmmmmmmm Better SAPA never knack you abi You still dey reason love with person wey don knack another person bone your side..... Oga bikonu Face your wife and life They deserved your total attention. |
That's the way to go Arrest, persecute and jailed all fake news peddlers on and off social media... Jailed them all..... |
Make l just dey laugh 🤣😅🤣😅🤣🤣🤣🤣 😅🤣🤣🤣🤣😅😅😅 Small yansh dey shake |
Small yansh dey shake Issokay Russia don dey give them hope..... Russia is in Africa to support military junta Mali is a case study Niger next Small yansh dey shake oooooo |
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 😅😅😅😅😅😅😅😅 Dem go dey call dis one sef comrade Himself go go online dey abuse government In my days SUG president moves with other like minded comrades as his bodyguards.... Dis days, nobody trust anybody again... But dis is a reflection of our society The online abuser is waiting for an opportunity to get there and DO WORSE |
Wike just dey pepper PDP, eluuupigs, and his haters anyhow... The man no send una Papa. Baba Sabi him game Leave politics for who Sabi play am Go face your own field of endeavors and make a name for your sef... STOP HATING ON WHO NO SEND YA PAPA |
If una dey do well Dem go dey use una act better things Na wertin una dey do Na e, Dem dey show us NA NA OPEN SECRET NA NO BE SO UNA DEY DO ![]() ![]() ![]() ![]() ?? |
Jumong Baldland Vikings........ Everlasting movies, e no dey tire me anytime anyday |
Removed due to detoriorating and bad governance Normal military slang Shebi Mali don turn to paradise after taking over abi..... Hungry PEOPLE everywhere in power |
If your helper unfollow you You the helper must follow am Oooooooooooo The matter be like I will never let you go, unless you bless me Who is ISREAL without DAVIDO..... ![]() ![]() ![]() ?? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 128 129 130 131 132 133 134 135 136 (of 194 pages)
