Ukaface's Posts
Nairaland Forum › Ukaface's Profile › Ukaface's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 89 90 91 92 93 94 95 96 97 (of 213 pages)
Evolutionlove:okay |
Waaaaaiiit Sell eggs for 100k ![]() ![]() ![]() ![]() Na ment?Those girls are stupid |
eagleonearth:What is even this ish about claiming oldie?if you like claim am if you like no claim am it still doesn’t change the fact that you are old😛 If you like born children by that time E no concern me na. I spoke Abi wrote my concern and you are relating it to oldie 🤦🏾♀️🤦🏾♀️ |
I don’t know how a sane person will see this and feel it’s okay/normal/not bad How do they think? How do people see a sickly aged man and give their loyalty 💯 even when he is messing up? How do you think you’re normal when you think an aged man with Parkinson’s disease and dementia is in a better position to rule? ( I’m not talking about tribe or party, but the person because I know some of Una no get sense for this forum)how do y’all believe so much in this kinda person? How ? |
Is04970:God bless Wetin? |
Evolutionlove:Smh 🤦🏾♀️ Nothing is wrong with me o oga Let the small nyash shake in peace How am I claiming oldie? Because I Dey wonder how school children Dey cope? Wait fess, person wey finish secondary school 2011 no reach to claim oldie? Abi is something wrong with that bayi? Which kain shaming be this one bayi? Nawa o |
After watching Dubai bling, young rich and famous, bling empire and Bollywood wives I come Dey wonder whether na alien I be, cos how do this people make money? God Abeg o |
What am even thinking is how school children Dey cope? I remember my pman giving me #200 per week that year for school chops and I was able to manage was even saving like #20 -#50 per week . How are school children managing? If pure water #5 no even Dey ehn?? Chai! So y’all still think BAT our saviour will save us like this? |
Illiteracy +stupidity |
Trusting Adam Never again |
Different reasons o The thing is you never can tell the mind of your partner/ boyfriend And, you can’t own a person Also, Love don cast so everybody just Dey do anyhow, if luck jam the person head good for her if not , she go Dey try Dey go Playboys exist too, not all guys are wholly faithful to one girl, I won’t believe it in this life and I’m saying this based on experience, lailai will I believe that guys are exempted when it comes to unfaithfulness . Married men Dey get sidechics upandan, married women too Dey do their own so really it goes both ways. The best advice is to ‘ love’ with your head, and not heart. LOVE DON WETIN? LOVE DON CAST. |
Because they made the name for only the ex boyfriend? Wahala |
Two people with dementia 😂🤣😂 |
Nigerians will survive This is the way of Nigerians to always suffer and survive Next election we go vote sufferhead pro max to continue with our way of life |
Them don remove subsidy na Abi Oya, them go settle the debts after increasing the salary of governors |
SMH Are these boys from Ebonyi?? |
I would love to help with the little I have But I would be so petty, I swear I go first ask ‘ who did you vote for?’ If you mention PO forget it Na only BATS I wan help Yes, call me petty |
Oshey Agba drug baron Why remove the stigma? Is it a good thing for someone to use drugs? Abi Wetin this man Dey talk sef? Person Dey use drugs you say make we no stigmatise am, so should we joyfully and openly welcome them with smiles and hugs even though they place dent or cause havoc in the society? Being a druggie isn’t like those incurable deadly diseases ( stigma should be removed, cos no be their fault) but rather a druggie use him hand Dey take colos come turn to nuisance and you want us to be smiling teeth just so they can get therapy ![]() Firstly where are the rehabilitation centres? What was I even expecting from agba druggie |
But her husband Abi boyfriend maybe fiancé likes it naaaa |
talented321:so he would have paid 100k if it was a boy child? Because he probably would see that the boy child would turn a doctor/ an engineer or pilot and not either a rapist/ scammer or a drop out hanging on to drugs Abi ![]() |
orisa37:How ?🙄 |
God forbid for this kind people o |
Is lie lie jor This one na pretence Why is it all of a sudden Una Dey post things for each other? Well, Adesuwa should keep her marriage, and side chick should keep the child. Later future will tell. Still Banky W no be saint |
staga:And you a nincompoop !!! |
OriOko88:But then obi didn’t, Tinubu did And here is the after effect after y’all made it seem he is the next best thing after agege bread. |
God of Habakkuk Even Banky W? After singing you’re the only one for me ![]() Men will stain your white Men will leave you in the desert with no water according to khanyi Osanobua ehhhh |
The people suffering are those that voted PO BATIANS Dey flex life |
Simi’s stranger Them say new song Una Dey mention songs of years past English |
Let the singles breathe Don’t suffocate us |
Vinnie2000:I’m for real o No sarcasm Those ones wey you think say Dey suffer, na lie o Them Dey disguise give you |
I can’t speak for others but for my family. When you keep frequenting hospital for typhoid, then no one will tell you First we went from boiling the tap water then adding water guard but then the taste wasn’t welcoming, then finally switched to pure water. |
But this is not a recent thing naaaaa BATians can’t complain , I trust them They are not suffocating neither are they poor, ntooor to OBIDIENTS, them say make Una support BAT Una no gree now Una Dey see hell while BATians are in paradise. But no be today things begin Dey escalate for naija na And I don’t see it reducing |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 89 90 91 92 93 94 95 96 97 (of 213 pages)


