Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,168 members, 7,815,074 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 06:50 AM

Lalami3232's Posts

Nairaland Forum / Lalami3232's Profile / Lalami3232's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (of 31 pages)

Romance / Re: What Is Advisable In A Situation Like This??? by Lalami3232(m): 6:51am On Oct 21, 2022
The kind questions wey una dey ask for this forum dey make me reason say make dem rename this section from ROMANCE SECTION to KINDERGARTEN SECTION.
Since you dey ask for advice for this kind case, make I advise you:
1. Follow her go meet the pastor and buy yams and goat while going
2. Buy 7 local wrapper for the mother and good lace material
3. Buy anointing oil while going to meet your own pastor because you need the anointing oil more than anyone for deliverance of MUMUNESS
4. Always buy vagina tightening cream for the girl so that those her side urchins wey dey drill her fit enjoy the tightness
5. You fit try to buy the girl more sexy jeans and spaghetti blouse so that her market go sell more more for the area. You know say runs girls need good clothes.
Do you still need more advise? Whoever is the CEO of nairaland, abeg add "baby's section" to your forum. Some people need to be there


I don talk am before and I go talk am again, "E go better make person born a thief than you born a MUMU"

2 Likes

Romance / Re: Is It That Ladies Of Nowadays Cannot Marry A Born Again Christian? by Lalami3232(m): 5:13am On Oct 21, 2022
People no dey marry because of religion again. They marry because them see say you get sense, you get what it takes to be a befitting life partner, dem see say both of una dey compatible. That's what we call maturity!!!

3 Likes

Sports / Re: Ronaldo Reacts To Being Dropped From First Team by Lalami3232(m): 9:38pm On Oct 20, 2022
I feel for Ronaldo oooo.... But such is life atimes. Like it or hate it, Ronaldo is one of the greatest footballer ever. But MESSI still remains the G.O.A.T

286 Likes 19 Shares

Crime / Re: 13-Year-Old Boy, Solomon UK, Missing In Bayelsa (Photos) by Lalami3232(m): 9:17pm On Oct 20, 2022
May he be found safe and sound!!!
In the alternative, check the nearest bet9ja, nairabet, sportybet and any store wey dem dey play virtual game. I know say as that boy use #800 to win millions some days ago, other people go wan emulate am too
Hopefully he's found in good health with the money intact


I don talk am before and I go talk am again, "instead of you to truncate your life with yahoo, oga/madam go learn programming and thank me later"

6 Likes 1 Share

Travel / Re: Nigerian Student Killed By Propeller Of Private Plane He Rented For Dinner Date by Lalami3232(m): 8:00pm On Oct 20, 2022
Village people still get transport fare to follow person go abroad?? Na wa ooooooo!!!
May we not use our hard earned money to purchase death, pains, sorrow, tears and loss in Jesus name.


I don talk am before and I go talk am again, "Oga if no be you disvirgin your wife, go for DNA test oooooo. The pikin resemble you no mean say na your own"

72 Likes 2 Shares

Romance / Re: My Experience Going For Endsars Memorial Today(pics). by Lalami3232(m): 7:47pm On Oct 20, 2022
Lol
Romance / Re: "Why Is It That Woman Fall In Love After Sex But Men Fall Out After" by Lalami3232(m): 6:01am On Oct 20, 2022
Let me learn from the pussy profs because a programmer is born to learn till death


I don talk am before and I go talk am again, "Oga go and learn programming instead of yahoo, then come back to thank me later"

5 Likes

Romance / Re: Sabinus Buys Another Benz A Month After Surviving Auto Crash(video) by Lalami3232(m): 3:04pm On Oct 19, 2022
Congratulations boss!!!
But come to think of it eeh, na so money dey for this comedy of a thing? You go see both female and male comedians dey buy houses and cars like water. If to say na only the female, we for say na "mobile office" dem dey use. But this one na both male and female na dey cash out on a steady basis. Na wa ooooooo!!! A lady dey tell me say make I build one mobile app for her for 90K yesterday evening, the way I take vex eeh. The reason for my anger be say comedians go just post 3 skits and Dem go buy houses but we (programers) go write hundred/thousand lines of code with sleepless night and dem go dey price us with peanut. Na wa ooooooo!!! Oluwa no go shame us sha. I don discover say na showbiz, politics and oil business na money dey for this 9ja


I don talk am before and I go talk am again, "Oga if no be you disvirgin your wife, go for DNA test oooooo because boreholes (non virgins) shouldn't be trusted"

Romance / Re: How To Attract A Woman Without Money Or Looks by Lalami3232(m): 2:24pm On Oct 19, 2022
grin
Romance / Re: Man Abandon Wife To Be On Wedding Day After He Discover That She Has Four Kids by Lalami3232(m): 2:16pm On Oct 19, 2022
grin grin grin grin cheesy
If na the time of old, the man for don know say the woman don born before because her kpekus no go tight. But nowadays, even single girls wey never born before go still get wide kpekus, so how you want make person take detect who don born or not? grin
The average 9ja girl wants a rich man who go treat her like a queen but dem forget say such rich men also deserve a girl wey dey untouched by street urchins, not boreholes (non virgins).
That aside sha, Oga I support you for calling it quit with her. A woman wey fit hide her children because of marriage won't make a good wife/mother. Make she go back to the street. After you marry dem finish, na then you go see their real nature.


I don talk am before and I go talk am again, "Oga if no be you disvirgin your wife, go for DNA test oooooo. The pikin get my face or forehead no mean say na your pikin"

1 Like

Romance / Re: Why Do Most Married Women Deny Their Husbands Sex? by Lalami3232(m): 9:54am On Oct 19, 2022
Lol

1 Like

Romance / Re: Wife Loses Husband Of 5 Years To Lady She Hired To Test Him by Lalami3232(m): 8:24pm On Oct 18, 2022
Lol
Politics / Re: Fani Kayode: Atiku Collapsed In Abuja, Flown To Paris For Treatment by Lalami3232(m): 8:15pm On Oct 18, 2022
Why won't these old and frail men leave this position for the younger generation? Na wa ooooooo!!! If to say na a Nigerian man na do wetin Mandela do, he for never accept to leave power for another person.
I know say Africans are power crazy but 9ja own too worse. Tueh


I don talk am before and I go talk am again, "Oga if no be you disvirgin your wife, go for DNA test oooooo. The pikin resemble you no mean say na your own"

2 Likes

Nairaland / General / Re: What Thing Makes You Feel Ashamed Any Time You Remember It? by Lalami3232(m): 7:55am On Oct 18, 2022
Lol
Romance / Re: Some Women Cannot Properly Take Care Of Their Homes by Lalami3232(m): 8:59pm On Oct 17, 2022
Women matter no dey tire una for this forum
Na wa ooooooo..... Tueh

1 Like

Family / Re: My Mother-in-law Told Me Not To Touch My Wife by Lalami3232(m): 5:20pm On Oct 17, 2022
grin grin grin grin
Oga I'm not here to advise you or tell you what to do. All I want to say is, my fellow nairalanders, say these words after me: I REFUSE TO BE POOR IN LIFE
Na poverty dey make people dey hear when your wife dey moan or cry for inside room. Una wey dey stay "face me I face you house" too dey like fvck and una preeq go big like Mallam kettle



I don talk am before and I go talk am again, "if you dey poor for life nowadays, na your own doing. Oga/madam, go and learn programming and thank me later"

120 Likes 10 Shares

Romance / Re: Las Las All Nigeria Grls Are Not Useless by Lalami3232(m): 10:21pm On Oct 16, 2022
grin cheesy grin cheesy
Bros, no dey take wetin people dey write for social media so serious oooooo. Even those of us wey dey endorse the word eeh, we get sisters, mothers, female friends, children etc
Same way the ladies go say "men are scum" but dem go dey pray and even go their BF house to help am with chores. All na "social media hypocrisy". Believe what you see on social media at your own peril
Once again, congratulations for been amongst the 1% of guys wey a 9ja babe don ever give money


I don talk am before and I go talk am again, "If no be you disvirgin your wife, oga go for DNA test oooooo because boreholes can't be trusted"

4 Likes

Education / Re: ASUU Strike: UNIPORT Announces Resumption, Marathon Exams by Lalami3232(m): 12:11pm On Oct 15, 2022
My dear people of God, shebi una dey see wetin dey happen? Na this kind life na you wan give your children Na this kind stress na you want them to face in future? Oga and madam, if you no fit give your pikin a good life, good education, no born yet. See as innocent students dey suffer from the result of ineffective government and leadership.
I shake my head for Nigeria as a country. If you know say you no get money to give your pikin a quality education, pls be wise enough to vote wisely and rightly atleast. May God give our students the ability to scale through this huddle.


I don talk am before and I go talk am again, "If you no get money to give your pikin quality education, oga/madam no born. And if you must born, then vote wisely so that your children no go suffer wetin you suffer"

6 Likes

Politics / Re: Amosun: Western Nations Encouraging Japa, Granting Young Nigerians Visas Wicked by Lalami3232(m): 7:14am On Oct 15, 2022
grin grin grin
With all due respect Sir, were are your children? Una go just come out to talk nonsense. Make una no annoy me this morning oooooo. Dear ladies and gentlemen, if you get opportunity, japa ooooo. This con3 get as E be, honestly speaking.
But if you wan japa, try to get a lucrative skill before you move. My advise na for you to go learn programming or barbing/making hair. Even if you're paid 500K in 9ja, try to convert am to dollars make you see the peanut you're been paid to keep shut.


I don talk am before and I go talk am again, "Instead of you to go do yahoo, Oga go and learn programming and thank me later"

27 Likes

Romance / Re: JAPA: Man Explains Why He Is Leaving UK Back For Nigeria (Pics/Video) by Lalami3232(m): 4:25am On Oct 15, 2022
No be juju be that grin
A tree for Europe dey equivalent to a level 9 salary earner for 9ja. If you like, believe it or not. Even our rich men wey get all the money, business connection, high societal position for the 9ja dey still send their children to Europe, but you a poor man wey your inheritance na one small plot of land for village dey complain of Europe. Oya come back na!!!
My dear brothers and sisters, if you have your way eeh, japa from this con3 ooooo because nothing dey xup for here again. Without connection and money, no hope for you. You go only dey live from hand to mouth. Though 9ja dey favour some persons sha, but ask yourself this question "HOW MANY PEOPLE NA 9JA DEY FAVOR? "
I no fit even born for this con3 because my children go vex for me. I no wan repeat the mistake of my parents. When you dey into the I.T field, you go understand wetin I dey talk. I know of someone who's paid $5000 as a mobile developer and he's working from home but he still wan move because the company dey under pay am. A typical 9ja person go say $5000 na 3.5M oooooo, so no need to relocate abroad. But the guy wants to move because bigger opportunities are there if he finally fit go U.S.A
Laslas, make everyone do wetin dem like sha but as for me, Europe is far better than this 9ja. When you jam police brutality just twice, you go understand say 9ja no be your mate



I don talk am before and I go talk am again, "Oga if no be you disvirgin your wife, go for DNA test oooooo. Boreholes can't be trusted grin"

4 Likes 1 Share

Business / Re: CBN Restricts Foreign Banks From ‘Banking Businesses’ by Lalami3232(m): 8:29am On Oct 14, 2022
Don't be deceived oooo, no government institution would enforce any law wey go profit/benefit the masses except their own selfish gain.
Believe the Nigerian government at your own peril grin


I don talk am before and I go talk am again, "Instead of you to go learn programming, oga go and learn programming oooooo"

9 Likes

Business / Re: Meet Chibuzo Oraeto: One Of The Owners Of A Global Biscuit Brand by Lalami3232(m): 7:08pm On Oct 13, 2022
Though I never eat this biscuit before sha, but I wish you success in more inventions. Oga and madam, if you really want to live your dream life, try to be self employed ooooo. Even if you fail or succeed, E go pay you pass to work under people for this 9ja. I dey advise everyone to work for people for sometime and later become self employed. If you no get any idea of how to be self employed, dive into programming.


I don talk am before and I go talk am again, "The day I go mistakenly born girl pikin, I go ****""

24 Likes 1 Share

Romance / Re: Moment Boyfriend Stopped His Babe From Running To Meet Male Celebrity by Lalami3232(m): 5:35pm On Oct 13, 2022
grin grin
Romance / Re: I Used My Menstrual Blood To Cook For My Boyfriend – Lady Shares Serious Confess by Lalami3232(m): 5:16pm On Oct 13, 2022
Lol

1 Like

Food / Re: See The ₦‎200 Cucumber I Bought In Asaba by Lalami3232(m): 9:58pm On Oct 12, 2022
I don't know who needs to hear this but I have to say it regardless: ABEG EEH, NEVER EAT CUCUMBER FROM ANY SINGLE LADY'S HOUSE IN 9JA. No be everything dem go teach you for school, you have to learn some via social media(nairaland).
For the last time, no matter how hungry you dey, no ever try to eat cucumber from any single lady house or a woman wey her husband no dey around. Don't say I didn't warn you sha


I don talk am before and I go talk am again, "Instead of you to eat cucumber from a single lady's house in 9ja, E better make you starve because you may not die of bacteria when you starve"

49 Likes 1 Share

Foreign Affairs / Re: Ugandan Paratroopers Crash Land On Spectators At 60th Independence by Lalami3232(m): 9:22pm On Oct 12, 2022
Even if person wey fit do a better job dey, dem no go take am because dem wan put their people for the position. Now you see as dem dey disgrace themselves grin grin
The only thing wey Africa sabi na EVIL, UNDILUTED WICKEDNESS, CHEATING, ENVY, MUMUNESS, BRIBERY ETC
I remembered back then (5yrs ago) when I go apply for one job as a junior developer. One guy categorically tell me say dem don take am for the job and the interview was just a formality. Lo and behold, dem give the guy the job true true. The guy only sabi HTML and CSS basics but me wey dey tidy fullstack web and mobile wasn't even considered. From that day, na then I know say E go hard for Africa to grow. Oyibo land eeh, people are give equal platform to thrive but in Africa, dem go select who get connection and leave una wey no get connection to una fate.


I don talk am before and I go talk am again, "Instead of you to go learn yahoo wey go truncate your life, oga go learn programming oooooo"

10 Likes

Politics / Re: 2022 Youth Advocate Of The Year, Dr. Ekwubiri To Empower 100 Disabled Nigerians by Lalami3232(m): 9:14pm On Oct 12, 2022
This is an example of a slay queen. No be those ones wey carry empty brains with weavon and painting for face like ancient masquerade. Funny enough, our ladies won't emulate this "slay queen" as their role model because she no dey open yansh for social media. You go see them dey rush BBN housemates as role models instead of ladies wey get something tangible to offer.
Dear young lady, may God replenish your purse and may you always be ontop. Let's thrive to empower people in the little way we can. Once again, God bless you real good.


I don talk am before and I go talk am again, "The average 9ja babe would rather invest in her weavon collection, Kayamata purchase, vagina tightening cream etc than to invest in any lucrative skill"

Romance / Re: Man And His Friend Bare Their Butts At Ex's House Because She Broke Up With Him by Lalami3232(m): 4:06pm On Oct 12, 2022
Semi mad people still dey S.A too? shocked
Even the dog dey shock as E dey look them. Wahala dey ooooo grin cheesy
Joke apart eeh, some animals get sense/shame/dignity pass some people wey we dey call "fellow human being".


I don talk am before and I go talk am again, "If dem check some people brain capacity eeh, you go shock to see some as 0.001%"

104 Likes 6 Shares

Romance / Re: Give Your Experience About Konji by Lalami3232(m): 3:29pm On Oct 12, 2022
Lol
Politics / Re: CUPP Alleges Plots To Remove Mahmoud As INEC Chairman by Lalami3232(m): 3:06pm On Oct 12, 2022
Weather una remove am or not, who God don destined to enter power go still enter in 2023. Laslas, we go dey alright!!!!


I don talk am before and I go talk am again, "Instead of you to go dey learn yahoo wey go truncate your life, Oga go and learn programming oooooo"

1 Like

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (of 31 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 51
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.