Romance › Re: Help: My New Landlord Always Do This Between 5am To 6am(sensitive Pic) by ukaface(f): 6:15am On Jan 24, 2022 |
This gender sef Smh...And them go dey act for counter thread like them Sabi. See example now....
Mtcheeeew |
Education › Re: Nursing In An University Or School Of Nursing - Which Is Better? by ukaface(f): 6:52am On Jan 23, 2022 |
Killerbag36: Lol, no let anyone deceive u... if u no go u no go know
Nursing school its the best in nigeria nd most needed in oversea... do u know wat its takes to be an RN nursing holder.. na only RN sabi nursingjob the main professionalism and ethic pass ask around ...lol u think dat 3years na joke .. see finish nursing school u then enter direct entry for university study nursing means u will start from 3 level u just spend 2 more years u don get bsc be dat.. by then wen u finish nursing school u don know every for nursing so bsc go easy for u... u know the rest story nah.......  which country are they doing direct entry for two years in nursing, definitely not Nigeria? Even ODL no be 2 years. |
Romance › Re: I Want To Make My Husband Suffer by ukaface(f): 6:48am On Jan 23, 2022 |
Simply know that ' you can't own a man/woman' Once you come in terms with this, you will find peace. |
Romance › Re: My Friend Is Angry With His Girlfriend Because Of This. by ukaface(f): 6:46am On Jan 23, 2022 |
No be only Andrew liver salt, your friend for give am nutri- c too she fit no refuse nutri-c |
Romance › Re: My Girlfriend Doesn't Want Sex Anymore by ukaface(f): 6:43am On Jan 23, 2022 |
In summary, you're saying? Just summarise in one sentence,cos the whole story wey I read now I no understand. |
Romance › Re: Why Does Ladies Always Have This Mentally - Photos by ukaface(f): 6:40am On Jan 23, 2022 |
Na all these yeye girls wey dey jobless dey cause all these things. How much be sub kwanu, them be giving ego to the other gender.
Mtcheeeew |
Crime › Re: A Boy Beats His Girlfriend For Not Unlocking Her Phone (Video/Photo) by ukaface(f): 7:30pm On Jan 22, 2022 |
DarkCaesar: You think I care what you or anybody wish for others? then don't quote me to yarn me rubbish. Dey your dey bros |
Crime › Re: A Boy Beats His Girlfriend For Not Unlocking Her Phone (Video/Photo) by ukaface(f): 6:13pm On Jan 22, 2022 |
DarkCaesar: na ur type dem dey use beatings off for relationship I don't understand Is that something to wish for someone? |
Celebrities › Re: BBNaija's Laycon Goes Shirtless In Photoshoot by ukaface(f): 3:04pm On Jan 22, 2022 |
All the comments from beginning to end Na just body shaming comments.
Why are humans like this? Is it his fault that he is skinny? Na him create himself?
Why all of una dey myopic in reasoning like this? And later y'all be forming good at heart. Humans are just so impossible.
Thank God for his self esteem,a low self esteemed person fit don commit suicide. |
Romance › Re: Why Do Most Ladies Hate Bra by ukaface(f): 10:10pm On Jan 21, 2022 |
Make up and tattoo |
Crime › Re: A Boy Beats His Girlfriend For Not Unlocking Her Phone (Video/Photo) by ukaface(f): 10:03pm On Jan 21, 2022 |
Petman22: shebi una Wan chop yahooboy money and expect to be treated like princess Una nver jam shallow |
Crime › Re: A Boy Beats His Girlfriend For Not Unlocking Her Phone (Video/Photo) by ukaface(f): 10:02pm On Jan 21, 2022 |
TheKingsmann: U jus dey talk nonsense, u never see pesin wey go beat craze comot frm ur body if u mess up  I no dey talk nonsense. You fit the profile sef, but I jump pass you for this life. |
Crime › Re: A Boy Beats His Girlfriend For Not Unlocking Her Phone (Video/Photo) by ukaface(f): 7:00pm On Jan 21, 2022 |
E dey craze Na onto boyfriend level you dey beat me?? Be like e never jam craze girl before Dunno how girls cling with toxic guys Where dem sense dey sef I can't be this stupid,my Papa and brother no beat me,Na another person don go come raise hand beat me.....God forbid |
Celebrities › Re: Ubi Franklin Pushes Bbnaija’s Queen Away As She Gets Romantic With Him (video) by ukaface(f): 3:59pm On Jan 20, 2022 |
sammybest889: ****TO WHOM IT MAY CONCERN*****
害怕女人
“事不关己高高挂起” 那些除了依恋故国之外无可 害怕女人 不关己高高挂起” 那些除了依恋故国之外无可 害怕女人不关己高高挂起” 那些除了依恋故国之外无可 害怕女人
for does of u,that don't understand Chinese.... all the whole grammar have been speaking up here is that
baby mama is loading I translate ,na another thing I read o.
|
Romance › Re: Man Dumps Girlfriend Who Bleached Her Skin For Him & Gave Him Her School Fees by ukaface(f): 8:17am On Jan 19, 2022 |
You still want to get him back??
Omo, na this kine guy deserve swear |
Family › Re: I Am Tired Of My Wife by ukaface(f): 7:34pm On Jan 18, 2022 |
She no dey work? Why are some females so inconsiderate like this? |
Family › Re: Help! There's Something Strange In My Room by ukaface(f): 7:30pm On Jan 18, 2022 |
Zombie invasion |
Family › Re: Married Men How Do You Confidently Cheat On Your Spouse? ( My Experience) by ukaface(f): 7:04am On Jan 17, 2022 |
|
Romance › Re: Why Are Nigerian Women Naturally Born Beggers?[pictures Of The Begger] by ukaface(f): 5:44pm On Jan 16, 2022 |
|
Romance › Re: Why Are Nigerian Women Naturally Born Beggers?[pictures Of The Begger] by ukaface(f): 1:20pm On Jan 16, 2022 |
Bloooody: Who asked for your opinion? Evening newspaper. efulefu |
Romance › Re: I Am Having Inferiority Complex And Low Esteem by ukaface(f): 11:53pm On Jan 15, 2022 |
You passed no communication across Wetin she talk? |
Romance › Re: Best Ass In Africa Belongs To Corazon Kwamboka by ukaface(f): 11:52pm On Jan 15, 2022 |
Watch how it turns out for them when they get old.. |
Romance › Re: So What Killed Your Feelings For Someone You Were Madly In Love With by ukaface(f): 11:50pm On Jan 15, 2022 |
Self centeredness. |
Romance › Re: Why Are Nigerian Women Naturally Born Beggers?[pictures Of The Begger] by ukaface(f): 11:49pm On Jan 15, 2022 |
Bloooody: I'm honestly tired of Nigeria women, I cant communicate with their sets without being billed of my pockets. Non of them have anything to offer apart from sex. I'm tired of this gender, I pray to God my wife isn't unfortunate enough to bear me a female child because hell will break loose that day. But you would be unfortunate enough to marry a Nigerian female? Try the other gender na( your gender) they have better things to offer na pleaaase. So if you have a female child, you would see your wife and daughter as unfortunate  Nawa ooooo Una gender no Sabi yarn.... |
Romance › Re: What Makes A Lady Breast Bigger Than Each Other by ukaface(f): 11:45pm On Jan 15, 2022 |
Na this one carry you come NL? You no know before say breasts no dey equal?
Even you as a male,all your body no dey equal |
Celebrities › Re: I Have Two Sons From Different Mothers - Portable (Video) by ukaface(f): 7:22pm On Jan 15, 2022 |
Wondering what was funny ?
Girls shaaaaaa |
Family › Re: Married Men How Do You Confidently Cheat On Your Spouse? ( My Experience) by ukaface(f): 10:32am On Jan 15, 2022 |
Shey this marriage of a thing no come dey fear me laidis? |
Forum Games › Re: The Craziest Things You Would Do If You Became An Overnight Billionaire? by ukaface(f): 1:14pm On Jan 14, 2022 |
I will buy Nigeria.  |
Agriculture › Re: What Is The Name Of This Fruit? by ukaface(f): 1:12pm On Jan 14, 2022 |
Almond fruit |
Celebrities › Re: Rory Teasley Choked To Death By His Boyfriend Docquen Jovo Watkins (Photos) by ukaface(f): 1:11pm On Jan 14, 2022 |
baby124: They are gay. Na undercover activity to recruit other nuisances unknowingly. Make dem red pill association de together, it’s for the best. They are so angry and bitter. walahi these thread don open my eyes |
Politics › Re: Photo: BBC- Throwback Image Of Asiwaju Bola Tinubu by ukaface(f): 10:26am On Jan 14, 2022 |
E don tey wey this man dey old ooooo |
Family › Re: Is This True Love Or Foolishness? (Photo) by ukaface(f): 10:24am On Jan 14, 2022 |
This one is madness o Both man and woman are mad |