Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,156 members, 7,821,932 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 10:06 PM

Lalami3232's Posts

Nairaland Forum / Lalami3232's Profile / Lalami3232's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (of 32 pages)

Jobs/Vacancies / Re: Have You Ever Applied And Gotten A Job You Had No Experience For ? by Lalami3232(m): 1:04pm On May 05, 2022
As a software developer, one thing be say if you no get experience, you go apply for jobs tire. Dem no dey pity person for this field oooo. Who no sabi program no go ever get any single luck, except na your uncle get the company. That's why software guys dey change jobs anyhow because dem know say if to say dem no good, the employer for no give them the job. As a software guy, if you know your worth, oyibo sef go beg you tire.

32 Likes 4 Shares

Romance / Re: Let's Educate Ourselves Concerning Rituals Killing Spree In Nigeria by Lalami3232(m): 11:58pm On May 04, 2022
Hmmmm
Nairaland / General / Re: If You As A Guy Don't Hang Out And Drink Go Thank God by Lalami3232(m): 11:57pm On May 04, 2022
I don't take anything alcohol neither do I womanize or go clubbing. But wetin bet9ja dey collect from my hand pass who dey womanize, smoke, club etc


I don talk am before and I go talk am again, "if Dangote start to play virtual for bet9jq, he go wreck"

702 Likes 44 Shares

Family / Re: Why Do Couples Lose Interest In Each Other After Marriage? by Lalami3232(m): 9:36am On May 04, 2022
Make I use myself as a case study for you.
When I initially started programming, my first few apps wey I build give me big joy. I was so inlove with them. But now, E dey normal to me. Those things no dey intoxicate me again because I don too build many apps. Make I use another example for you.
When you get your first car, E go dey shark your body like who drink. After about 2yrs, that car no go dey freak again. Do you know why? Oyibo dey call am "law of diminishing return".
Wetin you dey see every time dey loss value for eye.


I don talk am before and I go talk am again, "the day I go mistakenly born girl pikin, I go ****"

294 Likes 19 Shares

Family / Re: Side Chick Vs Second Wife, Which Hurts Women More? by Lalami3232(m): 3:31am On May 04, 2022
Second wife na pain pass. Do you know why? The second wife dey as legal as the first wife. The second wife get same benefit as the first wife. Some men dey even carry the second wife to come stay same house with the first wife. Second wife get inheritance. Second wife no dey hide, she can so anything because she's legal.
But you see sidechicks, dem dey fear some wives. Dem no fit call the man anyhow because he may be with the wife. A wife can beat up the sidechick but no fit beat second wife because both of them get equal right. God abeg, no ever give us reasons to marry more than one woman for this life. Dear men, we know say only 3% of ladies for this 9ja na get the tendency to be a good wife, so my advise to una be say make una find from those 3% and marry. Polygamy na demonic thing ooooo, I know wetin I dey talk. The father is "OUR FATHER" while the mother is "MY MOTHER". I rather be a single guy forever, than to marry more than one woman. Hence, my reason for abstaining from our 9ja babes because dem go always give you reasons to marry multiple women.


I don talk am before and I go talk am again, "if no be you disvirgin your wife, oga go for DNA test oooo. Non virgins aka boreholes are not to be trusted. The pikin resemble you, is not a guarantee say na your pikin"

173 Likes 7 Shares

Romance / Re: Tired Of Her And Her Lies by Lalami3232(m): 6:13pm On May 02, 2022
Lol
Romance / Re: Opinion : Some Women Add No Value To Men's Lives by Lalami3232(m): 9:55pm On May 01, 2022
Lol
Romance / Re: It’s No Big Deal, I Only Slept With A Dog – Lady Says (video) by Lalami3232(m): 3:24am On May 01, 2022
When we dey talk, people go think say we dey bitter. Even if na cruise she dey catch or not, my dear, it takes a girl wey no get proper upbringing to come out and say this. What if na true she really dey talk? Dear men, if no be you disvirgin your wife/GF, just expect the unexpected from her. Do you know what these ladies do during their whoring phase? Never trust a non-virgin, never!!! One of my guy say, if to say some children know how many men don suck nowadays girls breast, dem go prefer to drink pap or garri instead. No girl go come out to say she sleep with dog but our 9ja babes dey do am regularly. I watched a video wey dem dey masturbate with Star bottle. Now imagine a place wey star bottle fit enter. Once again, if you no meet your wife/GF as a virgin, no trust her 100% oooooo because she may have done the thinkable and unthinkable. If you like, believe her when she say "I lost my virginity through rape" grin grin. If you like believe her when she says "you're my second/third guy". Those na their national anthem. For the records sha, I dey build an app wey go fit dey see the speedometer of toto because men don too buy overused products.


I don talk am before and I go talk am again, "Oga if no be you disvirgin your wife, go for DNA test ooooo because boreholes aka non-virgins are not to be trusted"

3 Likes

Romance / Re: Meet A Lady Online I Said Some Words She Disappear by Lalami3232(m): 1:37am On May 01, 2022
Women matter don tire me for this forum. Everyday na woman dis, woman that. And funny enough, most of una dey still mumu for them offline. This forum too full of hypocrisy jare.
If guys breakup, the first thing you go hear dem talk na "This was a girl I wanted to marry" bla bla bla. If dem serve some of them breakfast, you go dey hear say "I normally don't fall in love but I just said I should give it a try". See eeh, make una stop to dey f00l unaselves abeg.
Don't come here to claim tough/hardman or come find validation for here. EYE DON TYRE FOUR UNA!!!


I don talk am before and I go talk am again, "the day I go mistakenly born girl pikin eeh, I go ********"

3 Likes

Romance / Re: Romance After NYSC What Next? by Lalami3232(m): 1:31am On May 01, 2022
I was once like you bro. I finish school without any tangible skill to show. I did my NYSC, still I no get any skill aside the barbing skill wey I pay to learn for NYSC. But I dare not go open barbing saloon because if I mistakenly barb person hair, dem go carry police to arrest me. Do you know what I did after NYSC? I learnt programming and today, na wetin dey feed me be that. I became a web and mobile developer. Even as I dey write this comment, my lappy dey my front wey I dey use dey learn another programming language.

Go into I.T and thank me later. Software development is the new oil in Africa.


I don talk am before and I go talk am again, "instead of you to do yahoo, go learn programming"

1 Like 1 Share

Romance / Re: Someone Am Older Than Is Trying To Disgrace Me by Lalami3232(m): 5:24pm On Apr 29, 2022
Before I go advise you eeh, I go say you be WEAKLING. No matter the size, never allow yourself to be intimidated. Na people with small body na dey get mouth pass sef. But that aside, make I tell you what to do.
No take advise of those people wey dey advise you to hire cultist or agberos oooo. Just go any army barracks, lay a complain to one soldier and he go follow you come meet the boy. Do that and thank me later. But for the records, never allow yourself to be intimidated even if E sure say the boy fit beat you blue black.

I don talk am before and I go talk am again, " never allow anyone on earth to intimidate you either with strength, physique, money or whatsoever"

1 Share

Travel / Re: 60 Corpers Cheat Death On POP Day In Warri, Many Injured As Bus Explodes (Video) by Lalami3232(m): 4:24pm On Apr 29, 2022
See as dem get luck!!!
Our everyday prayers na "God, make we no enter the same place with person/people wey dem don already mark for death". Once again, we thank God for their lives. Na for here na some of the female corp members go know say that male corp member wey dey tell dem say "I so love you, I can die for you" na just bobo gist grin.

I don talk am before and I go talk am again, "everyday wey you go out and come in successfully, thank God ooooo"

19 Likes 1 Share

Romance / Re: If You Were A Girl Can You Sleep With A Dog For 1.5 Million Naira by Lalami3232(m): 4:20pm On Apr 29, 2022
Do you expect them to say YES online? Even that babe wey fvck that dog go say NO online. Wetin our babes fit do for money go shock you. If you no meet your wife/GF as a virgin, just know say she may have done both the unthinkable and thinkable during her whoring phase.


I don talk am before and I go talk am again, "99% of 9ja babes can sleep with anything, provided money is involved. Only 1% na get an atom dignity"

2 Likes

Romance / Re: These Are The Type Of Babies You'll See In Nigeria Very Soon.... by Lalami3232(m): 4:17pm On Apr 29, 2022
If no be you disvirgin your wife, just set your mind say she don do the unthinkable and thinkable during her whoring stage. Before a 9ja girl go agree to settle down, just know say the toto don reach breaking point. Lucky are those who met their wives/GFs as virgins. For those of una wey meet boreholes, my condolence to una. grin

7 Likes 1 Share

Romance / Re: So, My Girlfriend Took Me To The Zoo. My Experience by Lalami3232(m): 8:08am On Apr 28, 2022
This your fiction dey funny grin grin
But anyways, nice story from you OP. Hope say you carry tissue paper wey you take wipe your poo? grin

7 Likes

Romance / Re: Lady Finds Out That Her Fiance Of 6 Years Married Another Woman by Lalami3232(m): 7:25pm On Apr 27, 2022
Before now eeh, I dey pity women whenever dem deceive them or scam dem. But now, I no get pity for anybody because both gender na dey into this life of deceit. I know of person wey train girl for university and she dumped him in her 400L second semester. This man beg tire, babe say she don get somebody else. The man cry but I no care about he foolish tears. I just dey smile for belle while consoling him because na MUMU man. So my dear, any gender wey come online to complain so that dem go draw sympathy from me, I'm sorry to say this, you no go ever get any sympathy vote grin. For those of una wey dey deceive people for fun or deceive people just to get wetin una want, karma and nemesis don collabo to fight una. This na why dem dey kill some people anyhow and we go dey waste our time to write RIP. Anyways, breakfast is mandatory for everybody, but always try to get water for the side so that the breakfast no go choke you. Imagine the trauma wey this lady don dey by now. Funny enough, she looks 30+. And you know the market value of ladies in their 30+. This guy wan send this babe out again to increase her already high body count. The bad thing for this 9ja be say, if you mistakenly lost a good guy, dem go fvck you tire before you go mistakenly find another one.



I don talk am before and I go talk am again, "mind how you dey scam/deceive people ooo because no be everybody dey wait for God or karma to judge".

3 Likes

Romance / Re: After Riding Boy In Viral Video, 10-year-old Chrisland Schoolgirl Apologises by Lalami3232(m): 7:15pm On Apr 26, 2022
If I no get any reason to thank God before eeh, I just have to start thanking Him for not giving me a sister. So na all these embarrassment I for dey face for street, online etc? A man wey born girl pikin and he never buy gun, that man never ready. Anyways, make una bring toto make we chop ooooo. Mad man dance dey funny to others but not to his family members.


I don talk am before and I go talk am again, "the day I go mistakenly born girl pikin, I go *****"

1 Like

Romance / Re: The Same Person That Ask Me To Leave His House For His Girlfriend by Lalami3232(m): 7:15pm On Apr 26, 2022
I for advise make this nairaland get children's section ooooo. Some of una need to go there go dey post.

Tueh!!!!!

Romance / Re: Help! I Can't Stop Masturbating To Pictures Of My Ex by Lalami3232(m): 7:08pm On Apr 26, 2022
Let me ask you this question, bro. You no sure say your own version of mumuness too high? Which kind of people we even get nowadays? When some of us dey think of how to make mama and family proud, you dey think of your ex unclothedness. No be juju be that? Some of una just get preeq as men but una brain na amaka kind of brain. Continue masturbating with her pic if you think it's good for your life. At this juncture of my life eeh, I no get time to advise anybody, not even myself. Make everybody do wetin dem feel say it's right abeg.

Tuehhhhh!!!


I don talk am before and I go talk am again, "E better make you born thief instead of to born mumu"

46 Likes 4 Shares

Romance / Re: How Can I Stop Being An Introvert by Lalami3232(m): 8:37am On Apr 25, 2022
Lol
Romance / Re: A Divorced Single Mother Wrote: by Lalami3232(m): 10:40pm On Apr 24, 2022
Hmmmmm
Sports / Re: Victor Osimhen Wins Napoli Player Of The Month Award For March by Lalami3232(m): 12:31pm On Apr 24, 2022
More wins to you bro!!!
Our 9ja babes and guys wey dey abroad just dey make us proud while those at home dey fight themselves over religious sentiment, political affiliation etc.
If you read post for this forum, you go know say we never ready for change.


I don talk am before and I go talk am again, " if you sell you vote because of rice or 2000, na 2031 na your suffering go end"

20 Likes 1 Share

Romance / Re: A Girl Just Gave Me An Option To Date Her by Lalami3232(m): 10:49am On Apr 24, 2022
Make I dey serious with you bros. She no tell you anything bad, she was just been honest with you. We all get wetin we dey like for our partners. I no fit date a babe wey no dey barb hair. Do you know why? I love ladies on lowcut because dem dey look natural and more sexy for eye. If I date a babe wey no dey barb hair, I won't be faithful to her because those wey dey barb hair go dey make my heart dey scattered. So she no tell you anything bad, she was just been plain and truthful with you. Such babes eeh, dem go hardly cheat on you. But one more question sef, how clean and neatly carved is your beards? Even me as a guy dey spit when I see some guys beards.


I don talk am before and I go talk am again, "instead of you to do yahoo, go learn programming and thank me later"

1 Like

Romance / Re: Ladies, What's With The Obsession For Fairness by Lalami3232(m): 10:30am On Apr 24, 2022
grin grin grin grin grin.... See your funny question ooooo. You no know say our babe for 9ja dey always feel inferior? Anything wey go make dem imitate the white girls, dem go do am. Na make dem go buy Brazilian weavon so that their hair go look like white girls own. Na make dem go do butt enlargement because white babes dey do am. Dem go fix their artificial nails because white girls dey do am. The things wey dem no dey imitate white girls na:
1. Been independent
2. Been faithful
3. To dey productive
4. Use brain to work instead of toto etc
Aside those ones, a 9ja girl go wan copy oyibo girls from beginning to the end. Dem dey even go semi naked now, because oyibo dey do am. Dem don dey smoke shisha because oyibo babes dey smoke, forgetting say those babes dey smoke because of their weather. Eye don tyre jare!!!


I don talk am before and I go talk am again, "the average 9ja babe has nothing to offer you aside her toto wey she don offer several others before you. Ask yourself this simple question, ASIDE THIS MY GF TOTO, WETIN I DEY GAIN FROM HER?" grin

3 Likes

Romance / Re: Share Your Drowning Experience by Lalami3232(m): 4:28pm On Apr 23, 2022
Lol
Romance / Re: Where And How Was Your Breakfast Served? by Lalami3232(m): 3:45pm On Apr 23, 2022
Breakfast would always be served even if you dey hungry or not. But for the breakfast not to affect you, treat the breakfast like swimming pool. For swimming pool, you no dey care if person dey swim with you, if person don swim before you, and if person go swim after you. Just swim your swim and gettat from the water. But make sure say while swimming, you enjoy the coolness of the swimming pool because no be your property. Na mumu dey give he complete heart to a 9ja babe wey no be virgin.


I don talk am before and I go talk am again, "99% of 9ja babes go always lie say den lost their virginity via rape. My brother be wise oooo, that na their national anthem for drawing sympathy"

6 Likes

Romance / Re: Twitter On Fire As Lady Shares Her Best Sèx Position (photos) Online by Lalami3232(m): 10:39am On Apr 23, 2022
I wonder how people face dey look like nowadays when dem born girl pikin grin. God abeg, no give me wetin I no want oooo.


I don talk am before and I go talk am again, "the day I go mistakenly born girl pikin, I go *****"

12 Likes

Romance / Re: Scariest Experience Ever by Lalami3232(m): 5:55am On Apr 18, 2022
99% of the stories you would read here are lies, but pls don't act like you know. Enjoy the flow, LIKE their comments to encourage them to keep up with the lies grin grin

7 Likes

Romance / Re: Femi Otedola All Smiles As He Strikes Pose With Temi And Her Fiance Mr Eazi by Lalami3232(m): 3:20am On Apr 18, 2022
Those of una wey dey tag the guy as gold digger or whatsoever dey very sick. So na taboo for a man to marry rich woman? When is it a crime to fall inlove with rich lady? If a woman marries a rich man, nobody go talk anything. But if a man marries a rich woman, una go open una gutter dey spit rubbish. Mumu pipo!!!
The average Nigeria girl dey pray to marry a handsome rich man but dem no want make men marry beautiful rich lady. What's good for the goose is good for the gander. How many of una don call Davido's baby mamas gold diggers? Una comments dey disgust me

Religion / Re: Happy Easter Sunday by Lalami3232(m): 6:14am On Apr 17, 2022
What a holy day!!!
Happy Easter to everyone.


I don talk am before and I go talk am again, "Easter is a special day, may your blessings for today be special"

9 Likes 1 Share

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (of 32 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 60
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.